Sunsky29's Posts
Nairaland Forum › Sunsky29's Profile › Sunsky29's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 23 pages)
jairusben:na hw u cm tk kw say d robber on white hold better firing n d police man dey find him gun? |
Emmaculate20:mk una add me on whtsap on 07064390960 hola at me |
jairusben:bros u Bleep up..u no fit snap pix from were u dey..if u bin dey watch d tin lk film from sm distance..y u no snap? Light no dey for una side wey u no charge ur phone?u dey watch d robbers dey shhooot n d police dey run helter skelter looking for shelter in niger delta but common pix u no fit snap or video cum massage our ego online?u f..u..c.k up... Just swerve...after now na u go say #pix or?u kw d drill" U had ur chance.. And anytime I see u post "pix or" I go command mammy water princess to hook up wt u. U fuc.k up. |
Seun..wt due respect..let's promote our league too...threads of our league matches must be on d fp..even if nobody will coment.....I rep dolphines. Back then they used to give enyimba a run for. Dia money.and nta bin no dey Bleep up each sat n sunday..dem dey show live npl matches n evn caf cham league |
Not just dis one....my eldest sister was even bathing me at times for sch na wen I was below 10.... But right now...she dare not fu..cking open d bathrum door when am bathing.. If not..d kain hala I go hala en.. "Na dat tin wey I don see and touch tey tey nai u dey hide from me bah?". She always says dat .. |
ellechrystal:I don dey knell for u for were I dey...only whatsap number abeg...if u do God will bless u wt one fine and rich husband dis year..as u say amen kindly drop d num,,I promise no cals or flashing or sms..only whatsaap tins. |
ellechrystal:I don check ur profile..even seun sef dey follo u.. Nah mehn Baby u tight gan Fine gal no pimples... I love ur swag Will u marry me.. #neverAgain will I star a pix of berem....ellatracy...mukina2....and d rest fake beauties Baby na u b d in tin abeg Na u be my micro tin tin |
iscoli:c mumu..if it don dry oya bring ur own slang...or shooooot up.. #neverAgain When will u have sense Blv me it might dry down wt us civilians.. But any victroy d naija kahki bois got Dey will gather and be shouting #neverAgain #NeverAgain Get a life oo Or #never Again Will u Have Sense |
People thought am madding when am shoutting #neverAgain in my crib,, They dnt even kw. What I mean sef.. This never again just dey ginger sef I wan go collect NDA form.... #neverAgain #NeverAgain #neverAgain #neverAgain #neverAgain #neverAgain When I reach NDA na to 1st shout #NeverAgain.. #neverAgain.. I can imagin every victroy our boys win against dis boko basterd... They will gather an be chanting #neverAgain #neverAgain#neverAgain |
Nickymezor:u never still pm me ? |
Dis was my game then.after sch na to rush enter veranda straight... For this kain game we dey score reach 60..mehn.. Life was innocent... I used to write the player's name wt a piece of paper n gum at d back of the canta....nigeria was my team den and I knew all d players in super eagles at my age then...if I got ani free kick or penalty..I used to play it wt one particular canta..okocha...and when okocha is jonsin I will switch to kanu as my set piece tacker..not knowing the fault lies wt me...am a legend in canta ball..I retired from d game at 15..yes 15...it was so sweet. |
I was so good at canta ball that we use to write names on tpo of d canta.ie okocha num 10.chai life was sweet en |
Temmi001:u faild it. Agbo lives in the town of laggon which is not far from ibadan...he went to pri sch..he was in primary four..agbo was a lucky boy because his parents are rich....etc etc.. I just corrected u...frm d 1st paragraph... Back in those days my mum made me cram this oo... U r also right bt u were jumping frm one line to d oda |
Truckpusher:only if d dude kept working...the people would v been fighting for him...but d mumu left his works..if it was obasanjo dt amaechi is toying wt..blv me....ameachi would hv been impeached vis efcc modus operandi...cos obj was a no nonsense man unlike gej dt is too mean..during his 1st term uyo was no were near ph in terms of developement.. D guy jons big tym.I cn bet wt my exam money dt d guy is regreting but pride won't let him speak out. |
Truckpusher:bros u dey mind d mumu man..I was his supprorter during his 1st term o..to b sincere wt u..,o meaningful developement during his second term..look at akwa ibom...during amaechis 1st term akpabip was even copying from him in terms of roads...now see d diffrence..he spent d last four years piking fights here n there..look at d trans woji..slaughter.. Road...since buhari 1st visit ph...contarctors don leave site...despite d job being 80 percent complete..right now dt same road is decaying slowly..u kw we r in d rainy season..d guy would v been d best gov naija ever had since independence..but he forked up big time |
[quote author=nzeadachie post=31054282][/quote]u dey mind d mods?d mod is high on berem's mensural blood |
Truckpusher:cos it rhymes wt d oda wrds By d way Born and breed in pitakwa... Na only pitakwa make sense for dis naija delta |
nzeadachie:this post wasn't ment for dis thread but somehw I found my post here..scroll dwn d nxt page I complaind to d mods abt this just now |
sunsky29:I posted this on d oda thread abt a gals pant found at d cinema.., n somehow I saw my post here... Mods....I need wt u guys v been smoking. If sleep dey wire them mods mk dm go sleep mk dem no dey do nonsense.. |
I wrote finger...ing on my last post n wat I saw is "manipulation..mods mk una tk time.. Dnt u kw my uncle's grandfather is a babalawo? If I comand thunder to fire una now en una go say I wicked |
I belive someone took dt pant to his nose before letting everyone kw.. If u v smelled dt pant...pls tel me What's the odour like...gerlic? Rotten egg? Spoilt beans?rotten fowl? Pls I need to know.... To..to dey smell una still dey lick am... If say it no dey smell una for dey kari mouth chop am finish.. The dude go don finger d bae die sotey she tk style rmv pant n. E continue to finger am.. Then them tk style entr toilet to do d tin,,,,n d guy remember say e no hold cd..na so them zoom off to d dude car...then to his house or sometin lk dat for real straffing... And d babe go don forgt say she bin rmv her pant during d finge..ring for cinema.. Beware...d babe might even b a nairalander n reading this my post.. |
hizaya61:bros same thing in those chinese companies...xpecially cway. |
Nickymezor:wire me ur whatsap num na |
Nickymezor:madam everywere just tight o |
Mine is when my ss1 crush asked me to gv her 20 naira.we were in class then wt our principal.... GAL......"Sunny abeg give me 20naira ME..."For waiting na" GAL..."I wan use am add buy meat pie during break... One of my guy heard all wat we were. Sayin..n d guy come para HIM..."U dey give gal money" Unknown to us our principal was behind us listening... PRINCIPAL..."Is it ur business if he gave her money or not" Na dia we turn back see principal.. Omo I don die today o...na. Waitn enter my mind...frm dt point we port to queens english... For speaking broken english...we chop cain die..but shey d money part...d principal no talk abt am... Na as we break d rule as per pidgin tins na dia kasala burst |
Nickymezor:babe long time o |
Ebubeslym:even me mk I do go withdraw my remaining 1k frm enterprise bank bfr dem turn am to income |
Vry educatv.mods fp let people kw ooo. |
Mods fp..lwtmbh |
I smell fp..mod oya do d needful |
APContherun:the police man shot one of the thug in d leg And one of the thug shot one of the police. In d leg.. This film go sweet o..laugh wan wound me for leg this morning o.... Season of shooting legs things..... Make me sef I use catapult shoot my yard girl for leg...the babe don too provoke.. Abi no be season of leag shooting things? |
E b like d tailor don disapponit them as par cloth sewing tinS maybe they nEed d cloth for important function nad them gv d tailor the material sm months bk only for him to dey tel. Them "The cloth don ready.. E remain button" And them go him shop just to see their material for ground.... Den d tailor explain....them vex cum gv d tailor ultimatum say "we dey come nxt tommorow for our cloth"or else" The tailor b like "ok,mk una no worry e go dey ready even bfor d day" And the D day cum reach... Tailor never sew cloth Omo d kain painment wey enter dia body en And them d funtion dem wan use d cloth go na the nxt day... Omo na so them use ordinary cloth go d funtion n pips cum dey look dem as if dem be alien... Ome of them said "oboy I swear dis tailor go hear am" see as him shame me for this occation" a whole me" Na frm dia them plan am. Casala cum burst Na this kain tin wey ft happen.. If u dnt kw hw tailors for naija dey eh Gv dem a material today to sew for u n tel dem ur coming bk in 7 days time for it.. U r on ur own 7 days go pass ur material go still dey ground .,...Sunny yaFf spoken |



