Teaser4's Posts
Nairaland Forum › Teaser4's Profile › Teaser4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 238 pages)
ishit4bodyy:don’t mind those uninformed mor0ns na mainstream media dey feed em bullsh1t… person wey Dey win no Dey ask for peace talk…. I don’t support the war I hope they resolve sooner
|
You guys Dey late to report news…. Nairaland west assslickers won’t like this news…
|
Stvpid Ukraine sympathizers no go come condemn this wan o, na Ukraine wey no send una papa una go Dey pray for, wey dat fernadez you no go see the mumu here, make dem post Russian thread e go dey self-service upandan…
|
Stay away from all liberal crap news and msm, Twitter Facebook If you want first hand unbiased live events and true story from Kiev, goto southfront dot org videos clips plenty there, if u no get data don’t bother to open I just Dey laff all of una wey Dey watch cnn Dey jubilate sha…. Nah fake news full Twitter sef….unless the sanctions and counter sanctions, all those videos of killings or dropping Russian planes na bigfatlie, Ukraine is bleeding. I hope they meet for a dialogue, this must STOP Bleep USA and nato
|
Barcelona will win the UEL |
FAKE NEWS Nah Ukrainian tank |
FOOOOOOOLs
|
.
|
CSTRR:he won’t as long as NATO no pass their boundaries, make dem stick with sanctions… |
GAME OVER…..
|
What is the difference on US invading IRAQ and SYRIA and other middle eastern countries killing countless of innocent children and adult. Accusing these countries of having a weapon of mass destruction while they have thousands nukes.. and after they don't find any WMDs. US just making things more tense ! These two countries are smart enough to solve these problem without having war. Just don't let any countries or parties involved it just make things worst
|
Arsenal will lose |
https://twitter.com/zaidzamanhamid/status/1496799531845013508?s=21 Watch that video…. That was a direct threat to the rest of the world from Putin…. He said make una stay back oooo…. Nuclear war no be child play… make dem keep the sanctions coming. Do not engage
|
https://en.m.wikipedia.org/wiki/Russia_and_weapons_of_mass_destruction “ More than half of the world's 14,000 nuclear weapons are owned by Russia.“
|
Johnboom:till you die never quote me again on this site…. Adios!!!!
|
Techguy96:oh na you, you just wake up ni abi your data finished… I don’t have time for chit-chat…. Adios!!! Don’t quote this post… I’ll ignore…
|
Techguy96:Did you read his post? Go and read quote me when you’re done I won’t insult you…. I Dey good mood |
Guess what will happen if Putin stop selling hahaha… Canada’s truckers protests and BLM protest go be like child play….
|
Do you need more screenshots Abi you go continue with the CNN news on your gotv decoder… y’all kids go and play with sand…
|
…
|
jonnyjustcome22:maybe Ghana definitely not SA… Nigeria wey never start to move at all… |
dauntless15:lol bro, I think say we don settle am, no let that troll bigot Dey drag us back… how many times I wan talk say I no Dey brag and na one conversation lead to that.. I don even edit am comot sef..on a normal Dey here na cruise, I don’t show anyone who I be…I’m just a regular guy… I don’t look down on ppl, who am I? na why I was quick to retract my words, I was raised better… the reason why I no reply that guy be say he’s a tribal bigot, I just click on his profile and saw lots of bigotry on it, such person I no Dey reconcile with them, I noticed that you’re a sensible guy na why I follow up and make amends, we fit meet anywhere in the nearest future . Check my profile I don Dey use Nairaland since 2009… my username na trademark, my friends plenty here… right from when I Dey look for admission, undergraduate days (OAU), NYSC, and NNPC na the last thing I do before I japa be that… I’m a hustler like you,all we seek na better life… in summary all my details dey here on NL, I don’t brag , Never dat… but I dey reply shots if I feel insulted wey be say na normal thing and No grudges, cos if I see your post elsewhere I go like am or comment… life’s too short ooo…
|
dauntless15:Stay safe brother
|
olugabbie:Democracy won’t work everywhere. Nigeria needs a brutal dictator like Putin before dem milk una resources dry…. |
Bizibi:Bro there won’t be another world war… na Cold War 2… |
useni1:guy you no get joy ooo… I Dey feel you.. |
Lowlife you Dey steal my meme… you own don be… tribal bigot…
|
If we ask most of una liberal wannabes here say wetin be “Minsk agreements” una no go get clue cos cnn or bbcnews won’t show it…. I no be zombie I no Dey agree with everything wey Putin dey do… but on this peacekeeping mission in Donbass… I double stan!!!! Technically, no be invasion yet, nah peacekeeping mission, man need collaterals, if dem wan negotiate now he get upper hand na game of chess… Russia 1 - 0(Ukraine, EU, NATO , US)…. All their (West) mumu pundits didn’t see it coming… Cold War 2
|
Lunatics plenty here oooo…. That wan just remember say e go Russia …. You go Dey alright Sha go find something to eat….
|
dauntless15:you still don’t gerrit I talk say I Dey prepare to go do my PhD, nah “chores” cause Wahala wey be say na typo…i Dey multitask here… if 2 say I don proofread I go don see am and edit b4 you notice am… sho get… Nothing personal too but wen ppl throw shot I dey reply asap, I don tey on nairaland small, but na fun sha…. No be bragging at all, if you fit go through the genesis of the conversation between me and the guy…you go see wetin lead to that… but all good… |
dauntless15:you were not correcting me by adding “ode” I’m a Yoruba man that’s not polite even on faceless forum, I don’t remember ever dragging anything with you… when I type hear I no Dey care about typo…mostly na pidgin I Dey mix together, this place na fun atleast for me… nah my way be that Pls go and read that post once again, I no talk say I get PhD, nah only masters pali Dey here, nah the next level be that… You fit correct someone without insulting dem, na wetin I wan make you learn be that… however, I choose to type here won’t add or deduct kobo from your account…if typo Dey this post too I won’t bother to edit..time no dey… this no be formal setting
|
dauntless15:lol, I don’t mean to be rude but you nah you first throw punch nah…. You could’ve correct me politely e no go kill u, you don’t have to agree with my views,no be wetin I Dey try yarn be that…but no dey throw shots cos I go throw my own back… Peace |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 238 pages)


