Tellwsdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwsdom's Profile › Tellwsdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 32 pages)
[quote author=fukcwitme ]Uhhh I dont quite understand you. You're in need of what?[/quote]just 2 things..Your yansh and boobbs .. ...Please dont deny me ![]() |
[quote author=fukcwitme ]LOL. Tell that bish again, next competition, I am nominating her![/quote]When are you coming to see me?? Im in need of that thing ![]() |
[quote author=mondi_cheeks]meaning what u guys did was very juvenile it was obvious that the relationship wasn't going to go anywhere[/quote]When are you coming to see me?? .. |
Beync: how can you thank mosquito ?Benson, is that you?? U re fine ![]() |
Florena: make i con help a bro comot wetin don load 4 him body, ok sorry i can't come,but i can tell u wetin u fit use, just get one aboniki balm, comot everytin put 4 ur hand and take ham rub d part of ur body wey dey strongEehh ...E dey ur body ![]() |
Florena: na u be d judge niGod knows I hvnt asked for much...na just sey make u com help a brother; u dey form like embryo |
Florena: ok no probs, my body don full too, can't get up 4rm bed because of u, i wil giv ya a call and meet up 2nite ok...........then i will deposit my urine and feaces into ur fvckin mouth....mtchewwwwwwwOk, you don win the contest...go collect your gift ![]() |
Florena: u funny die, na by force person they say thank u?, why u com put exclamation mark 4 d end of cooperation..........really i'm havin fun hereCall me later today, my body don full ![]() |
2 million: if u fyn pass mua, upload ya pix make we seeBet 10,000 naira, I Will put down 7million, 3 Mercedes mml and a building in lekki ![]() |
2 million: i see finess i confuse...chei...anyway i must vote...Bros, you dey mix charcoal for your body cream?? ..Its really freshening your forehead ![]() |
rokiatu: Eyaaaa sorry jare. BuhahahahahhahaRoki, is that your farm you are standing?? |
kandiikane: Vote sweetlemon and florena(she has pictures of her nyash in g-string).Ehen?? ![]() |
achukwunet: i'm sorry guys. i'm trying to find more pictures. i'll do my best to find some. thank you to all that voted for me. thanks a lot. there are so many girls in this contest. i'm amazed how a head shot got me this far. if i go through, i promise i won't disappointYou are trying to find more pictures ke …Your fone knw get camera?? ![]() |
Florena: vote comot 4 here joo, ''cryin'' ![]() |
Florena: who else u wan make i vote?Please bring down your cloth abit..I put sometin inside ![]() |
50calibre: This is the problem with Nigeria, some people are considered untouchable.Before nko?? ![]() |
If I know marry for here, make I baff nakedd .....these gurls are just lovly...kudos |
[quote author=*Kails*] ![]() youre too much.[/quote] E don dey sweet u abi??..sha no carry belle pass my house...I go flog madness comot for your body. |
vivian chinaza: Benny, me saint? No way! i'm a badass but the only person that gets to see my badassness is my man.Vivian, I'm sorry, ur picture pose sef know even let us know who straight or bend in real life. ...I just hope u re not as u posed |
[quote author=fukcwitme ]i changed to a natural, no make up picture because i dont want 2 compete. iv already messaged the judges n theyv agreed 2 remove me[/quote]Is this your real color??..RED?? ![]() |
binger: Sexkillz,seriously lets get on with this...give em the green light to do what needs to be done.its 1:30 for pete's sakeSexykillz?? Where u see am??...person wey don go sleeep since,before em brothers occupy the mat finish.. ![]() |
slimyem: Please start round two jare...feed your eyes??...u self show me ur boobss ![]() |
Sweetlemon: I'm done with temporary care takers.How far na??...u know show me the tin again?? ...no put foam for yansh for me o..![]() |
[quote author=*Kails*] [/quote]Kelechi, see ur 80naira glass.....how can u win a contest with that?? ![]() |
livialives: HeyThe paint wey u take paint mouth so, go reach me paint my gate... ![]() ![]() |
[quote author=fukcwitme ]im not shy, i just dont like beauty contests n stuff. i know that im beautiful so i dont need 2 contest 4 beauty, it doesnt make sense 2 me especially since theres no prize[/quote]Prize?? Na baba ijebu go give you that one ![]() |
[quote author=fukcwitme ]O come on! It seems like no1 is tryna hear me out, I forfeited. I don't wanna contest. Can 1 of the runner ups please take my spot. Thank You![/quote]Don't give up...the lord sees ur struggle ![]() |
Jump to save an ogbanje?? Mammy water pikin?? ![]() |
Florena: one can see d way u talk dat u re spoilt, probably u dnt knw its bad 2 talk 2 pple dis waywhy you use paint wey dem suppose use paint house , take paint mouth?? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 32 pages)


..Its really freshening your forehead 