₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,217 members, 8,439,334 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 02:43 AM

Toggle theme

StudioCFR's Posts

Nairaland ForumStudioCFR's ProfileStudioCFR's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 416 pages)

Dating And Meet-up ZoneRe: I Am Single by StudioCFR(m): 7:36pm On Feb 18, 2011
Dis poster is not serious o

U still single for dis naija wey babes full everywhere?
Dating And Meet-up ZoneRe: In Love With Guapo by StudioCFR(m): 7:26pm On Feb 18, 2011
Ol boy get lost if u don run out of words.



*No Ofience*
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 7:18pm On Feb 18, 2011
lol
Dating And Meet-up ZoneRe: ::::::feelings For An Ex::::::: by StudioCFR(m): 7:10pm On Feb 18, 2011
omolola still luvz 190 -


190 u sef package yourself well


Luv is a beautiful thing o


lol
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 6:59pm On Feb 18, 2011
i go accept dat bribe
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 6:37pm On Feb 18, 2011
who u dey try deceive?

I resemble those ijebu people wey draw mark for face? Just correct your mistake my friend. Mtchew @KOOLCHINKO
Dating And Meet-up ZoneRe: In Love With Guapo by StudioCFR(m): 6:21pm On Feb 18, 2011
Dat fake guy?
Na style he wan use tell us him dey madrid. And i'm sure dats the reason why omolola iz falling for him.
Lol


*Poor 190*
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 5:58pm On Feb 18, 2011
lol
Dating And Meet-up ZoneRe: In Love With Guapo by StudioCFR(m): 5:52pm On Feb 18, 2011
Shine yo eyes girl - dat ibo nigger aint good for u. No say i no warn u.
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 5:48pm On Feb 18, 2011
Koolchinko


Na night school u go ni? Your spellings dey very poor. (Consign) mtchew
Dating And Meet-up ZoneRe: In Love With Guapo by StudioCFR(m): 5:38pm On Feb 18, 2011
El guapo is omolola aware dat u a married man?
Dating And Meet-up ZoneRe: Need A Gigolo? by StudioCFR(m): 8:04am On Feb 18, 2011
Na wa o - is dis what maturity does to people?
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 7:58am On Feb 18, 2011
no mind dat lousy guy - him dey carry mzdark like egg -
And mzdark dey carry am like a piece of s, h.i.t

lol
Dating And Meet-up ZoneRe: ::::::feelings For An Ex::::::: by StudioCFR(m): 7:50am On Feb 18, 2011
The guy get work?
Dating And Meet-up ZoneRe: ::::::feelings For An Ex::::::: by StudioCFR(m): 12:01am On Feb 18, 2011
wahala wa o lol
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 11:46pm On Feb 17, 2011
Poor thing


Mzdark no even dey look yo side
Dating And Meet-up ZoneRe: Guapo, Come In ~ by StudioCFR(m): 11:38pm On Feb 17, 2011
So omolola no See better guy to fall in love with e come be dis bus conductor (el guapo) - Love miss road. Mtchew
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 7:36pm On Feb 17, 2011
Flirtting is gud for de soul
Dating And Meet-up ZoneRe: Guapo, Come In ~ by StudioCFR(m): 7:28pm On Feb 17, 2011
EL GUAPO! guy u call am dreaming - but i call am reality flashing.

We need more mad men and political rascals in gov'ment.


I no be gentleman at all according to FELA. u dey dia dey form saint timothy make hunger dey wound u dey go.


I DON WISE UP O!
Dating And Meet-up ZoneRe: ::::::feelings For An Ex::::::: by StudioCFR(m): 7:12pm On Feb 17, 2011
lol
Dating And Meet-up ZoneRe: All The Single Ladies by StudioCFR(m): 7:09pm On Feb 17, 2011
Too late dear - engaged to a white lady 6yrs older than i am.
Dating And Meet-up ZoneRe: All The Single Ladies by StudioCFR(m): 5:49pm On Feb 17, 2011
It is well baby lol
Dating And Meet-up ZoneRe: ::::::feelings For An Ex::::::: by StudioCFR(m): 5:43pm On Feb 17, 2011
U dis one minute man. Mtchew
Dating And Meet-up ZoneRe: Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? by StudioCFR(m): 5:33pm On Feb 17, 2011
The guy na woman wraPper na
Dating And Meet-up ZoneRe: All The Single Ladies by StudioCFR(m): 5:26pm On Feb 17, 2011
lol dyt u can lie oh
Dating And Meet-up ZoneRe: Guapo, Come In ~ by StudioCFR(m): 5:19pm On Feb 17, 2011
Oshodi prison as in Aso Rock?


Olboy, i'm hot and if u not then i'm sorry palasa u suck!
Dating And Meet-up ZoneRe: All The Single Ladies by StudioCFR(m): 5:07pm On Feb 17, 2011
some of una dey pray to jam chick for nland dis days? I don learn another thing. Lol
Dating And Meet-up ZoneRe: Guapo, Come In ~ by StudioCFR(m): 5:02pm On Feb 17, 2011
EL GUAPO- U dis Ibo boy, u look me finish and i be like person u wan hook up wit yo type of girls? Hell no. Jokes section dry and no better yarns for Sexuality dats why i play come here. Why u dey roll with the babe 190 chop remain? Gutter boy!
Dating And Meet-up ZoneRe: Meeting Odunnu! by StudioCFR(m): 4:55pm On Feb 17, 2011
Why 190 take be enemy of progress like dis sef?
Dating And Meet-up ZoneRe: Wat Is It Wiv Guys? by StudioCFR(m): 4:46pm On Feb 17, 2011
Poster
if dem ignore u, ignore them back - e no cause fight. But i dey feel your pain sha. lmao
Dating And Meet-up ZoneRe: Guapo, Come In ~ by StudioCFR(m): 4:32pm On Feb 17, 2011
Sidon dia like baba suwe dey deceive yourself.
Dating And Meet-up ZoneRe: All The Single Ladies by StudioCFR(m): 4:26pm On Feb 17, 2011
What is muntula? And why una dey attack the guy like a common criminal? Bad boys lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 416 pages)