Foreign Affairs › Re: Russia - Ukraine War Tension: Live Updates (Pictures) by Teaser4(m): 3:42pm On Feb 22, 2022 |
[/s][s]Techguy96: Funny enough when Russia invaded crimea in 2014, Russian speakers in crimea were celebrating, todays they are all regretting.
I keep saying it, there's no good country but the world will be worst off if counties like Russia or China is world power. shey you get family wey Dey live in Crimea? On a normal day I ignore folks like you, for ya life you fit never reach MMI before, goan play with sand….
|
Foreign Affairs › Re: USA, EU & UK Impose First Stage Sanctions On Russia by Teaser4(m): 12:00am On Feb 22, 2022 |
Plenty cnn-gotv-viewers full here… make una go play with sand…
Putin no be anyone’s mate… Argue your cheap tecno phones
|
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Teaser4(m): 11:31pm On Feb 21, 2022 |
You might wanna sell your assets o… war fit start anytime…. This isn’t looking good, sh1t can go down very fast
|
Food › Re: Homemade Jollof Rice by Teaser4(m): 7:20pm On Feb 20, 2022 |
.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Leeds vs Manchester United (2 - 4) On 20th February 2022 by Teaser4(m): 4:54pm On Feb 20, 2022 |
Jokerman: Elanga thanks....
Now to go and troll Barca again...  Barcelona Dey lead by 2 goals margin
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester City Vs Tottenham (2 - 3) On 19th February 2022 by Teaser4(m): 8:35pm On Feb 19, 2022 |
Jokerman: City will still play Chelsea, Liverpool, Man utd.... and with 3 points behind? most of una no get tv for house… mancity don fvck Chelsea home and away…. Remove man utd , make Liverpool con win at Etihad
|
Crime › Re: 19-year-old Kenyan Man Nailed To A Tree For Stealing Radio by Teaser4(m): 9:53pm On Feb 18, 2022 |
He don feel Jesus’s pain like that…
|
Food › Re: How To Prepare Chicken Currry Sauce (Ingredient, Pictures) by Teaser4(m): 3:59am On Feb 18, 2022 |
Poco shey you go be my valentine….
I just sold 20kg Cocaine
|
Celebrities › Re: Annie Idibia: When Your Guy Is Also Your Sugar Daddy by Teaser4(m): 3:58am On Feb 18, 2022 |
saphiere: God let me jamb this kind of man in my life IJN if you “jamb” anything, na agbako….
|
|
Travel › Re: Are Nigerians In Abroad Lonely And Depressed? by Teaser4(m): 9:56pm On Feb 17, 2022 |
I’m not lonely nor depressed…. I feel safe and secure…kaka la ra ota nle
|
Foreign Affairs › Re: France, European Allies Announce Withdrawal Of Troops From Mali After 9 Years by Teaser4(m): 1:26pm On Feb 17, 2022 |
Marlians come forward, France fvck off
|
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Teaser4(m): 9:40pm On Feb 16, 2022 |
seunmsg: It is already going down. it’s going down indeed…
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:55pm On Feb 15, 2022 |
NaijaDonCast: as Man city chop for Last season and this season for etihad abi? you wan Dey compare city team with this mediocre Madrid team…nah back of the tv you Dey watch if you get one for house… Goan play with sand kiddo
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:54pm On Feb 15, 2022 |
Ayemileto: ATM don get problem ooo. Their defence don dey leak like.
They still have 15 league games this season, but have conceded more goals than they have ever conceded in a league season under Simeon. Laliga different from Champions league dem go rape una home&away no be that mumu United
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:30pm On Feb 15, 2022 |
charlesm91: Mbape is the future, accept it even if na Donnarumma, I don’t care , win na win, na team Dey play no be individual, Mane lost an important penalty during the afcon finals, shey his teammates kee am, I don’t even like when he take penalties during key moments like that , no be today e Dey lose am, Chelsea 2011/2012 semi finals came to mind…nah only m0ron go Dey mock Messi say he lost a PK, no be today… I prefer his FK to PK… but we won na the most important thing be that
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:21pm On Feb 15, 2022 |
LIVINGICON: No be lie. Madrid will be buried alive in Santiago.  it’s obvious bro, dey don worn out… |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:08pm On Feb 15, 2022 |
tesppidd: You made an idiotic comment and he corrected you.
What do you mean "saved Messi"?
Is Mbappe playing for Messi? bro you get mind to Dey reply the frustrated rat… |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:08pm On Feb 15, 2022 |
I go Dey curse una pendu fans tonight, make we see wetin una go play next week at Wando… enikure
Anybody fit score, win dey important
Messi assisted last Ligue one match, die minute goal, but cos na livescore una Dey watch French ligue, y’all poverty stricken bastards no go see am
Frustrated assssholes no be Messi tell una to vote for buhari, una don trade your future for 5k and derica of rice … eyin oloribu
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:05pm On Feb 15, 2022 |
charlesm91: later one yeye barca fan go talk make them build the team around messi when it's obvious mbape is the future livescore viewer Odeh… cos e don miss pk, na new thing wey you never be say, weyreh like you na even highlights you watch
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:04pm On Feb 15, 2022 |
ghostboy: keep crying arindin afofungbemu you see food chop tonight so…. oloribu
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 11:00pm On Feb 15, 2022 |
ghostboy: Mbappe been saving messi's ass since 2000BC you be mumu, dem no Dey play for Messi, he saved his team… dindinrin make we see who go save Man utd next week
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 10:58pm On Feb 15, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 10:56pm On Feb 15, 2022 |
Mbappe!!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: PSG Vs Real Madrid: UCL (1 - 0) On 15th February 2022 by Teaser4(m): 10:43pm On Feb 15, 2022 |
|
Travel › Re: My Trip To Spain Part 1 | Malaga by Teaser4(m): 7:47pm On Feb 15, 2022 |
ufuosman: I don run leave Malaga b4 dem send me go village lol bro |
Travel › Re: My Trip To Spain Part 1 | Malaga by Teaser4(m): 12:49pm On Feb 15, 2022 |
Malaga no sabi play ball again …dem just Dey cut my tickets anyhow
|
Crime › Re: Omowunmi: OOU Graduate Is Missing In Ogun State (Photo) by Teaser4(m): 12:25pm On Feb 15, 2022 |
Ago na dangerous area to go missing, chai
|
Investment › Re: Crypto Currency Investors Thread by Teaser4(m): 3:46am On Feb 15, 2022 |
Icecream4U: Actually, We are expecting down or up.  we Dey expect up or down too
|
Romance › Re: Valentine: What Do You Like About Your Boyfriend Or Girlfriend? by Teaser4(m): 7:02pm On Feb 14, 2022 |
H |
Travel › Re: Lagos Traffic In The 60s Vs Today (Photos) by Teaser4(m): 7:00pm On Feb 14, 2022 |
Happy Valentine’s Day to my b1tch Buhari
|
Travel › Re: I Don Finally Leave Naija For Una! Japa by Teaser4(m): 9:42am On Feb 13, 2022 |
MALIGNANTGuest: Please avoid GERMANY. They deport a lot. They may likely deport you in that dream if you go back to complete the dream. Their Racism is beyond human comprehension. Try enter United States for that Dream. liar moh’d you fit never enter a plane for ya life ….
|