Sunsky29's Posts
Nairaland Forum › Sunsky29's Profile › Sunsky29's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 23 pages)
grayht:bros the tin wey pain me pass be say the officer wey kpai me received a plate of food. And again I doubt if the detols,soaps,paste,etc we shared to each one of the inmates won't be taken away from them and shared among the men in uniform..very pathetic I swear |
ladyF:worst of it all the oga that slapped me received a plate of food after we shared to the inmates and there were some remaining and we had to share it out as not to waste it..we gave the police men on sight..as soon as I saw my slapper received a plate,I was like wtf...free food for slapping me..and the mumu was smiling wt 32 teeths while receiving the plate. Na him type dey tear race even when them see robbers with odinary pistol |
Behira:as u fine reach u dey folo bOok space? I bin tink say booking of space na for ugly girls o.. U fit come help nurse my face..e dey pain me die.. I even forget to tell the police man "do you know who I am" e get luck say my soldier bro no dey dia..by now only 6 soldeirs for don make all the ogas their dey beg for mercy..the tin wey pain me pass be say,after we share food for the inmates...this my church people carry the once wey remain share for the police men,worst of it all I saw my slapper receiving a plate of food..I was like wtf "Free food for slapping me" |
Swegzfreak:I saw stars,am telling you.. Even the police women there sef them no even say mk d officer pity me,them sef follo dey look me as if them wan gather beat me die.I swear,police do me like slave yesterday..all through our assignment I just dey nurse my face..I never chop slap before like that. |
[quote author=grayht post=37236389]Mehn.. I just dey imagine that kind slap how e go dey echo for ur ear each time u pass tru that police environment! [/quotei won't lie to u..na hot water I use press my face as I reach house..the thing still dey pepper me |
This happend to me in ph at the mini okoro police barrack. My church was having an outreach,so we went to the station to share the word of God with the inmates..on reaching the station....we spent almost an hour making this oga to understand the purpose of our visit..we went with free ministry materials.my job is to photo cover the events.. As we are getting prepard..I took out the canon digital camera..fixed it up and took a shot..immediatly a hot slap landed on my cheek..oboy I was like""""oh God na like this persecution dey tk come?" Before I can even think of mincing a word this oga police just said "If u don't drop that camera we will lock u up"..I raised my head up to him and said "Am sorry sir,I didn't know" he cuts in "my friend shot up,if I nack u wt this my gun..oboy na dia my heart dey melt..but for the timely intervention of my church big men....the police men calm down a bit..then one shouted at me,before I open my eye u do pack that camera.naa mehn if u see the speed wey I use pack am en.. We went on with our primary mission...a sergent took us to were they holds suspects..as we enterd....the place was so smelling of untreated gun shots..for the 1st time in my life I saw a gun shot wound real life..the dude was shot at the leg and the wound was smelling..heaving kws hw long that guy v been like that..to make matter worse,I looked around and saw a girl not more than 15 yrs..I was like..what are this police men smoking...arresting a 15yr old girl..we were not allowed to talk to them,just the two most senior from our crew were allowed to do the preching..the rest of us were told to wait outside..after the preaching,we gave them food..in take away plates..the guy wt d gun shot wound,he thanked us for the food..he even said "God don ansa my prayer today" Then we were led to the main main cell..the police treated us as if we are gonna break d inmates out..they collected our phones before we went in to the corridor..and again they told us to go out and wait..as person wey never see prison cell for real life before,I manage to lOok..but could only see a room that looks like a toture chamber..it was like a toilet...but I know the inmate were in the next room.. Just like the 1st part,the two most seniors in our crew went further.the rest of us were asked to leave the corridor to the counter..as I stood there,I looked around the place,saw two cctvs,but I was like "light no dey" "them no dey work"...as a small sharp guy,I managed to shift to were I can see what is happening in that corridor,but for were?two Ak 47 weilding guy were just blocking my veiw...I heard them saying..oga time don go.. I was like "what the hell"the inmates were thaught d word of God,and above all some gave their hearts to christ...we then shared soap,tooth past,eba n melon soup in take away plates,detol,etc to d inmates. And viola we went outside n joined hands to pray.then off we go.. Glory be to God Proudly christ embassian |
Man u don start o.my monney don enter merry bet vouce mail like dat |
My pitakwa boys mkn me proud Fell in lv wt dolphin wen them n enyimba was d madrid n baka of naija E don tey wey I dey watch npl o Obaseki era |
I no go lie I be expert for number 1 Jst as d pastor go say offring time.. Oboy I go shaerperly do as if I wan go use d rest room or I go form call try go outside for 10min I go cm bk.I do this wen am broke and wen I dnt want to fall my hand during offring time expecially wen am sitting nxt to caro...lilian...karen...I no want mk dis gals dey tink say I broke die..but one day my luck go so shine for merrybet en sotey na me go dey gv d biggest offring for church |
Op u mad? Na suger mummy sure pass na...u will live d big boy life..u can do suger mummy today n go home to do ur gf |
Abeg na akpan number B Den d op |
afeezmore:one day brezz go blow and I go personally peep her punany,,,I kw say e go don wide like pacific ocean and long like river nile..and smelly like one refuse dump for aba |
Abeg resign mk I apply jor.. Resign shaerperly No dey bobo us Use the money start a boutique bizz..since ur a lady Just resign make job dey for man pikin |
No ministers yet and dem dey share money..and the state govt will in turn share it to d local gvt..nd d local gvt will in turn share it to their respective family member..and the family members will use it to buy all the buyables...the males will use it for joints and ashawos...den wait till d nxt sharing formular..the circle continues.. When will we be free ![]() |
Nickymezor:my love u sef dey follo book space.chai |
I do this every time the maclean finish befor getting another one..na my money..no wastage allowed...I dey use my brush wash dat maclean inside |
Amazinpeace:ae if u no do this thing den ur childhood no sweet bdat...apart frm dis one I do mama n papa drama,,I always act d father part,,n I nearly disvirgin person pikin den she..na husband n wife tins,,e don tey man pikin spoil |
Segadem:ask d maga o..e dey form saint na him typ do am pass |
Emereolevanwill:ur childhood no sweet bdat..u be ajebor? |
Precious91:I retired from that at age 13..nw am n my 20s even sef if I dey put food for myslf frm d pot I dey put pass d required meat codedly..its called upgrading |
Precious91:like me,u still continued? |
Nemesis99:oboy na like dis u fear reach?chai U no b man atol |
cococandy:ya I tink so, |
tuscani:how person go wake up on saturday morning con dey lie..abeg lie sofri sofri na |
Nickymezor:ur nigga just dey..hustle tins o |
himkers:I dnt blame u..u tink say na everywere wey snake dey nai dey dirty? |
Precious91:bros we dey do am codedly na |
aieromon:its not a matter of rainforest or savanah..the snake might hv been starving...it might v chased a rat down to our apartment,,,,,,,,,,,I dnt kw..it might be village handiwork |
Nickymezor:madam longest time ooo.....can u still remember me? |
Tydies:harmless snake abi..if u see how the fly just die as e land untop d snake wound dey lick blood u go fear |
Keneking:it no matter were u stay o..as per say na rainy season...waitn go entr ur house go enter |
Editor1:as in..which person obituary |

you be pro 