₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,352 members, 8,511,459 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 05:22 PM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland Forum › StudioCFR's Profile › StudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 416 pages)

Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 11:33pm On Mar 07, 2011
I no expect u dis ajegunle boy to understand

Afterall u no go school.
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:23pm On Mar 07, 2011
lol
I'm so happy happy
Jokes Etc › Re: Important Definitions by StudioCFR(m): 11:17pm On Mar 07, 2011
Bashy and dat slacker! Okoro


I no get time for una lousy yarns dis evening.

Mtchew

*Puffs ciggar*
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 8:48pm On Mar 07, 2011
lol
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 8:27pm On Mar 07, 2011
lol

*escapes through da back door*
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:19pm On Mar 07, 2011
Bashy

Shut up at once
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 8:14pm On Mar 07, 2011
She knows i dont roll with women


My signature says it all

Enjoy her to the fullest son.

?No Dull!
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 8:02pm On Mar 07, 2011
Maybe u know her better than i do
Jokes Etc › Re: Important Definitions by StudioCFR(m): 7:58pm On Mar 07, 2011
E be like say u don see another work for Mr Bigg's abi?
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 7:53pm On Mar 07, 2011
Call it whatever u like son


Tanimz dey always demand for a car or house before anything happens

And if u cant afford any out of the two, then take a long walk cuz she no go look your side at all.
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:45pm On Mar 07, 2011
wia i put u ke?

Mtchew




@shakara

I dont have time for your lousy yarns gutter boy.


Free Me
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 7:39pm On Mar 07, 2011
*checks into his bank account and he's about to poverty*



lol
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 7:28pm On Mar 07, 2011
I dont know bout that
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:23pm On Mar 07, 2011
Sup love

Bawo lo'sen lo?
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 7:19pm On Mar 07, 2011
Slacker!

U wan strategise to clinch Tanimz after how many children?


You're sooooo dead man

Your wife must hear dis.
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by StudioCFR(m): 7:15pm On Mar 07, 2011
I hear say gay people no dey roll with girls.

Eldav fit confirm am

lol
Jokes Etc › Re: Romantic Ibo Boy by StudioCFR(m): 6:53pm On Mar 07, 2011
How u dey gutter boy?
Jokes Etc › Re: Tiger And Rabbit by StudioCFR(m): 6:42pm On Mar 07, 2011
Tiger n Rabbit


Who's deceiving who here?


*puffs ciggar*
Jokes Etc › Re: Romantic Ibo Boy by StudioCFR(m): 6:33pm On Mar 07, 2011
Yes man

tis me - THE GURU!
Jokes Etc › Re: Important Definitions by StudioCFR(m): 6:27pm On Mar 07, 2011
Bashy

Answer am for me

I'm bussy at the moment
Jokes Etc › Re: Romantic Ibo Boy by StudioCFR(m): 6:22pm On Mar 07, 2011
E don tey wey i dm BAN person here abi?
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 6:07pm On Mar 07, 2011
No mind dat cashew seller

Rascality dey him blood.

lol
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 2:46pm On Mar 07, 2011
lol
Jokes Etc › Re: Na By Force To Own Apple Laptop by StudioCFR(m): 1:01pm On Mar 07, 2011
Stale Thread


Mtchew
Jokes Etc › Re: The Things That People Say by StudioCFR(m): 8:45am On Mar 07, 2011
lol
Jokes Etc › Re: Three Pastors by StudioCFR(m): 8:39am On Mar 07, 2011
Is dis a joke or a true life story?


Mtchew
Jokes Etc › Re: Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! by StudioCFR(m): 8:35am On Mar 07, 2011
Chykason i dey my brother. . How your side and groundnut biznez?



TANIMZ

u well like dis?

Mtchew
Jokes Etc › Re: Important Definitions by StudioCFR(m): 7:50am On Mar 07, 2011
mumu question
Jokes Etc › Re: Am Back by StudioCFR(m): 7:47am On Mar 07, 2011
u must be out of your mind

Oniranu omo

Mtchew
Jokes Etc › Re: Na By Force To Own Apple Laptop by StudioCFR(m): 6:30am On Mar 07, 2011
Whats so nice about dis joke
goddamit!


Ok, tis all about the IBO people

Dem don begin flash us what to expect from dem in 10yrs to come.

If they can manufacture gun for kidnapping, why wont they be able to manufacture made in ENUGU apple laptop?


mtchew
Jokes Etc › Re: Important Definitions by StudioCFR(m): 10:58pm On Mar 06, 2011
Okoro

u can do better than dis man c'mon
Jokes Etc › Re: My Jokes by StudioCFR(m): 10:42pm On Mar 06, 2011
I no get chance to begin talk about person wey no worth my time.


How are u sweet heart?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 416 pages)