Sunsky29's Posts
Nairaland Forum › Sunsky29's Profile › Sunsky29's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 23 pages)
Are these all d people that stole meat bfor 13? Ha nairaland is better dn dis,,lalasticlala do d needed |
Pls I need a pix of pastor chris frm same date..I wan see something |
Fabdedon:we b d baddest.. Dem go find am after e don empty..dem go find am for one bush like dt,, |
Dahjhi:back den I b expert na.I b expert en..I dey even collet contract from my friends to cm see hw dia mama keep d spoon bfr dem take meat.. If d guy picks two...na 50 50.... N if d meat mk sence..na to dey use knife cut small piece den put d bigger part back in d soup..if we r nt satisfied..we go back n take d full one..den turn d soup to b in a way dt meats will cover empty space in d pot.. |
Dahjhi:na to just carry d spoon comot dem go tnk say na rat pusch am comot comot am keep for corner. Wia u tnk rat ft dey |
No time for long torrrii as. For me.... After eating one night so..when d food was served I looked at d plate of my younger sister.. I was like "y ble meat con big pass my own na"two of us who senior? After dinner...I stylishly went to d kitchen..open d stew pot and collect one full chicken lap...as I was about to put it in my mouth...omo na so waya gas.. My eldest sis just zzoomed into d kitchen na dia I blame devil....I get luck say mum n dad no dey around..d kain confess wey I confess en just to avoid being punished..u go tink say.. "Make una carry dis boy go church" I was lucky...I did many many things as far as d kitchen is not too far from me.. Oya mk una add una own... Seun..lalasticlala..mukina..obianoskopy.. #needful. |
Uyo boys emulatin chelsea. Aba boys emulatin arsenal. Smh See aba fans be walking on d pitch wt dia tail n b lookn at d dstv creew doin match analysis This cnt happen in Epl See dem pushing eash oda just so dia face will show on tv Smh And person fada dey among o Smh Smh My beloved dolphines drew? After dis draw No more free open gate Cos d aba fans cnt even ginger dia team Smh Smh |
Game offfa.smh of aba boys |
Enymba..*the nigeria arsenal mehn am vexing |
Etor y na.chai |
Did I just hear a player of aba team say "God punish morinoh for bringin park d bus. Aba fans dey provoke o.dem don dey stone ref pure water paper n watter botle |
taiocol:oga hw u tk kw na.common 25 cars of 2m naira? A whole governor? |
See crowed na dis aba match fit bring money pass qpr staduim fr epl o |
Ajibel:I didn't chk |
Udoh just did a rooney or aguero flip Giroud r u watchingav |
Aba boys na waitnnn Dem use arsenal curse una? |
Wats d name of dat aba boy dt dribbles lk santi carsola just nowv Wenger r u watching? |
See beetter last dish tackle. Metesaker are u watching? |
See beta keeeper keshi no sssee dis one na agbim e see |
Dis nff kwa.one of d lines man for aba match na woman? This cnt happen in epl |
Ajibel:go staduim to toast gals to watch match to see hw fine d staduim is n to count hw many fine gals cm watch ball |
Nigerians too like awof things so na lk dis we like match reach if d gate dey open for free? Mk amaechi just try open d gate of liberation staduim for free ma see hw people go ruch go watch dolphines |
2nd yaff aba boys pressing d arsenal way uyo boys yaff come out a bit |
Uyo boys must hv watched too much chelsea match.na y dem sabi park bus Enyimba must hv watch too much arsenal match. With many possesion but clueless. Intresting |
Y r ther no flloood light in dis aba staduim,,,am not seeing any flood light pole |
Aba boys yaff vex.see eye poking na? Mtn for danei etor. I smell airtel in 2nd yaff |
Aba boys almost scored d arsenal kind of sweet goal via tiki taka bt dt guy chose to sergio ramos it instead of low shot.smh |
I smell draw soup.uyo boys parking d bus..aba boys looking clueless like arsenal |
Good football @ aba boys vs uyo boys wt good pitch n good crowed |
See crowed for aba staduim eleyi gidi gan na mini epl b dis wey dis kain crowed pour reach*who b dat guy wey sergio ramoses d ball for close range* chai d spirit of giroud don enter am wey e miss dt ball |
See crowed for aba staduim eleyi gidi gan na mini epl b dis wey dis kain crowed pour reach* |
jairusben:robbers go don kari d gun wt d money. Always hv ur phone by ya side u hear |
u b thief tooto