Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 420 pages)
Vicks, you still dey alive? |
Madam, how far? ![]() |
Oya, i don come. Vicks, where my joke dey? Vic2k3:You really underestimate me. ![]() |
But Pharoh talk say na your pikin be that. |
Studio CFR: ![]() Dyt:Aunty Dyt, happy birthday. Shey today you no go bother me? Idowuogbo:Hi hater! |
makajibbz: ![]() |
makajibbz:What's the problem babes? |
Bow Wow and the Lottery Ticket. ![]() |
googles:I talk am say e no fit be fayrouz, I talk am! I trust you jare, better person. ![]() Pharoh:Na me you dey call omo? If I slap you ehn, you go dey see twinkle stars untop that ya head. Trophy ko cup ni. |
Efemena_xy: ![]() |
Bros, abeg raise your hand and use am to cover your mouth until something useful is ready to come out. No be by force to talk to person. ![]() |
Efemena_xy:*Whispers to Efe*: No wonder, the guy no well at all. The rabies dey affect am seriously. Sludge, me? Fear? Say wetin happen? ![]() |
Blacksta, where is your sense of humor? |
Na threat be that one? |
Na the truth be that. Abeg smile jare. |
Na lie jo. |
1. A di gàárì sílẹ̀ ewúrẹ́ ńyọjú; ẹrù ìran rẹ̀ ni? 2. Gànràn-gànràn ò yẹ ẹni a bí ire 3. Màlúù ò lè lérí níwájú ẹṣin. Se eti ri ni isin? |
Rara oo! Mo need lati compose e, then leyin iyen, ma tun refine e. O ye ko ti ye yin. ![]() |
After this I no go post here again today. I talk say make you sleep well.You get hearing problem ni? |
Efemena_xy:Good. ![]() Vic2k3:Yes oo! blacksta: ![]() |
E pada wa in 10 minutes. ![]() |
For the last time tonight, goodnight. |
![]() |
Efe, goodnight! Vicks, sleep well, you hia? |
Efemena_xy:Babes, i no dey quarrel with you either. ![]() Me and your husband just dey play na. You don vex already ni? I no dey learn nothing from Dyt. Why you go even think like that. ![]() No vex, you hia? ![]() |
googles:Googles, Googles. I trust you! ![]() So who be the Mr. Endowed? |
Yes, and you can thank Him the more in the morning. Goodnight! |
Efemena_xy:Efe, na amusement park we dey. No dey embarrass yourself. I don commot from una house, but if you want make I come back i fit come (I know say you don dey miss me already). chi-baby:Hello gal! Goodnight ![]() |
Efe, we shall continue tomorrow. Vicks, better sleep well, cos we go continue tomorrow. |
googles:**Blushes** Blackkie? No mind that one jare. ![]() P.S I loff your profile pic, you don find your Mr. Endowed? ![]() |
Efemena_xy:Efe, why you dey intrude for matter na? FYI, I no need anything from your husband except my joke. If e give me my joke, I go leave am alone. Simples-law of justice. ![]() |
Vic2k3:Don't go, please! What do you want me to do? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 260 261 262 263 264 265 266 267 268 (of 420 pages)




