Sunisonflex39's Posts
Nairaland Forum › Sunisonflex39's Profile › Sunisonflex39's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 86 pages)
p. u. s. s. s. y and p. r. I. c. k story. if thug beat u, u go dey laidis? them Don already call us mumu,as if we no get eyes and sense to see that bandage removed in the second picture.. you are talking nonsense and wike. you are talking nonsense in the wike. you are talking wike in the nonsense. what fu.ckery damn nigger slawomir, over to you.. what do you have to say? |
Efcc dey spoil market for them boys... |
hmm. so should we clap for EFCC or what? |
ProtectMyMoney:if no be for dental police, Dad, Army..... boys for Don treat wike fuckery since here brother help me na |
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good morning seun good morning lala good morning mynd44 good morning all of una good morning make una help una guy,una guy na young guy, una guy na guy wey dey hustle as per photographer,una guy na upcoming one for that matter.. Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time. I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg. Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share. abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market. abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome. my bank detail dey my signature. make una no vex. abeg abeg. person should use church mind and help me.. and the man that locked us up is busy in the kitchen... we don't suffer for PH. |
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good evening seun good morning lala good morning mynd44 good morning all of una good morning make una help una guy,una guy na young guy, una guy na guy wey dey hustle as per photographer,una guy na upcoming one for that matter.. Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time. I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg. Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share. abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market. abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome. my bank detail dey my signature. make una no vex. abeg abeg. person should use church mind and help me.. and the man that locked us up is busy in the kitchen... we don't suffer for PH. |
Almajiri on commercial fishing? them sabi swim.. when will our southern governors grow balls and tell the northern governors to take a stand about this nonsense. |
na why ligue 1 rush end their season and Netherlands too?... are you saying boys won't see PSG and Ajax to accumulate straight win and over 2.5? French FA sef |
football is about to start, and the fear of arsenal breaking our heart, and cutting ticket join... chai |
Craaaa:Amen and amen |
the way this post take reach FP what. lala dem dey do partial partial |
hope it's not his football age? happy birthday to Germany beatee |
[quote author=ElonMosque post=89447645][/quote]manny |
YorubaHero12:they lied to him to gain favor..so they will keep operating inhindered... |
Abeg,my Port Harcourt brothers and sisters here. una good evening seun good evening lala good evening mynd44 good evening all of una good evening o make una help una guy,una guy na young guy, una guy na guy wey dey hustle as per photographer,una guy na upcoming one for that matter.. Una know as wike keep us now and na daily bread I dey see chop that time. I know things hard for everybody here, I know as e dey be,make una pardon my manners. Na beg I dey beg. Abeg I know say God fit use one of una touch me between today and Wednesday as per say wike lift lockdown for two days say make we go restock and the lockdown go start on Thursday.. as I dey talk now, I no get shishi.palliative or waiting den dey call am, them no One gree share. abeg Aunties and uncles, help me to get a cartoon of Noodles.. abeg for my PH brothers, I stay along TANK road near rumukwrushi market. abeg, you fit call me out to give me even garri, it's highly welcome. my bank detail dey my signature. make una no vex. abeg no be "Like" I go chop na.. abeg. person should use church mind and bless me..in due time, God will use me and bless you back.amen |
nonsense thread..if not for those collective trophies from the Chelsea guys, I for say who be Mikel? |
Pat081:motu mogbe modaran... she never start to appear to u for dream? |
malaria patient... |
we never see picture of the people for isolation center.. shingbia we never see since. we never see how our own isolation center be like when them dey treat patients.. corona in Nigeria is a conduit pipe to siphon money. Na because of 10b Naira wike one kill us here. if bubu call wike to send account number now, wike will just go on air and call off lockdown.. mean I dey hungry but we dey see pic and video from them Italy, Spain, Brazil etc them dey treat malaria. even for GEJ era wee see picture and fideo of Ebola patient na this livescore Kinda update Don tire me |
this Matter pass me.. |
Pat081:did u later move? or u stayed back? my brother move o, if u still dey Dia. make we no come hear for nairaland say "Help, the spirit of my late landlady is pursuing me" |
captainking:Boss,u fit send me small something make I use by a carton of indomie tomorrow, as tomorrow and Wednesday be lockdown free days as govt just talk. abeg. .reply pls.. I dey starve |
small small football dey come back.. soon we go see Messi and Ronaldo thread for fp.i miss sitting on the fence and reading messi>Ronaldo , Ronaldo< Messi comments |
GOFRONT:brother u forget LOCKDOWN... |
Under 3.5 sure for this turkey league..... Bundesliga do start o.. I Don ready for una and over 2.5 |
pDudd:were u dey |
davillian:imagine having indabosky as the president now. as he just hear this case he will be like.. on national Tv who China? who born China to maltreat children of the lion himself we smile, but the smile of nigelia is very gengelous, China should beware.. we citizen go dey feel our president. bubu take note.. these are what makes us miss abacha sometimes |
pDudd:my dunce or our dunce? nobi only me get bubu |
omohlexy:since morning I dey use mic dey shout for nairaland..nobody Don come to my rescue I swear.. if person just help me, u no-go see this post for another thread... mehn |
who want go there before.. oya time to do deportation and counter deportation of Chinese in Africa. Africa, if after this corona period and we no still get sense. then I go know say Africa case na spiritual |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 86 pages)

