Teaser4's Posts
Nairaland Forum › Teaser4's Profile › Teaser4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 238 pages)
alezzy13:Did you skip your meds? |
PoliteActivist:you get time bro...abeg ignore em....joor... |
y'all mumu nairalanders attacking Trump, na hunger go kill una las las, or most of y'all go join 1million boys...I hear say dem wan extend lockdown.... Only libertads dey complain...your opinion on this thread doesn't hold saliva... trump's base remain solid and getting bigger errday...hes gonna win the reelection, sleepy joe won't come close..cos na landslide...I no dey surprise nah, na stupid folks like you voted for bihari, una get mouth to attack trump...thunder fire ya balls, quote me with insult na corona go wipe out your family...Bleep y'all libertads. #KaGa 2020.... maga 2020... i don't live in USA yet, I no dey live inside una shithole as well...make una dey enjoy una two cups of rice and #100 bread stimuli...wey hunger wipe una out, yu go get sense...fools |
penaldo fanboys dey eye Beckham like...
|
blesskewe:na so brother...
|
that's crazy... he dey give ein mama doggie...our elders talk say "water no go flow flow flow everywhere, make ein forget its source"...the mad man don chop from his source...I hope he rest in peace and enjoy afterlife.
|
Karma is beautiful bitch.
|
Mine is Revenge!!!.... I'm sorry, I forgive but I must do my own back. Helps me stay balanced and sane.
|
hilarious, make the pastors file for unemployment oh....
|
no wonder that fool dey remove the hazmat suit outside the cemetery , cos all na scam...I dey reason na dem no observe social distancing too.... Las las these fellas iyaf mad finish...abeg who dey hold Nigeria's controller make una exit this match its boring asf...
|
Davido na bully, ycee egungun don enter express...if you like catch feelings na wetin dem dey call "never bring a knife to a gunfight be this".... this yoruba proverb comes to mind, "won ki ti oju oni ka mesan ka" this David na omo ale he count am o....the thing pain ycee gan...naija music industry crowdy gan, move or be moved...baba don turn upcoming be that ..I met him once sha, he came to my school, na some folks organise the show, me wey don high na so I break the security line, go jump-hug baba for stage, he never saw me coming sha, he still dey say "jaga what".... na so the security folks grab me from behind throw me comot stage, it was quite an experience. he get hit songs sha. I hope he can stage a come back, dat shit hard gan i hope he can, tinny really messed him up. Dremo na yahooboy, shey that wan na rapper...but money dey, na the koko be that..
|
jericco1:he's gonna win, not ordinary win like the last time, He's gonna win big, na landslide sef. you no sabi anything u better face una "2cups of rice and #100 bread nigeria politics in naija... you should buy a new rope wey yu go take hang yourself dindinrin...how trump be your problem, shey yu don chop today fa |
MuhMubRaj:sup bro... how you dey nah |
Neoteny7:your papa
|
BrilliantGigolo:i don't know why some folks here can't take a chill pill and mind their f**kn business.....see your head like covid19's horn....wetin yu don buy for ya mama oh. falana gbotie...I wish e-slap dey here, you for 99 rounds
|
time no dey. NCDC be like "God forgives I don't"
|
no, they speak in tongues
|
this isn't vanity i call it good life..... #yolo who no like better thing...even vanity crew go wish for this and more....get busy, get cash.....poverty worse pass covid19
|
make una give dem more bullets and riffles oh, cos if una extend this lockdown, robbery and other social vices go surge. Boys don dey idle now, daily job no dey again, even clients dey under lockdown in Yankee... California state don extend go mid next month. Y'all be ready to protect ya personal ass. its gonna get lit if baba extend oh. na hung19 go dey now.
|
something must kill a man, if buharu extend the lockdown well na hunger go dey kill ppl be that....
|
GreatResearcher1:I see , all na vanity and wetin you gain if no chop life too...I hope sanwo olu don share "2two cups of rice and #100 bread" stimuli reach your side. if you like no collect am cos all na vanity, na hunger go kee you....
|
dawnomike:he's a savage |
The Brazilian has revealed that a fellow countryman was determined to exact revenge on the Norwegian striker in the Champions League Neymar planned to mock Erling Haaland after Paris Saint-Germain 's Champions League clash with Borussia Dortmund in advance, according to Marquinhos. The two sides were drawn against each other in the last 16 of this season's competition, with the first leg taking place at Westfalenstadion on February 18. Dortmund secured a 2-1 victory in front of their own supporters thanks to a superb brace from Haaland, who celebrated scoring by adopting a meditation pose on the side of the pitch. Neymar, who scored PSG's only goal of the game, was motivated for revenge in the return leg in Paris , particularly after a photo emerged on social media of Haaland in Paris with the caption: "My city, not yours." The Brazil international inspired an impressive turnaround for Thomas Tuchel's men at Parc des Princes on March 11, opening the scoring in a match which was played behind closed doors due to the rising number of coronavirus cases across Europe at the time. Neymar imitated Haaland's celebration for the cameras, and PSG went on to book their place in the quarter-finals with a 3-2 aggregate win after Juan Bernat doubled their advantage on the stroke of half-time. The French champions celebrated wildly after the final whistle despite the absence of fans in the stadium, and Neymar led the entire squad in a mass-group photo copying Haaland's pose once again. The 28-year-old then took to Instagram to post an image of himself celebrating in one final dig at the Dortmund star, accompanied with his own "Paris is our city, not yours" message. PSG midfielder Marquinhos says Neymar's actions were pre-meditated, admitting that a fellow countryman is not one to avoid any potential confrontations. "He likes that. Neymar is not just a football player, he is not afraid and always responds to provocations," the 25-year-old said during an interview with YouTube channel Desimpedidos . "After his goal, I asked him if he had taken everything out. He warned me, I told him to wait until the end of the match, but he told me to leave it and not to stop it." UEFA issued PSG with a formal warning for "unsportsmanlike conduct" after the match, but the club avoided a fine. Tuchel's side are now within sight of a maiden Champions League triumph, but it is not yet known whether it will be safe for the current season to resume amid the ongoing Covid-19 crisis which has seen all major leagues and competitions shut down for the foreseeable future. source: https://www.goal.com/en-ng/news/neymar-planned-mocking-of-haaland-after-psg-dortmund-tie-in/53t3e31n7oeq1gw1odlia6giq cc: fynestboi, MissyB3
|
h |
Ripe kee you dia....
|
radicalboy:wetin dey your signature, shey na buhari's signature ni. you never feed yourself wella, yu dey form audio money signature online, by the time the lockdown get extended, you go get sense
|
that's covidated lizard.... I doubt if lala will move this to FP, by the way, how did you let the snake escaped, cos i dey sure say she go dey nearby too
|
GamalNasser:bro no dey waste your time to dey explain this to any of those libertards, na only cnn dem dey watch. Trump's base remain undaunted. .let the liberals and their mumu followers dey wail dey go.... awon dindinrin |
h |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 96 97 98 99 100 101 102 103 104 (of 238 pages)


