Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 199 200 201 202 203 204 205 206 207 (of 420 pages)
Thanks. ![]() @OP, Erase. |
U is an alphabet. ![]() Pidgin no hard me, but I no understand wetin you mean. ![]() |
No worry, he no go bother you and Idowu again. ![]() |
Efe, we both known that there's a lot to be reported. I am just keep quiet because you is building a mansion for us in the fillage. Besides, I didn't want you to losed your job. ![]() |
Aren't you happy? |
Idowu, ole ni e! ![]() El Guapo, I forgive you - this one time. ![]() Efe, I swear you make sense die. How life? ![]() |
He berra ja. ![]() |
Am not getting you. Abeg, I no understand. ![]() |
You still get mouth abi? ![]() Where that Mr.Bones and Studio? ![]() |
Element G:Bone that side jare, you be my pessin. ![]() |
Orangutan. |
El Guapo:You don dey mad! In fact, you don crase finish! I suppose blow you for face as you dey talk. So you still get mouth to dey talk tango? Mschew, tango ko, tangalo ni. ![]() Element G:I vex o. In fact, I pass vex. But, don't worry. ![]() |
KDK!! ![]() |
MrPrsdent, na you be the third caller. ![]() |
El Guano, so you are one of them? ![]() Element, why you no tell me say Guano dey among them? I don already plan my moves. Omo you Bleep up o. ![]() |
I am happy. |
Trust me na. ![]() |
Yorisb, how you come about ya name? ![]() |
Efe, why do you modified my sentence? I reserved my comment sha. ![]() I should reported your ![]() |
Where dem dey? Dem smoke igbo ni? Abi ki lo ko lu wan? ![]() No worry, make dem show face for hia first. ![]() |
seunbanme:Hehe. ![]() @OP Renz. ![]() |
Ahn ahn nau Element, I get work to do na. ![]() El Guapo, kilonsele? ![]() |
OMG!! Memories! I opened a malt drink with my teeth about 3 months ago. ![]() WLDY eat gala? |
You don dey madt! |
Give me names na. ![]() El Guapo, na you dey for that pishure? ![]() |
How are you? |
[quote author=Efemena_xy link=topic=492003.msg7093411#msg7093411 date=1289088787]we is get place for you inside of hadult head-you-cation girl [/quote]I didn't need your place, go and offers it to your gateman, Studio. ![]() |
Element, you don't say. . . Who dem be? ID, you no well. Na me no fear blood abi? |
Studio, metala e o to bee. ![]() |
Cringe? ![]() Now that's hilarious! |
Element, better pessin, happy Sunday! ![]() Idowu, wetin nau? I resemble doctor for ya eye ni? ![]() |
Hello. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 199 200 201 202 203 204 205 206 207 (of 420 pages)





