₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,541 members, 8,523,768 topics. Date: Monday, 23 November 2026 at 09:35 PM

Toggle theme

Sutoboy's Posts

Nairaland Forum › Sutoboy's Profile › Sutoboy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 65 pages)

Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 11:22am On Jan 28, 2012
skales:
!diot. . No be me be mr bigdeal

By the way, Why the hate? , plus, i sure sey I make sense pass u in everything, Lol

And yes na me dey for studio's profile , Kill yourself
so ur second name na chameleon?
Jokes Etc › Above by sutoboy(op): 11:02am On Jan 28, 2012
A pastor and a church sister were having sex
under a tree,not knowing,a smoker was up
on the tree hiding & smoking. After the act,
the sister asked the pastor, did u use
condom?
Pastor: no!!!! why?
Girl: supposing i get pregnant who will take
care of the baby?
The pastor replied,``let's leave it to the one
above. Suddenly the smoker jumped down
and shouted,U DEY CRAZE? LEAVE WETIN 4 WHO?
NA ME F*CK AM?
Jokes Etc › Re: See Something by sutoboy(m): 12:19am On Jan 28, 2012
Garba Audu:
@whiteroses. Hey i did it! i saw a beautiful lady facing me. is that Ashwarya Rai?
na no bi only Ashwarya Rai na Kareena Kapoor! u dey see
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 12:17am On Jan 28, 2012
lailai booqee wey i don knw her secret!na my lecturer she dey date for our school!check her facebook oh
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 12:09am On Jan 28, 2012
DONkollione:
Threaded bombed!
whee the hell have you been?

I have missed that ur silly lambasted head

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 9:30pm On Jan 27, 2012
otooro:
^^^ anytime, my NL pikin!

grin
u don start bi that oh

Wetin NL now!

u no say i no too hear English!
Jokes Etc › Re: Describe Otooro In One Word! by sutoboy(m): 6:57pm On Jan 27, 2012
otooro:
^^^

hehehehee. . .

bad sharp pikin!

grin grin grin
na me bi that oh!
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 6:56pm On Jan 27, 2012
otooro:
@sutoboy,

i'm here to rescue u. ok? kiss kiss

as for you, workshop abi na studio dem dey call u,

u no fine! u no fine!
shuuoooo!!!!!! accept it, everyone cannot be fine! angry

u will find a girl wey no fine reach u to marry u, u hear?

ur picshure sef dey proof evolution!!!!!! grin grin grin grin



u fine pass sutoboy,ok?
cool
Thanks boss,

No mind the yeye study studio na hin sister she put for her profile here oh
Jokes Etc › Re: Impeachment Saga.who Send Am? by sutoboy(m): 6:47pm On Jan 27, 2012
Bobbyendy:
lolz hmmm Mikuz I never expected more frm you. So you can clap 4ur self, but we are not of ‎​†ђξ same league so I won't reply, to your usual show of shame.
did i reply to that? copy and paste! rice and beans
Jokes Etc › Re: Studio And Booqee by sutoboy(op): 5:29pm On Jan 27, 2012
lol no bi u be Mr Bigdeal?

U fine pass ma papa?

i laf na otooro and Donkollione go revenge for me
Jokes Etc › Re: Describe Otooro In One Word! by sutoboy(m): 5:13pm On Jan 27, 2012
i love you bro,










Dork
Jokes Etc › Studio And Booqee by sutoboy(op): 4:59pm On Jan 27, 2012
una no fine for your facebook oh!

booqee so na ur town i dey skul?

i go quit school for dat!

heheheheheheheheheheheh




[table]Where is the joke?[/table]
Jokes Etc › Re: Describe Otooro In One Word! by sutoboy(m): 4:54pm On Jan 27, 2012
Jovial








Machiavellian
Jokes Etc › Re: Banan by sutoboy(op): 4:51pm On Jan 27, 2012
bunmioguns:
Why not use naira instead of R.s, this implies dt u copied d joke frm Indian Site without modifying it


https://smileys.on-my-web.com/repository/Tongue/tongue-047.gif
Hmm u sure say u go school?
Jokes Etc › Re: In The Got Seat.(dariye) by sutoboy(m): 2:07am On Jan 27, 2012
hehehehehe na u start am oh!olodo buh the answer na, bukunmi!

Coat me right!
Jokes Etc › Re: Queen'b Didnt Keep To Her Promise: *hot Joke* (projan) by sutoboy(m): 1:26am On Jan 27, 2012
DONkollione:
^^

u don deny me abi? Just lyk dat? Ok!
sutoboy:
u no dey read bible?
seems u don dey dozz,u no dey read bible?as peter deny Jesus!
Jokes Etc › Re: Lets Play Ball! by sutoboy(m): 1:00am On Jan 27, 2012
mikuz:
And you call this a joke?
actually to him is a joke!so no offence!go to bed
Jokes Etc › No Offence by sutoboy(op): 12:58am On Jan 27, 2012
I really love this joke section and no other section can compete with this very section

This section has made me to forget so much sorrow and i pray everyone on here will always be the best out there!

If i could have people like you on my facebook then to hell with my friends over there!

I love you so much!and i pay my respect to my lovely Moderators!Ben and Dani1luv!

And to my fellow comedian there i see you all!most especially ma real pals!you know ur sef!

God bless us all!
Jokes Etc › Re: Superglue by sutoboy(op): 12:53am On Jan 27, 2012
na only you no dey sleep?i dey suspect you sef

u go dey facebook like that oh?
Jokes Etc › Re: Queen'b Didnt Keep To Her Promise: *hot Joke* (projan) by sutoboy(m): 12:10am On Jan 27, 2012
u no dey read bible?
Jokes Etc › Re: U Asked For It. So Funny! by sutoboy(m): 11:59pm On Jan 26, 2012
DONkollione:
JOKE GRADE : F


REMARK: U'RE NOT ENCOURAGING ME!
must she?SHM*

otooro:
i'm not sure if i should laff. giv me ten reasons to laff frm this joke!

lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
this one wey u dey dance like mario when u go stop dis?no dance enter market oh!
Jokes Etc › Re: Jokes Factory by sutoboy(m): 11:53pm On Jan 26, 2012
mikuz:
Otokoto,
go collect amnesty o!
to be frank i dont like people abusing Otooro and Donkollione they are my bestie on here

but sumtym u need to teach them lesson togeda including excluding me
Jokes Etc › Re: Identify This Poster by sutoboy(m): 11:49pm On Jan 26, 2012
Studio CFR:
@sutoboy

Dat thing luks like yo father


*i mean dis in a nice way*
you mean a whole Baba Suto?

Please where are my peeps on here

Dani1luv is needed to lock this thread for u to insult my Baba
Jokes Etc › Re: Queen'b Didnt Keep To Her Promise: *hot Joke* (projan) by sutoboy(m): 11:40pm On Jan 26, 2012
DONkollione:
@booqee

na me b d husband, We don bribe DAVID MARK AND TAMBUWAL so no fear grin . We dey invite u 4 d marriage ceremony . Pls promise me u'll b there! grin grin
no mind that booqee jere but na u and who won do wedding sef?i go like come too oh?
Jokes Etc › Re: Superglue by sutoboy(op): 11:25pm On Jan 26, 2012
na my papa i resemble nah
Jokes Etc › Re: Queen'b Didnt Keep To Her Promise: *hot Joke* (projan) by sutoboy(m): 11:20pm On Jan 26, 2012
booqee:
ehn ehn. . . ! No wahala nah, make u and sutoboy continue for ur gay marriage oh, don't even divorce, u hear?! Mtcheww angry undecided But remember say if dem catch u, na ten years in united kingdom oh. angry
infact who is the 'wife' among u two?
Jokes Etc › Superglue by sutoboy(op): 11:08pm On Jan 26, 2012
A little boi came down 4 breakfast.

He ask his grandma 'where is dad and mum'? 2 which she replied 'they're still in bed'!

D boi giggled and went out 2 play.

He came 4 lunch and ask 'where is mum and dad'? Grandma replied again 'they're still in bed'!

D boi giggled and went out.

He came 4 dinner and ask same question,2 which d grandma gave same reply 'they're still in bed'!

Then d boi started laughin.

Furious,d grandma asked d boi,why did u keep laughin whenever i say they're still in bed?

D boi said 'Last nite,dad came 2 my rum and asked 4 d VASELINE,bt i gave him SUPER GLUE! Hehehe

See dis badt boi o.
Jokes Etc › Re: Jokes Factory by sutoboy(m): 11:03pm On Jan 26, 2012
otooro:
where's boko haram my family to help me to blow my thread? undecided
Jokes Etc › Re: Queen'b Didnt Keep To Her Promise: *hot Joke* (projan) by sutoboy(m): 11:01pm On Jan 26, 2012
SMH* for u both
Jokes Etc › Re: Identify This Poster by sutoboy(m): 9:35pm On Jan 26, 2012
please another names are

    1 otooro
 
    2 Booqee

    3 Donkollione

     4 Studio
Jokes Etc › Re: Banan by sutoboy(op): 4:41pm On Jan 26, 2012
otooro:
mstchewwww! angry

*gives me idigbe* wink
Jokes Etc › Re: Jokes Factory by sutoboy(m): 4:41pm On Jan 26, 2012
na my position you carry give that yeye boi name Donkollione


oya change am now now

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 65 pages)