Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 2:39pm On Mar 24, 2011 |
puffs cigger |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 2:29pm On Mar 24, 2011 |
i want to be like wole soyinka
and not like an arm robber like u |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 2:25pm On Mar 24, 2011 |
lyssa im used to your nonsense yarns already so nothing u talk wey go move me.
I go just regard your statements as one of those mis-yarnings drunkers dey always talk for bar for nollywood movies. |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 1:05pm On Mar 24, 2011 |
derailerz for the last time |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 1:03pm On Mar 24, 2011 |
spewing yet another rants
dis gutter boy sef |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 12:08pm On Mar 24, 2011 |
i want u to be happy gutter boy not all the guyz fortunate enough to have more than one wife or girlz tripping for them like me.
U are an angry man u need someone to show u some love
i want u to be happy |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 11:19am On Mar 24, 2011 |
why u dey biff me cuz of woman na?
Ok take the girl, i don dash u.
My little piece of kindness. |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 11:13am On Mar 24, 2011 |
mtchew |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 10:02am On Mar 24, 2011 |
loser! |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 9:57am On Mar 24, 2011 |
ARareGem: Staduim, dey there na, and who said that was Benin? Mtcheeeeeew then which language be dat? Better dont disrespect me and stay on topic or i tose your a.s.s to the mod. Mtchew |
Jokes Etc › Re: Greedy Baby by StudioCFR(m): 5:56am On Mar 24, 2011 |
whatever!
Where is the joke? Mtchew |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 5:50am On Mar 24, 2011 |
yinkalink: Dnt kn about anybody else but i lykd d joke sha. Stud weldan.  Areagem i no be edo. Speak english abeg, Mtchew |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 5:45am On Mar 24, 2011 |
good!
I no wan see dat cashew seller near u. |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 5:39am On Mar 24, 2011 |
hhhmmm |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 7:33pm On Mar 23, 2011 |
stay on topic or i tose your a.s.s to the mod |
Jokes Etc › Re: Amazing! Lol by StudioCFR(m): 7:29pm On Mar 23, 2011 |
lol |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 7:25pm On Mar 23, 2011 |
yinka
wetin u get with shakaratu? |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 3:58pm On Mar 23, 2011 |
finishing lol |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 2:57pm On Mar 23, 2011 |
mtchew |
Jokes Etc › Re: Amazing! Lol by StudioCFR(m): 2:50pm On Mar 23, 2011 |
scottN:
Nice one there! hmmmmmm i was just wonder which thing IS NOT OUR OWN but MINE ONLY  take it easy bro dis is not kill english thread. thank u |
Jokes Etc › Re: Amazing! Lol by StudioCFR(m): 2:46pm On Mar 23, 2011 |
smiles |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 2:02pm On Mar 23, 2011 |
shakara4u: wasnt sweating in order to toast, waz tryin to fix my relationship with who? No let me see u near her. |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 1:51pm On Mar 23, 2011 |
jackpot: studio, CAN YOU IMAGINE?  expect anything from IBO people |
Jokes Etc › Re: Amazing! Lol by StudioCFR(m): 12:54pm On Mar 23, 2011 |
sips redbull |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 12:51pm On Mar 23, 2011 |
arm Robbers dream big dis days. |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 11:56am On Mar 23, 2011 |
shift go dat side make people no think sey u be my friend jor
mtchew |
Jokes Etc › Re: Amazing! Lol by StudioCFR(m): 11:35am On Mar 23, 2011 |
kemisuga: @ Studio - u no talk true wetin dey worry u. Wetin too long for this nah? Anywayz safe journey to where u out to!  i know my swagger is too hot for u to handle but any which ways, dont take it too personal dis is jokes section. Thank u |
Jokes Etc › Re: El's Chemical Analysis Of A Woman by StudioCFR(m): 9:55am On Mar 23, 2011 |
Nonsense!
Thought i was reading a text book.
Mtchew |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 9:26am On Mar 23, 2011 |
El Guapo: Clear heads go open thread, Cocaine head go open thread too
Mtcheww silly comment mtchew |
Jokes Etc › Re: Am Back by StudioCFR(m): 6:23am On Mar 23, 2011 |
u dey mind am
mtchew |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 6:17am On Mar 23, 2011 |
adjain: Studio, Superglue pour for my mouth point of correction gutter boy - tis STUDIO GCFR. no dey forget to add GCFR whenever u wan address me u dig? |
Jokes Etc › Re: Amazing! Lol by StudioCFR(m): 6:10am On Mar 23, 2011 |
too long i'm tired of reading
infact i'm out of here. |