Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 11:09pm On Aug 20, 2010 |
You sef you like wahala, which one be "man and woman fight" again? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 11:08pm On Aug 20, 2010 |
googles: ha sexy no vex am so sorry  I be wan vex before, but as you call me sexy, I change my mind.  |
Jokes Etc › Re: As A Newbie Let's See Ma Stuffs by tanimz(f): 11:05pm On Aug 20, 2010 |
Why? **Whispers**: You no want make Efe catch you abi? |
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 11:05pm On Aug 20, 2010 |
Yes ke, se e believe mi ni?
Tori pe e wa lati Oyo o mean pe e ma gbo jumi lo now. |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 11:03pm On Aug 20, 2010 |
Hi hater, I see you've followed me here again.  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 11:02pm On Aug 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: As A Newbie Let's See Ma Stuffs by tanimz(f): 10:59pm On Aug 20, 2010 |
^^^ You no well!  Na me and Vicks (aka Taz) una two dey take entertain yourselves. Vic2k3: E don do. Don't say anytin more pls. E never do! Where my joke dey? |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:57pm On Aug 20, 2010 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 10:57pm On Aug 20, 2010 |
Make me understand. |
Jokes Etc › Re: As A Newbie Let's See Ma Stuffs by tanimz(f): 10:52pm On Aug 20, 2010 |
Yes, it does mara. |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:50pm On Aug 20, 2010 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 10:49pm On Aug 20, 2010 |
Where you think say you dey before? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by tanimz(f): 10:48pm On Aug 20, 2010 |
No be ya pikin? Why you come dey deny am? |
Jokes Etc › Re: Female Bashing ~ by tanimz(f): 10:48pm On Aug 20, 2010 |
^^ Crase man.
How you go compare dog and woman? You well so? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 10:47pm On Aug 20, 2010 |
Fowl. |
Jokes Etc › Re: I Quit! by tanimz(f): 10:46pm On Aug 20, 2010 |
No worry, i fit deal with am. |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:46pm On Aug 20, 2010 |
What secret?You better respect yourself. |
Jokes Etc › Re: School Good Oh : Lol by tanimz(f): 10:45pm On Aug 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: As A Newbie Let's See Ma Stuffs by tanimz(f): 10:44pm On Aug 20, 2010 |
blacksta: that one na understatement Bros, you fit mind your own business for just 30 minutes? 30 minutes pere? Vic2k3: Taminz for all dis derailing. U still u wan see your joke. Alright then.i promised i will deliver Yes, i still wan see my joke. And na you start all this derailing, If you had given me my joke we wouldn't still be here. Vic2k3: I pray u (mrs. Black) don't joke wif ma wife again.which 1 b parole go back and read tru our conversation and u will see i was only killing time nothing serious.abeg free ma wife jor Mrs. Black? You well so? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 10:41pm On Aug 20, 2010 |
Hey wassup? |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:41pm On Aug 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: I Quit! by tanimz(f): 10:21pm On Aug 20, 2010 |
^^ Seconded. |
Jokes Etc › Re: Female Bashing ~ by tanimz(f): 10:20pm On Aug 20, 2010 |
^ Dry. |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:19pm On Aug 20, 2010 |
You're breaking my heart.  |
Romance › Re: Girls Only! by tanimz(f): 10:19pm On Aug 20, 2010 |
Oo ba ma gbo. Mtchew. |
Jokes Etc › Re: As A Newbie Let's See Ma Stuffs by tanimz(f): 10:18pm On Aug 20, 2010 |
Na you know.
Vicks (abi na Taz), where my joke jare? |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by tanimz(f): 10:17pm On Aug 20, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 10:17pm On Aug 20, 2010 |
I don dey siddon already. Long time ago!! |
Jokes Etc › Re: As A Newbie Let's See Ma Stuffs by tanimz(f): 10:16pm On Aug 20, 2010 |
Efe, you suppose know say I no dey do that kind parole.  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by tanimz(f): 10:15pm On Aug 20, 2010 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by tanimz(f): 10:14pm On Aug 20, 2010 |
|
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 10:12pm On Aug 20, 2010 |
|