Stats: 2,992,742 members, 7,290,499 topics. Date: Saturday, 04 February 2023 at 05:37 PM |
Nairaland Forum / Susu888's Profile / Susu888's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 61 pages)
![]() |
Abeg, make una help us check who get am(Arise T.V) ?! I no get energy search but .... Its not normal for a whole president to celebrate anniversary of a news broadcaster. ![]() 7 Likes 2 Shares |
![]() |
T |
![]() |
Make una go ahead na! no dey foam for mouth if dem born una well dare bubu nd see what will happen, the fact that him extend am na out of pity for many foolish Nigerians wey dey do evrything at the dying minute. if to say dem don jam banks sooner CEO's wouldn't hv been able to distribute to their political Godfathers nd Cronies nd claim no more money but now make we see how dem go settle the thieves nd looters since Nigerians don see shege. One golden rule about alot of naija folks is if you don't show dem pepper dem no dey reason well very anyhow citizens nd leaders alike. 2 Likes |
![]() |
Kai! Omo dis is shameful O, the whole marriage don scatter after all the arrangements on top maggi nd malt?! ![]() |
![]() |
Pls is she still a dj? bcuz all the noise from her side is not about her music! When last did she entre studio?? ![]() Dj Cuppy ![]() |
![]() |
Ipob coming to cry in 3,2,1.... 1 Like 1 Share |
![]() |
It's not about pedophilia u think Charles didn't fvck little girls like the rest of the satanic elites?! The queen was aware! After all she hosted epestein in her cabin nd Jimmy Savile was a regular in her abode . 7 Likes 1 Share
|
![]() |
Pls nd pls we r tired!!!! which kind rubbish una dey post for front page these dayz. Who gives a fvck about this ash... Bia, make una take note.... Enough is enough. "Nonsense " |
![]() |
obi58: Idiot! Una dey always reason with food. Na why obi invested in alcohol nd chopped the rest with no good infrastructure bcuz morons like u only consider rice, garri nd booze but evrything else is nothing. Fvking Monkeys! 9 Likes 1 Share |
![]() |
No government performed like buhari since abacha era....na chop dem chop this country but morons go dey insult buhari like say na him cause am. God will continue to bless you old man... You try for this country no be small 6 Likes |
![]() |
What does he mean it's time to tell our story?! Dem been knacking each other abi wetin? 1 Like |
![]() |
God forbid bad thing... Imagine pikin killing his parents. ![]() Abeg check the cooking utensils, e fit be say him don cook nd chop small .... ![]() |
![]() |
For those that r confused. Na her pikin(Yusuf buhari) wife (emir of bichi's daughter) not her(aisha's) own zahra For this world being poor is a crime... 2 Likes |
![]() |
Bodmum: Both of you nd many more r being fooled! 1 Like |
![]() |
Na transit him dey so.... send him straight to kuje abeg, him don tire for Ethiopian food make him taste our watery beans small ![]() |
![]() |
Ah... I thought Christians were tolerant nd always turn the other cheek ![]() 142 Likes 23 Shares |
![]() |
Dan bura uba.... Make ekweremadu suffer, he deserves it. Na karma dey pursue Ike... Naija politicians wey take Nigerians as slaves! I hope he rots in jail... Useless corrupt animal. 4 Likes |
![]() |
Kai... Some things wey pesin dey hear for naija fit make him brain suicide. 6 Likes 1 Share |
![]() |
Delacroix6: Eat sh*t you ugly dumb fvk! ![]() .... face like a donkey's ars-hole |
![]() |
It's all planned by the CIA to provoke russia into being more brutal and if this continues russia might just take the bait. 10 Likes 2 Shares |
![]() |
fx45: Kai bros! Fear God small naw. Dis fulani lie no dey tire una? ..... since una no gree learn from Northeast dis una wahala dey warm up sef. NE get Ibrahim Yusuf (founder) : SE get Kanu (Founder) NE come play with the matter com bring shekau : SE com dey play com bring Simon Ekpa By the time dem take una eyes see wetin Northerners see if your people hear the name biafra dem go just dey tear race comot. 1 Like |
![]() |
Calling on the government ke?! ![]() But sha .... This isn't a laughing matter, i pray they get free from their abductors unhurt. |
![]() |
It's all staged by the deep state to curry sympathy nd make the sheeples rally around trump thinking he is being hounded for being the good guy! (Trump is making a come back in the next elections) The whole world nd most of the famous faces you see serve the zionist high table. 1 Share
|
![]() |
Ah e shock some people.... Una no know wetin dey occur for naija tlkless of the rest of the world. There r these group of people who exist in countries across the world run nd they're all connected to the world central government they hv purposes divergent of the staged scripts you see playing in front of you. They're called the deep state nd its top members r carefully selected by bloodlines belonging to the masonic sects. What is going on in reality is completely different to what you see in the news and this is a constant fact across all nations of the world, news concerning what is going on in the government is mostly false just lies!! Democracy is how they hijack the nations they're in. 1 Like |
![]() |
Truthisunique2: Preach bro!!! Only a fool believes this staged acting... It's an ancient tactic of the deep world, controlling both sides of each conflict just like ww1 nd ww2. They determine the winner according to their agenda. Their final goal : The rise of great zion nd it's soon upon us as Israel is chipping away at the foundations of masjid al aqsa to the build temple of mount zion (which is where their master The Anti-christ is going to rule the world from) |
![]() |
Just recycling old hags |
![]() |
A region of morons from the freedom fighters cum kidnappers to the striking doctors who are jeopardizing patients lives. Las las na the people go suffer am till dem get sense. 1 Like |
![]() |
I said it that the final winner is either Osinbajo or Ameachi and by the looks of it it's going to be Osinbajo. Buhari boyz will all work for Osinbajo in addition to the aggrieved southern governors who will make sure they spoil it for Tinubu . Modified : ![]() Atiku vs Tinubu is going to be a battlefield.... betrayals nd treacheries are inbound in the Apc. 2023 P.E go Hot 445 Likes 154 Shares |
![]() |
See dis one, you guyz r jokers! Even obi knows not to waste his energy going up north or south west ![]() E rats r hyping the poor fool into spending his little pandora savings ![]() 1 Like |
![]() |
It's either Osinbajo or Ameachi quote me on this. |
![]() |
![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 61 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 125 |