Sutoboy's Posts
Nairaland Forum › Sutoboy's Profile › Sutoboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 (of 65 pages)
tanimz:ok accepted, good night and have a pleasant one. you are a nice lady |
Studio CFR:bros na u cos am no go sleep oo |
tanimz:I swear u no fit get the way you talk self don am else you bi lesbian Bleep ur ass |
tanimz:you be big mumu. i dey crazy for sure. but u nko? u no fit get boyfriends as u dey cos u no talk sense |
tanimz:heeee, wetin bi my own? u no no wetin u want talk again abi?see u head like monkey head i go fight for studio cos u bi bitches, but we are both guys |
tanimz:studio, u don crash ooooooo wetin u go do to this two witch wey dey fight you now? Abeg make una free am ooo |
Idowuogbo:No mind am jooo e just dey do shakara for here nii na age e won know |
Studio CFR:wetin u mean? forget am joo i no bi kid jere i no even dey lag i bi lesh boy ewe dey fire gan |
Studio CFR:i lay low oooo giv me ur pin bro make we ping or ur ym make we see how dis xmas go be now |
cant you see the joke the way i bracket it?(joke) |
Omo see gist (joke) one babe just shout "OUCH!" Wen dem ask am wetin happen she said "I sat on my bb and my pin injured me", Lol |
[quote author=St.Wils link=topic=571224.msg7369003#msg7369003 date=1292792717]i laff at u in Nupe, go get yourself pregnant in the romance section[/quote]good i love that,make hin go there and then go send am back here cos wetin hin talk there self |
eldav:post yours and let see @poster, keep it up |
Studio CFR:NO BI JOKE JARE NA COMPREHENSION PASSAGE. NA THE SUMMARY BI DAT |
snthesis:WHERE IS THE CAT?I O KUKU NO SAY DEN DON PUT AM ON BEFORE, SOME ONE PING IT TO ME. OKAY? okpismart:STAY JOOOOO OO |
One day, a dog died, and the owner went to his pastor and said, “Pastor, my dog is dead. would there be a service for the poor creature? ”. The pastor replied, “I’m afraid not. We cannot have services for an animal in the church. But there is a new church down the road, and i dont know what they believe. Maybe , they’ll do something for the animal; you can go and find out". Then the man answered innocently, “I’ll go right away Pastor. But do you think they will accept a donation of US $250,000 as being enough in return for the burial service?” The Pastor exclaimed, “Sweet Jesus! Why didn’t you tell me the dog was a Christian, ?? |
A man fainted outside Mr Biggs in port-harcourt and soon a crowd formed around him. Then a passerby suggested: " give him an orange, it will help. " the man opened one eye and said: " God punish you! If na orange i want i for go faint in front of fruit market |
cordj2:THE FUNNEST THING IS THAT, YOU SELF JUST LIED. |
3RNEST:YOU GET FAULTY EFE GO HELP YOU OUT |
ABEG NO BLAMING TO THE POSTER, I DONE CHECK ALL HIN POST ON HERE NA SAME RUBBISH. I JUST CHECK THE SCARY FACE E PUT ON TOO |
koligs:DAMN IT, WHY THE BLOOD OF JESUS IN THIS?OR MAKE YOU EXPLAIN THE JOKE TO US.ABEG |
@all, se e le fun studio ni mic lati preach fun wa? |
Studio CFR:bros what of my Age?no bi fight now |
MY BIG SHOUT GOES TO STUDIO AND EFEMENA, I LOVE THEM THOUGH THEY WERE TROUBLESOME ON HERE |
Studio CFR:ah!i sha talk say u love it?why u com dey vex?no bi onle sutobutt na sutoass |
justmoore:thanks jere, na all EFE get format for head |
[quote author=Efemena_xy link=topic=567060.msg7320762#msg7320762 date=1292176152]OMG!! Stuoboy - wetin u dey try to tell us now?? ![]() say u 'n your girl dey engage in er. . .idle talk?? [/quote]You no dey read?in fact you dey talk like studio sumtyms, but this time studio sef love this. |
@studio, ur wahala too much , u no dey appreciate jokes at all,u resemble those fowls self |
A guy was havin sex with a village girl witout a condom,she realises this,& says, , "U dnt hav AIDS sha? Abi u hav?" D guy replied,"no ohhh!", d girl said,, "ah thank God,cos i dnt ever want to catch dat tin again" .X_X=D |
Studio CFR: tanimz:Una no get get job oooo,u kon turn dis place to Nike shop abi? |
whitelexi:you ve been kissing right from your birth right? |
[quote author=k-money £ link=topic=565982.msg7309699#msg7309699 date=1291996564]@ OP hope you have not been kissing ghost~~[/quote]not only ghost but kissing Mr brown jay |
[/quote]You no dey read?in fact you dey talk like studio sumtyms, but this time studio sef love this.