Sucess001's Posts
Nairaland Forum › Sucess001's Profile › Sucess001's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 155 pages)
soulpeppersoup:According to which law? Go ask ur lawyer. |
SNOWCREAM:'Rod' ke? relax o...use another word biko... |
ChangeIsCostant: SoftP:These are the real animals!!! ![]() |
lol. so anyone can jst get the police to arrest another person. when did breach of contract become a criminal case for someone to be arrested? |
but i have seen and discussed with him in House on the rock lots of times na. e be like say him dey fight pastor paul... |
So? You pay Card maintenance fee to Bank...you come dey complain to pay 'Toto maintenance fee?' Pay jor! ![]() |
When oyinbo begins to 'gbagaun' (run away instead of ran away), u knw the end is near.... ![]() |
the babe on the guy's left side with her big bakassi sef lie down...later una go dey blame pastor coza... |
lol. this was him shaving the owner of WWE. twas publicity stunt. |
Donshegxy10:Tinubu wants to come back to reckoning with this bread and butter story...very funny! |
Make una no blame dem na...una want make dem dey take light for the house ni? Abi make dem dey buy gas for 6k for the next 3 months? ![]() |
copy copy....they wanna do sexy car wash wey dem dey see for E Entertainment... the difference be say 'sexy' and these babes no dey related... ![]() |
Tinubu PR team ...i salute una... The audacity of these una claims ehn! So na Tinubu dey determine the conditions for peace in Gambia? Thunder fire una!..(Inner me: Thunder na sound na..how sound go fire person?.).... ![]() |
and why is she showing the world na... must we see the convo? |
this guy too generous... the babe no worth pass 300 dollars per month.... ![]() |
UI is better. Principally cos it started off as, and is structured like a british University. Plus in recent years, there has been a lot of infrastructural improvements. |
this geh sef...come nairaland na....you no go need knife for wetin u dey find... ![]() |
rokiatu:because u were dere? |
U buy her fone.... Knack am for 5 months!!!! You still dey complain...like say na rent u pay The thunder that wii fire u...jst dey enter okada... ![]() |
6 years!!! wtf!!! |
nice. |
make we try imagine these pictures for buhari na |
With all the money una get...una no fit do proper church wedding? Thats what happens when the bride does not have a church to call her own..... ![]() |
shakara. no be 900 soldiers Gambia get? |
Is this town hall meeting or Oba's meeting? And what is Oba Akiolu doing there? is he part of the state government or is he the oba of Ketu? |
DICKtator:its being allowed in most banks now. |
i am sure she has her version of events.... what i dont understand is how Freeze FM allows this freeze guy go unleashed on social media. |
bigtt76:Add me on bbm na 2B0B3697 |
The girl is wearing sunshades in the pool? ![]() And Davido put his head 'there' just to show he is the real 'OBO'? ![]() |
bigtt76:lol. of all the posts you could quote...its the one i am fighting u used... how u dey jor? |
Trina0936:Someone advertising bitcoin on her profile page is condemning mmm. U re 3 steps below a normal fool. U re a foolish fool. Then she says sh won't reply den keeps ranting... Do u hav the address to yaba left? Or can u Google it? |
Origin:Who made it 'illegal'? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 155 pages)
