Dating And Meet-up Zone › Re: Guapo, Come In ~ by StudioCFR(m): 4:18pm On Feb 17, 2011 |
190 i thank god for yo life sey u soji youRself on time dump dis ex babe of yours (poster) *No Ofience* |
Jokes Etc › Re: Ladies Stop Cheating by StudioCFR(m): 4:09pm On Feb 17, 2011 |
The okra and pepper business your husband Bashy open' for u na Chai, u too dey quick forget something. Mtchew |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 3:07pm On Feb 17, 2011 |
Ol boy speak wetin person go understand are u normal? Mtc.hew |
Jokes Etc › Re: Ladies Stop Cheating by StudioCFR(m): 2:56pm On Feb 17, 2011 |
Body dey fine And yours nko? How market? |
Jokes Etc › Re: Ladies Stop Cheating by StudioCFR(m): 2:50pm On Feb 17, 2011 |
Shakarat4u where is dat yoruba nigger Bashy-denim? |
Jokes Etc › Re: Wonderful Indeed by StudioCFR(m): 2:32pm On Feb 17, 2011 |
Where is the joke goddamit |
Jokes Etc › Re: Val Joke by StudioCFR(m): 2:28pm On Feb 17, 2011 |
u don begin talk like person wey soji abi? |
Jokes Etc › Extra Office Work by StudioCFR(op): 2:20pm On Feb 17, 2011 |
The boss came early in the morning one day and found his manager kissing his secretary. He shouted at him, "Is this what i pay u for?" The manager replied: "No, sir, this i do free of charge." |
Jokes Etc › Re: Val Joke by StudioCFR(m): 2:06pm On Feb 17, 2011 |
lySsa u no be like person wey go too sabi book the way i dey see u. I know u get long neck- i just hope u no copy from your nearest man. Olodo rapata. Mtchew |
Jokes Etc › Re: Val Joke by StudioCFR(m): 2:42pm On Feb 12, 2011 |
mtchew |
Jokes Etc › Re: Baptizing A Drunk by StudioCFR(m): 10:52pm On Feb 09, 2011 |
Muhammed is a nigger JOKE WITH HIM. |
Jokes Etc › Re: Val Joke by StudioCFR(m): 10:38pm On Feb 09, 2011 |
lol Ol boy, u funny o Mtchew na so get them laid u like And when time for spending reach, u go take cover. Lol |
Jokes Etc › Re: The Pharmacist by StudioCFR(m): 9:24pm On Feb 08, 2011 |
I dont have time for your lousy yarns |
Jokes Etc › Re: The Pharmacist by StudioCFR(m): 8:40pm On Feb 08, 2011 |
Whatever *rolls eyez* |
Jokes Etc › Re: The Pharmacist by StudioCFR(m): 8:23pm On Feb 08, 2011 |
Ok ok ok, I will be right back, but if u ever feel lonely, go talk to the cow. |
Jokes Etc › Re: The Pharmacist by StudioCFR(m): 8:13pm On Feb 08, 2011 |
who ask u? Bad belle ontop my joke Mtchew Must u disgrace me everywhere i go? |
Jokes Etc › Re: The Pharmacist by StudioCFR(m): 8:08pm On Feb 08, 2011 |
Na only for Enugu i see wia dem dey sell beer for inside pharmacy. BIG DEAL |
Jokes Etc › Re: Two Nigerian Scammers Clash Over The Phone by StudioCFR(m): 8:02pm On Feb 08, 2011 |
The poster must be IBO. And i bet he's from ENUGU I heard an ENUGU base' native doctor turned a lady to goat cuz she refused to pay her shoP rent. BIG DEAL |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 7:53pm On Feb 08, 2011 |
Chai Just 4days i travel go chicago go collect my YOUNG ACHIEVER' AWARD, jokes section run down like where IBO people finish robbery. |
Jokes Etc › Re: Lord have mercy!!! by StudioCFR(op): 11:31pm On Feb 07, 2011 |
, |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by StudioCFR(m): 11:26pm On Feb 07, 2011 |
Clem na girl oh lol |
Jokes Etc › Re: Relocation by StudioCFR(m): 11:23pm On Feb 07, 2011 |
?Critics, tis not compulsory u must post on my thread. |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by StudioCFR(m): 11:19pm On Feb 07, 2011 |
Bashy Please if u no go respect my old age, atleast try respect my C.F.R rank. Whatsup with you? Mtchew |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by StudioCFR(m): 5:12pm On Feb 07, 2011 |
i don leave my boy eldav to tackle dat hausa nigg*r Bashyt-desmond. |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 5:04pm On Feb 07, 2011 |
I think sey na only me dey notice am mtchew |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by StudioCFR(m): 5:01pm On Feb 07, 2011 |
Clemcykul na person? Mtchew |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 4:20pm On Feb 05, 2011 |
Lolllll |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 3:03pm On Feb 05, 2011 |
u are on heat, i go free u till u calm down mtchew |
Jokes Etc › Re: Six Truths In Life by StudioCFR(m): 3:02pm On Feb 05, 2011 |
your spellings dey make me laugh,
no insult me as usual o |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 2:58pm On Feb 05, 2011 |
na u mara pass mtchew |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:24pm On Feb 05, 2011 |
shattap dia u dis chief executive omo'ita |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by StudioCFR(m): 2:20pm On Feb 05, 2011 |
e look like you
sucker! |