Nairaland General › Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by StudioCFR(m): 10:34pm On Jan 30, 2011 |
idowu apart from u and element wey i know una plans, who again wey i no know for una group wey dey plan to kidnap me? |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 10:11pm On Jan 30, 2011 |
Lousy Caveman no dey use my swagger take arrange babe for yourself reading yo posts is like reading a text book. |
Nairaland General › Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by StudioCFR(m): 9:37pm On Jan 30, 2011 |
i no feel all dis una dirty obata yarns e no funny at all. mtchew |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 6:03pm On Jan 30, 2011 |
who dis CAVEMAN dey call him guy? me? abeg i no be yo guy o shift go dat side make people no think u my friend |
Jokes Etc › Re: Registration Jokes by StudioCFR(m): 2:55pm On Jan 30, 2011 |
cant find the joke |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:45pm On Jan 30, 2011 |
loooollll wahala dey o |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 2:34pm On Jan 30, 2011 |
Mis yarnings mtchew |
Nairaland General › Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by StudioCFR(m): 2:31pm On Jan 30, 2011 |
lolllll |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 8:33pm On Jan 29, 2011 |
badoski your EX BF dey phuck up |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 8:13pm On Jan 29, 2011 |
Element u are a nobody to me. my coming here is to have fun cu outter nland im a very bussy person. u hear? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 7:48pm On Jan 29, 2011 |
Element continue dey form any level or personality u wan form i no send. outter Nland we stil know people we bettER PASS |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 7:34pm On Jan 29, 2011 |
Elment u know your problem? u dey form levels/personality wey go lead u nowhere. lol |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 7:24pm On Jan 29, 2011 |
Elment feel free to hit me but dont mess with my folks cuz i go make u pay. |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 7:19pm On Jan 29, 2011 |
insulting other peeps parent shows how responsible u are. stewpid! |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 7:15pm On Jan 29, 2011 |
when u use the jaguar take do effizy finish, no forget to return am to the owner. |
Jokes Etc › Re: Read This And U Will Pay Me For Cracking Ya Ribs by StudioCFR(m): 3:39pm On Jan 29, 2011 |
where is the joke godammit |
Jokes Etc › Re: Why Husbands Avoid Questions: by StudioCFR(m): 3:34pm On Jan 29, 2011 |
thats why i dey always wakka with escort cuz of the billions in my account. mtchew |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 3:08pm On Jan 29, 2011 |
comot fr my face jor - palasa u suck. mtchew |
Nairaland General › Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by StudioCFR(m): 3:04pm On Jan 29, 2011 |
guy give us joke and not love story please |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 2:44pm On Jan 29, 2011 |
my dad? guy u don frustrate and no never mention my dad again else u go hate yourself |
Jokes Etc › Re: Valentine by StudioCFR(m): 2:35pm On Jan 29, 2011 |
thank god my babe no be the type wey get big eyes for material things like some people. lol |
Nairaland General › Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by StudioCFR(m): 2:32pm On Jan 29, 2011 |
guy soji yourself dis thread no supposed dey jokes section godammit |
Nairaland General › Re: Lets Rub Minds Together, Valentine Is Fast Approaching by StudioCFR(m): 2:13pm On Jan 29, 2011 |
why i go rub mind wit Nland girl for valentine wen plenty beautiful girls ful out there? guy stop takin nland to serious |
Jokes Etc › Re: Women's Ears: by StudioCFR(m): 7:45am On Jan 29, 2011 |
where is the joke? |
Jokes Etc › Re: The Smart Guy ! by StudioCFR(m): 7:39am On Jan 29, 2011 |
which sense wey dem get apart from how to kidnap and wayo sense? mtchew |
Jokes Etc › Re: Which Username Or Signature Have You Seen Nl That Makes You Laugh? by StudioCFR(m): 7:29am On Jan 29, 2011 |
lol signature - VIRGINITY IS NO DIGNITY BUT LACK OF OPPORTUNITY. username - DOBODOBO. |
Jokes Etc › Re: The Taste Test by StudioCFR(m): 6:11am On Jan 29, 2011 |
hahaahaaha guy u are every right to upgrade yourself by yourself. tis allowed baby. hahaaha |
Jokes Etc › Re: What's Your Most Amazing But Funny Thing About Nairaland? by StudioCFR(m): 5:49am On Jan 29, 2011 |
She's on heat i guess |
Jokes Etc › Re: Why Husbands Avoid Questions: by StudioCFR(m): 5:44am On Jan 29, 2011 |
the topic no rhyme with the joke cuz from what i read, he answered all the questions the lousy wife asked. |
Jokes Etc › Re: Igbo Man With Bussiness by StudioCFR(m): 5:33am On Jan 29, 2011 |
all dis stale yarnins sef mtchew |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by StudioCFR(m): 5:29am On Jan 29, 2011 |
Mtchew |
Jokes Etc › Re: D Frog Cure by StudioCFR(m): 3:26pm On Jan 28, 2011 |
Post your own make we see |