Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 501 pages)
cardinal okogie don dey sing with wizkid?? ![]() |
ijebabe: Why you dey shine teeth? I've told you to stop telling people u r IgboWhat do you have to say to it?? ![]() |
Leave that hell hole, called nigeria and live a fulfilled life outside it...u need no rocket scientist to ABRAKADABRA for conviction ![]() |
NEROSKY: Average men like me right **somersaults into the river** |
Paul John: Coming to an end or dyingU mean OBJ is dying?? Thank God oo ![]() |
Abeg what is extinction?? |
ijebabe:Who give you bitter leaf chop?? |
![]() |
The family should kill her too ![]() |
See this boiz dey use our money dey drink MOET...7,500naira MOET na em dey shack dis ones...sometin wey i don drink tire, sotey, i dey leave am for my toilet, incase i run out of water ..SMH ![]() |
Super1759: you self wan open am. I no deh listen. I don't know what our musicians are singing these days. If song don finish,make dem park-up enter nollywood, if what to act done finish, make dem go start importing garri.it will help us economicallyAhhh ![]() |
The song sweet or not before i open am?? ![]() |
Naval sadiq: IF OBAMA CAN THEN YOU CAN.BUT BEFORE YOU GO AHEAD MAKE ENQUIRIES OF HOW THE SUITS IN KIRIKIRI PRISONS ARE.DONT WORRY CLIFORD'S ROOM IS VACANT COS U MIGHT NEED IT. **Rolls into the gutter** ![]() |
kandiikane: Do ýou touch your mother with those fingers?And what has my mother got to do with this?? ![]() |
Shaw007: wtf!Yes man..Just using male as her sexuality |
ijebabe: Una still dey?Na ur toto i find come ![]() |
DeCleff: I am not stopping them from drilling the oil but for compensation. And as long as m concern my God is bigger thn FGU dey give yourself hope aby??....Wetin u dey think since wey u knw raise the matter??--Since abacha regime... Na now wey u need money, u remember sey dem collect ur papa land.. . |
What is going on here?? And what is mawning record? |
lehsi: I am so sure this is going to court.....this people are registered with the company....got the approval of the company...paid the company for the hall...and den dis....i am presently asked questions and a company receipt upon meeting completion was sent to me....i am asking questions too....this is far serious....why would stone run a scam at zero cost and in the company's head office....it doesn't make sense....the md took it all wrong not knowing that he's staffs approved these personsGive me your address, for arrest ![]() |
mumento007:Download wetin?? ![]() |
Caracta: I have a big ring on my finger. I'm taken!..Or u meant to say?? |
Caracta: Mum said i shouldn't talk to strangersGo tell mummy, I'm buying her bentley to give her daughter to me ![]() |
Shaw007: not at all brother. . .i stand firm on the prettytreeNa biitchh, nt male bro. |
Carry on since u love her..She could be better off those without |
Dakoyo, nice one cos u were natural ![]() |
seuntola: Wisdom I removd it........yupppppiee..if U̶̲̥̅̊ wana see it, check ma profile..**orbieeee** E fine, no remove am |
moonraker: You need to calm down...You strike me as a person who has a bad mouth.U guys got no posing swags....I go wozzz u slap oo . |
CrazyMan:U chop bitter leaf?? ![]() |
ikekings: What's eating you up dawg?Whoever is deceiving u guys should be arrested to stop u guys from deceiving urselves...U can imagine urslf exposing ur kwashiorkor belle in a public forum, just cos ur trying to showcase wat u don't hve.. *Do u eat at al?? *Meant this in a friendly way duh ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 501 pages)



