₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,247 members, 8,420,945 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 02:52 PM

Toggle theme

Sunisonflex39's Posts

Nairaland ForumSunisonflex39's ProfileSunisonflex39's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 86 pages)

HealthRe: COVID-19 Cure: Iwu Says FG Yet To Show Interest In Their Drug by Sunisonflex39(m): 3:07pm On May 11, 2020
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning first. everybody good afternoon
Seun good afternoon
la-la good afternoon
Mynd44 good afternoon

make una help una guy,una guy na young guy wey dey hustle as per photographer. upcoming one for that matter..
Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time.

I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg.

Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share.

abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg

for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market.
abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome.

my bank detail dey my signature.
make una no vex.
abeg
a cartoon of noodles abeg..

someone should touch me today na
Foreign AffairsRe: Several Sailors Killed After Iran Missile 'Accidentally' Strikes Own Ship (Pics) by Sunisonflex39(m): 2:35pm On May 11, 2020
if say na US ship that thing hit..

OMO e no-go funny o

iran and mistakes, na so them go do mistake start WW111
this is another reason why IRAN should never be allowed to have a nuke
PoliticsRe: Wike Announces Temporary Lifting Of Lockdown For Residents To Restock Foodstuffs by Sunisonflex39(m): 2:02pm On May 11, 2020
Siki355:
hope is not a stolen car
and the car is still in good condition

this way u I wan sell and jakpa
na waiting I fess think.. 80k for that matter.. and him one japa.
PoliticsRe: Wike Announces Temporary Lifting Of Lockdown For Residents To Restock Foodstuffs by Sunisonflex39(m): 2:01pm On May 11, 2020
Melezenawii:
So this mumu governor lockdown hospitals?
even pharmacy too..
someone should come and help us over here in ph o.. palliative them no share no to dey put us under house arrest
PoliticsRe: Wike Announces Temporary Lifting Of Lockdown For Residents To Restock Foodstuffs by Sunisonflex39(m): 1:59pm On May 11, 2020
onyxo76:
Similarly, all hospitals and banks can also open and provide full services to the public;

so he actually closed hospitals too? so if person come develop cardiac arrest nko? na die be that
i was having headache yesterday, went to check on the 4 pharmacies along my street, all closed.. the feeling no be here in the night o..

wike, open this lock down once n for all and implement mask policy..
PoliticsRe: Wike Announces Temporary Lifting Of Lockdown For Residents To Restock Foodstuffs by Sunisonflex39(m): 1:53pm On May 11, 2020
Guliver:
Please urgent sale,80k need money to leave pH tomorrow or next
80k you one sell person moto? waiting do the car wey u one sell am that price
PoliticsRe: Wike Announces Temporary Lifting Of Lockdown For Residents To Restock Foodstuffs by Sunisonflex39(m): 1:50pm On May 11, 2020
doggedfighter:
The way they talk about restocking as if people restock by smiling at the food stuff sellers.

You have not gone to work or your shop to make money in a long while.

Restock with whathuhhuh undecided
Shame dey catch me for my governor and the way governors in Nigeria be shouting restock...

is like person will just walk into a shop and say.. "I one restock" he begin pack all he want dey go.

people wey no get money dey restock.. our leaders think like imbeciles
PoliticsRe: Wike Announces Temporary Lifting Of Lockdown For Residents To Restock Foodstuffs by Sunisonflex39(m):
See wike Your Own Don too much.. waiting u dey feel like?

Who be this man adviser self..
and our yeye rubber stamp house of assembly people wey dey follow wike with him pot belle..

oh how I miss the times of chidi Lloyd.
when our house of assembly were not anywhere belle face assembly like this one we have now.

we don't even know who our speaker is.
teuh for my state. .

were is that Evans bipialaka and co..
my state has gone to the dogs..
Foreign AffairsRe: Boris Johnson Under Fire For 'Confused' Lockdown Strategy Speech by Sunisonflex39(m): 1:23pm On May 11, 2020
kingkakaone:
I thought you people were singing the praises of Wike when he declared his ill informed and unreasonable lockdown?
We will see who will survive, I want Wike to continue so that the indegens supporting his madness will understand that those of us that are strangers are only here because of work and we are prepared by God's grace.
I'm not laughing at you but I'm angry with the way some people are in support of this nonsense.
me I no follow sing shingbia o.. nobe everybody for ph support wike for this o...bros I swear, me wey no dey reason politicians matter. na survive I one survive o..Thank God u say some people..abeg help me. .abeg bro
Car TalkRe: Toyota Corolla Or Mini Bus Suzuki. Which One Is Suitable For Transport Business? by Sunisonflex39(m): 1:14pm On May 11, 2020
go for corolla.. apart from the transport business, u fit still use am chyke girls and good resell value .

but go for the corolla if u are the brostitute type o.. cos you fit still use am dey form for them girlstitute
FamilyRe: Child Dedication Online: My Wife Is Angry I Didn't Spend More by Sunisonflex39(m): 12:56pm On May 11, 2020
this matter pass me.
RomanceRe: Turkish Lady Impregnated & Abandoned By Nigerian Man From Ondo (Video) by Sunisonflex39(m): 11:27am On May 11, 2020
if you know you are here to read tribal e-fight...gather here let's sit on the fence and watch tribal fight..
Foreign AffairsRe: Boris Johnson Under Fire For 'Confused' Lockdown Strategy Speech by Sunisonflex39(m): 11:16am On May 11, 2020
please will social distancing rules apply for football match.i mean no player is permitted to tackle or get close to a player on the ball. omo na free scoring and and over 4.5 sure pass.

imagine booking 15 games on -over4.5 and staking with 100 as usual..

boys go hama once and for all
Foreign AffairsRe: Boris Johnson Under Fire For 'Confused' Lockdown Strategy Speech by Sunisonflex39(m): 11:12am On May 11, 2020
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning first. everybody good morning

make una help una guy,una guy na young guy wey dey hustle as per photographer. upcoming one for that matter..

Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time.

I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg.

Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share.

abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg

for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market.
abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome.

my bank detail dey my signature.
make una no vex.
abeg
a cartoon of noodles abeg..
RomanceRe: Have You Dated A Big Girl Before? Here Is My Experience With Them by Sunisonflex39(m): 11:06am On May 11, 2020
I have not dated any big girl.. the one I met one time like that, she does not have shingbia she just set for nothing
oh lord, when will i jam the correct big girl...
or when will a big girl jam me like that guy that said a big girl gave him 1500 dollars in 15 piece of 100$ notes
that is the kind of big girl I want.
even if she does not have big yansh and breez..At least she should be a BIG girl in monies
RomanceRe: Have You Dated A Big Girl Before? Here Is My Experience With Them by Sunisonflex39(m): 10:53am On May 11, 2020
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning first..Everybody good morning.

make una help una guy,una guy na young guy wey dey hustle as per photographer. upcoming one for that matter..

Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time.
I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg.

Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share.

abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg

for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market.
abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome.

my bank detail dey my signature.
make una no vex.
abeg.
EducationRe: FG Warns Vice-Chancellors Against Reopening Universities by Sunisonflex39(m):
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning first.

make una help una guy,una guy na young guy, una guy na guy wey dey hustle as per photographer,una guy na upcoming one for that matter..

Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time.

I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg.

Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share.
abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg

for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market.
abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome.

my bank detail dey my signature.
make una no vex.
abeg

modified...

please you people should help me. it's not "LIKE" and share that will feed me.. abeg
PoliticsRe: Ralph Uwazuruike Blasts Wike Over Hotel Demolition Says "What Nonsense Governor" by Sunisonflex39(m): 10:03am On May 11, 2020
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning first.
make una help una guy,una guy na young guy wey dey hustle as per photographer. upcoming one for that matter..

Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time.
I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg.

Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share.
abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg

for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market.
abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome.

my bank detail dey my signature.
make una no vex.
abeg
CultureRe: Sanusi Lamido Welcomes Baby With His 4th Wife (Photos) by Sunisonflex39(m): 9:09am On May 11, 2020
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning first.

make una help una guy,una guy na young guy wey dey hustle as per photographer. upcoming one for that matter..

Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time.

I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg.

Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share.
abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg

for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market.
abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome.

my bank detail dey my signature.
make una no vex.
abeg
BusinessRe: We Have Enough FOREX, CBN Tells Investors by Sunisonflex39(m): 8:58am On May 11, 2020
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning first.
make una help una guy,una guy na young guy wey dey hustle as per photographer. upcoming one for that matter..

Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time.
I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg.

Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share.

abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg
for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market.

abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome.

my bank detail dey my signature.
make una no vex.
abeg
Christianity EtcRe: Prophet Odumeje: Native Doctor Performs Rituals Against Chukwuemeka Ohanemere by Sunisonflex39(m): 8:38am On May 11, 2020
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning first.
make una help una guy,una guy na young guy wey dey hustle as per photographer. upcoming one for that matter..

Una know as wike keep us now and March daily bread I dey see chop that time.
I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg.

Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share.

abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg
for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market.

abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome.

my bank detail dey my signature.
make una no vex.
abeg
PoliticsRe: Wike Orders Arrest Of PHED CEO, Sends Him To Isolation Center by Sunisonflex39(m):
when him boys for NEPA office for PH hear this one, them go put the whole Rivers state in darkness..
them go just off light from a single switch.

when that one set, Hunger, plus darkness, plus boredom from low or no b3 for phone.. na that time boys go come out for wike.. abi no be PH I dey?
PoliticsRe: Wike Orders Arrest Of PHED CEO, Sends Him To Isolation Center by Sunisonflex39(m): 7:31pm On May 10, 2020
can someone call my governor to order
HealthRe: COVID-19: Kaduna Discharges 210 Returned Almajirai After 2-Week Quarantine by Sunisonflex39(m): 5:22pm On May 10, 2020
I have nothing to say, the person below will say something reasonable cos me Don tire for Corona story
HealthRe: COVID-19: The Two New Patients In Ebonyi Don't Live In Enugu - ENGS by Sunisonflex39(m): 12:36pm On May 10, 2020
I have nothing to say.. Corona news Don tire me.

gone are the days when someone will login to nairaland and see assorted threads..

now it's all corona..

a disease that is not even a death sentence.

since corona, malaria no longer kill people again, people no longer die of tuberculosis again, cancer death has been suspended, all typhoid is corona.
CultureRe: Ebonyi Masquarades Operating Phone (Photos) by Sunisonflex39(m): 11:44pm On May 09, 2020
Emmanuel810:
Damnnn niggarrrr Isoright
oga no slawomir teach u work?
Nairaland GeneralRe: Have You Ever Had A Near Death Experience? by Sunisonflex39(m): 9:47pm On May 09, 2020
naxclimpsey:
Sorry for your mom
it's alright bro.. n dad died afterwards too. very sad ending
Nairaland GeneralRe: Have You Ever Had A Near Death Experience? by Sunisonflex39(m): 6:12pm On May 09, 2020
SeniorGee:
Late 80s was playing with 2 of my friends in their fishpond. The fish was recently harvested and the water in it was below our knees. We were 6-9 year olds then.
All of a sudden one of us screamed and we all jumped out. He said something bit him and we checked around his leg but saw nothing. We were scared and dispersed to our homes.
Late in the afternoon word got to is he was very sick and his leg swollen. Rushed down with my other padi but.. he was gone! My first time seeing a corpse. They laid him on the table, we paid our last respects and he was buried immediately.
I could have been anyone of us bitten in that pool.
My first NDE and since then God has been saving me from many others.
Grace is real...
that one no snake bite.. cos I have seen snakes live in fish pond
Nairaland GeneralRe: Have You Ever Had A Near Death Experience? by Sunisonflex39(m):
mine is one sunny afternoon, as a kid, one of my aunty came to visit us, we were all in the sitting room watching movie.. "Nollywood End of the wicked" that year..

and then I fell asleep, all I could remember is, I managed to open my eyes when mum carried me and was crying... and I could hear people shout, brother your son Don wake up, him never die..
(they had given up on me)
mum was away, I was told when she heard the news, she ran bare foot from were she was to the house, shouting and crying..

I latter heard from my sister that it was when the aunty wanted to go that they were waking me up to see her off.. they told me I was kicked, poured water on, slapped, and I never woke. before they raised alarm.

oh dear.. REST IN PEACE mum..