Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 200 201 202 203 204 205 206 207 208 (of 420 pages)
^^ I trust you. ![]() Sha no forget my joke(s). ![]() |
Studio CFR:Shior, you go wait for answer tire. Ode oshi, how many times have you asked me this same question? |
What if Studio did something useful with his life? ![]() |
Why you like to dey ask me meaningless questions? You no dey tire ni? |
OJ!! Me sef miss you plenty! Body dey kampe o, you nko? ![]() |
[quote author=Okija_juju link=topic=546304.msg7093311#msg7093311 date=1289087036]How six children use be joke?! See the man dey form sleep dey pray say when ehn open ehn eye this go just be bad dream.[/quote]You no see wetin Efe write ni? ![]() Studio CFR:He-diot, you too like to dey shift blame. |
I loff her. |
Last week, I was laughing so hard. ![]() WLDY drink tea? |
LOL, why do you hate to hear the word? ![]() |
Studio CFR:You don madt finish! Opolo oshi. ![]() |
OJ!! [quote author=Mr.Bones link=topic=538180.msg7092044#msg7092044 date=1289069877] [size=14pt] ![]() Studio CFR:Hi hater. ![]() Efe, no vex abeg. How life? |
[quote author=Efemena_xy link=topic=492003.msg7093212#msg7093212 date=1289085175]and you ingris im fool of gwamatical horrors ![]() you doing this thing all time - you stay primary 1 Mr O no promoted u (but er. . .if u fail crass hexam - just paying £100 only) [/quote]I resemble one of ya poo-peels? I work for the Department of Educa-shun for goodness' sake! ![]() |
Never mind, I seem to hear that very often these days. You can check on youtube. How e go get anything to do with you? You dey sweep water for ocean ni? ![]() |
I no want abeg. You want make them kill me ni? ![]() After you don win finish, I fit consider. ![]() |
Ocean, water. There's this song, most of it is in Yoruba though - "Joor oh" by Jahbless. It has ironic verses. I was only trying to be ironic. ![]() You can check it out. ![]() |
So you want to be the president of Nigeria? Interesting . . . Don't worry, you have my vote and insults too. ![]() |
Commot jo! 3 minutes ko, 3 hours ni ![]() See your head like Mr. Ibu own. ![]() |
Tell what? I lie ni? |
^^ The earth must have made a mistake? ![]() Oya, I go hug you and na because I dey for good mood. Three seconds only! |
Jor oh, I no fit use broom sweep water commot for Atlantic ocean. ![]() Oya, I'm smiling now, happy? ![]() |
I swear, fear dey catch me as I dey hia so. E be like say end time don dey near. ![]() |
Please report him immediately! ![]() |
Tho? Thanks, that was two semesters ago. Worst semesters of my life. ![]() |
Okay then, and please don't e-kiss me again. |
Mr.Bones, I am serious. ![]() |
What's his own with our pishure sef? ![]() |
U is an alphabet. Mon ecole, Pour deux semestres. ![]() |
I'm serious o. Volcanic eruption for Benue State. I am very shocked. ![]() |
You asking me? ![]() |
Why nau? ![]() |
Why I ask? Oh la la, je parles francais, un peu. How you take learn? |
You too? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 200 201 202 203 204 205 206 207 208 (of 420 pages)







