Stunner1's Posts
Nairaland Forum › Stunner1's Profile › Stunner1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 34 pages)
hmmmm |
haaaaa |
Justeenaleo: poor puff puffahahahahaha dtz called puffpuff aye |
[quote author=C'est moi]I'm watching it now.Can see Tibero in MHBFL acting as Modesto or something.[/quote]yea dtz him... hope he wont b a villain in dz 1 ![]() |
Whoz watching the del monte dynasty itz sure gon b interesting!!!! |
c punishment ooo ![]() |
dz country sef |
[quote author=deejay_harry1]I WILL DESTROY THE WORLD.. #hahahaha#evil laugh..[/quote]haahahahahaha dt guy english can rili destroy d world ooo ![]() |
rotzy5: HOW DO PERSON CREAT A TOPICS IN NAIRA LAND?haaaa eleyi gidi gan ![]() |
sopoundz: lol. Bros I no wicked o buh I no fit o! Na stressAbeg na gal i b ooo |
Oya d show yaff end oooo make una go sleep |
mimicue: Cheap u know how many million $$ DAT chain be... Abu u want then to cut d nigga neck after the show >million dollar ke hian more like thousands |
Abeg make una go sleep joor talon je dbanj.... Davido n Psquare tops it |
d faces showing on ma tv too strong ooo hian b lyk na ajekpako dem full d show ooo ![]() |
awwwwwnnnn sori oooo take heart |
psquare's intro wz madt yoooo but wetin paul wear so naaa ![]() |
sopoundz: Shout out 2 all d boiz carryn deir gals on deir shoulders.... Yur mumurism is sky high n dbanj na wa o! 5 seconds 2 wear chain even j martyns de dash chainAhaaan bros so u no fit cari ur babe for shoulder bah hian u wicked ooo |
goryorhal: what are u saying.... So u beta pass those who dey there Abi... Smh .. U just dey use scope bcus ur papa no allow u go out..go to bed jawe b4 I kick ur lil sexy asslmao for ur mind nw u don yab me bahh isnt it past ur bedtym m nuh sayin m beta dan dem ooo itz jst dt m allergic to loads of stuff |
c as dz guy mind dey sweet say e wear dbanj chain ![]() |
i balance for my house dey watch am for soundcity cnt imagine myself amongst so many ppl dt ddnt bathe brush n even use body splash uuugggghhhh na house sure pass joor n abeg i no dey discriminate oo make nobody quote me ooo ![]() |
RedBenson: You sound like one big of a fool. If u like, sell off ur father's house add it wit all ur life time servings and use it to please a girl cos she believes she shld be cared for. Dont ur have family members and younger ones? Mtcheeew!Abeg no vex oo RedBenson wat language is diz naa ![]() |
eiyahhh OP take heart ndo God will send a beta one2u |
and y is diz on fp ![]() |
nikkyshyne: Even with my dark glasses I feel I hv hurt my retina or whatever they call itsori dear m still seeing double sef ![]() |
use a dark glasses to look ooo my eye wan burst nw still seeing it, d moon is chilling on top of d sun ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 34 pages)
...of all d places.....u decided to end up in Tiwa's tummy.....it is well
itz sure gon b interesting!!!!

isnt it past ur bedtym