Sutoboy's Posts
Nairaland Forum › Sutoboy's Profile › Sutoboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 65 pages)
hehehehehe no judge me oh! i dey go church daadaaaaa |
hmm o ga ooo so Bin gbogbo na ur mentor? abi una two na dsame tin? cos this is the way he mak jokes also! |
too long for me to read |
clap for IT! pa pa papapa Dani!!!! |
me too i understand urs ! |
problem solved! |
but i got you! |
no i took SK first! |
Suto.....Where is the Joke? Danimonkey.....looking for the Joke too! Suto..Are you okay? Danimonkey...Not really sir! |
*looking for my bible*** OH now running to church! |
Dani i just dey pity you,wetin u wan turn to now? |
says who? |
Nice joke!but old! |
an so? are you mad?or are u blind? cant u see this joke as been posted here before! She Goat Like Dani |
ehn ehn? so ow u kan tak knw say na yoruba i type? ur name na Odewumi! |
hehehe thanks mikuz...... Dani u sick no bi small! |
as u don talk am na so e bi! old fool |
ah! orun oh! |
na u bi ma papa now mumu! |
well u no bi beta person anyway! stew peed |
sure now i dey masturbate now!shebi na u i resemble! |
Inside Bumniogun and Bingbogbo abeg who fine pass? |
hehehehe i laf sotay i foret my mouth inside kpnuks |
An ibo man was in his BMW Z8. A truck crashes into his door, he called d police officer, dis man just come smash off the door of my BMW!! My $39,000 car is now a write off!!" D police @ d scene shakes his head in amazement nd says, "U Igbo's are so materialistic, You didn't even realize that ur hand has been ripped off with the door!!" The guy, looks at his amputated hand & screams out "Chineke!! My Rolex watch's gone 2.. lol |
hehehehehe i missed everyone on here! Ekeroyal!...am trying be good! Dani u no dey miss person ni? |
heheheheheheh una no dey miss me at all? |
Nice one! i think i will be the first person to meet Booqee and killz likewise! i lived near booqee! oh Ekeroyal lived thousands of mile! |
Am new here! please i need help! |
get a life OP! |
where is d joke? |
Enters the thread and searching for the Joke! |
lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 65 pages)