Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 6:01am On Mar 23, 2011 |
mtchew |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 10:49pm On Mar 22, 2011 |
Areagen
i no get time to read comments and dat be the reason why i employed u as my secretary - so dat u go dey relay every to me.
And when i get to aso rock i wont leave u behind. I go make u minister of information since na the only thing wey u sabi do be dat. |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 10:28pm On Mar 22, 2011 |
are u saying SHARATU4U is a monkey? |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 10:25pm On Mar 22, 2011 |
i opened dis thread to make people laugh and not for people to throw s, h, i, t at me or begin criticise and tell me wetin i mis-yarn.
And if Areagem think sey i soft down there, then make she follow me enter my base make we see if she no go carry belle too.
.@danny i no expect a janitor like u to see the funny side of dis joke.
*No Ofience* |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 9:20pm On Mar 22, 2011 |
dont mess with me hard tough girl |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 9:15pm On Mar 22, 2011 |
shakara4u: thought you got game
and stud chickens out, safe sha i wont take it out on you cuz of woman. I'm a gentleman! u dig? |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 9:07pm On Mar 22, 2011 |
adjain: Inumidun tori awon akobata mi ti poju, keep following me on Twitter boiz!!! . Lol na wa o |
Jokes Etc › Re: Bashys Wedding by StudioCFR(m): 9:01pm On Mar 22, 2011 |
:-D :-D :-D Na wa'o |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 12:32pm On Mar 22, 2011 |
adjain: Ol' boy o! I'm a celebrity sha u wish mtchew |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 12:26pm On Mar 22, 2011 |
na woman wrapperz full here
i dey come
mtchew |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 6:14pm On Mar 21, 2011 |
;d ;d |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 3:00pm On Mar 21, 2011 |
ok i wan go, i fit call later bye |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by StudioCFR(m): 2:58pm On Mar 21, 2011 |
she wan shave her pubic hair' and please o i go like to handle that one lol |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 2:55pm On Mar 21, 2011 |
lol, better no cause heart attack for shakaratu sweet heart.
how are u and school, ? |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by StudioCFR(m): 2:51pm On Mar 21, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 2:39pm On Mar 21, 2011 |
ok i don hear you, |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by StudioCFR(m): 2:38pm On Mar 21, 2011 |
Efemena_xy how are u? , longest time  |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 2:35pm On Mar 21, 2011 |
shakara4u: oyibo,
told ya,waz jst kiddin
wanna vex, then b my guest im not da vexing type, noooo na question i ask, but if u say na joke then no problem. |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by StudioCFR(m): 2:33pm On Mar 21, 2011 |
lol, i don forget say u be virgin,
how far u dey, long time? |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by StudioCFR(m): 2:30pm On Mar 21, 2011 |
make i take my boxers off too?? |
Jokes Etc › Re: I Laughed Soooo Hard! by StudioCFR(m): 2:28pm On Mar 21, 2011 |
i'm tired of reading  |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 2:28pm On Mar 21, 2011 |
no carry your hatred come my thread, abeg |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 2:26pm On Mar 21, 2011 |
black man,
u no answer my question, instead u dey ask me questions |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by StudioCFR(m): 2:24pm On Mar 21, 2011 |
after typing and i post, the stuff go bounce back and the writtings go wipe off |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by StudioCFR(m): 2:21pm On Mar 21, 2011 |
v3 wetin una do my mobile connection? |
Jokes Etc › Re: Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) by StudioCFR(m): 2:20pm On Mar 21, 2011 |
hhhmmmm , i know my haters full here but anyhow, how una dey lol |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 2:17pm On Mar 21, 2011 |
no make sense |
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 2:15pm On Mar 21, 2011 |
shakara4u: c ud tlk like woman
how body? u no well, i still want to know why u pressing for my ban. yinkalink: hehehehehehehe whats the laughter for, u win jackpot? how far? |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 2:02pm On Mar 21, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 2:01pm On Mar 21, 2011 |
whatever |
Jokes Etc › Re: Am Back by StudioCFR(m): 1:07pm On Mar 21, 2011 |
sutoboy: so na sin say i dey miss you now?  |
Jokes Etc › Re: Can You Imagine! by StudioCFR(op): 1:06pm On Mar 21, 2011 |
off with your head HATER! |