StudioCFR's Posts
Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 416 pages)
*Chases her inside the toilet with condom in my pocket* ![]() |
as a CELEBRITY and god's only gift to women wey i be, i wan make am clear to dis journalist/paparazzi's wey dey disturb me to know dat our relation don hit the rock and i don move on ![]() |
hehehehe wicked buoy |
you wan kiss me? |
dem snatch your babe ![]() |
and u come dey type as if u no get finger |
where u see i write MR STUDIO: gods only gift to women dey baff once a day ![]() |
the joke funny abi ![]() |
Gee. . . If agro dey hold u, quickly enter Toilet go play with yourself. . Whats wrong with you? My sweerie Tanimz is a descent girl. . .with a good heart |
Lol |
Lol |
why some fiful just like to make me vex na Why Me ![]() |
A priest praying for a dying man whispered to him, ''denounce the devil!! Let him know how little you think of his evil''. The dying man keeps mum. The priest repeated his instruction. Still, the dying man keeps mum. The priest asked, ''why do you refuse to denounce the devil and his evil? ''The dying man responded, . . . . ''Fada abeg I neva know where I dey go yet make I no go provoke person! Lol |
bright007: bright007:thank you I don baff already. . So abeg drex back small so dat your spit no go dey touch me. |
yes now ![]() |
jealousy as usual Little wonder u are having problem with your relationship ![]() |
i just dey come back from church and im still in the spirit right now and about the tithe u mentioned. . Hhmm, i for like to put chumakk in charge . . But i not fit risk am cuz he's Ibo u know how dis Ibo boiz behave when dey see money now ![]() Everything is business to Ibo people |
chumakk:hehehehehe u dis guy no go kill me ![]() |
bright007:be civil are u madd? Where i come from we dont look for trouble. . But if u look for our trouble we give it to u in double. . I no send u . . My liver too large. |
yes meet u on skype love |
Exits Thread |
make i laugh so dat peace go reign ![]() |
busybody20:happy sunday to u babes how are u ? May the peace of the lord be with. . . *Can somebody say amen* ![]() |
[quote author=B4U,IWAZ link=topic=746965.msg9070480#msg9070480 date=1315065124]Studio u didnt tell me you've replaced me with somebody else ![]() sent u an offline[/quote]No way babes. . U still remainz the angel of my life. . I no go lie, i no be the type to scope u. . I don give u my word. .baby girl i will love. . ![]() |
chumakk:u well like dis? |
whats so funny bout jackpots wife been Nyanshable ![]() |
thanks man |
im still searching for the yoke. . . Joke i meant |
she ran cuz her p.ssy hole aint deep enough like na abi dont u know dat over size d.ck dey tear to.to ni ![]() |
Cant u give us a funny joke ![]() |
No lighter man. . Cuz i dont smoke, drink or womanise like u jacko |
hehehehe ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 416 pages)




