Tellwsdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwsdom's Profile › Tellwsdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 32 pages)
ITbomb: Which one be thisNa wa to u oo...I mean chop chop. This romance sction don corrupt una mind finish ![]() |
Please tell me why he should pamper you when you get angry??...Does it translate you being at the affirmative at all time, perhaps, actuating him to beg or pamper you?? ....Abeg, no vex me oo ![]() |
Caracta: ^^^How far?..Im home today......Buy biscuit when coming ![]() |
seyemon: thanks for the comment....am not desperate though....Guy, you never still see any woman yet??.....Just check the ones wey get pisure, begin send them PM. Anyone wey fumble...tell me ..Edddiott Nigerian Gurls that cant detect Seyemon as a fine boi ![]() |
Happy buffdae....Please i dont want cake...Just bobbi ![]() |
She's not even a lebanese, let alone oyinbo...so Wetin dem kidnap her for??....who she dey owe?? . |
Why are y'all crying??....is this not the same country you guys are proud of being a citizen some few months ago ?? ....#teamNigeria |
Odunharry: MeCraw craw all over your face...do you sleep near gutter?? ![]() |
author=Alora lord]Worwor looking boi ![]() |
manny4life: Try again... It's a state as big as TX on the same border shoreline...Guy, wey that your wor wor face?? ..Are you showing it to us or...?? |
CFCfan: Yet again:Guy, wetin dey chop your hair go inside?? ![]() |
CeCe Billz: Dude u don't have sense of humour! It was a joke ah.Twas a question ma'am...Im an illiterate myself....Pls can u come to my place tomorw ![]() |
Why are nigerian female artist so ugly like this?? ...Even with their makeup and kudikudi, still looking horrorful ![]() |
CeCe Billz: I no understand brotherscary us?? ![]() ....how does that sound to you?? ![]() |
Guy, you wan use their money enter BRT abi?.. ![]() |
NO mind those PPAs, they are always wicked ![]() |
[quote author=~Bluetooth]You called a £40 000 car cheap ? Something must be wrong with you sir.[/quote]Its cheap to people like us man ....E reach 15million naira?? ![]() |
kessyur: MUMU at loose. Wetin de bring dat one na. Must u comment?Must you quote me?? Animal ![]() |
[quote author=baibijay@yahoo.]if i slap you with my bra on you head eehn!! wat kinda st'u'pid qst was that 1? [/quote]![]() |
say4gunit: i'm the real AbokiNa you dey guard that house?? ![]() |
manny4life: Sorry will not.I just want to compliment you...thats all ![]() |
tnktosin: Guys please stop derailing this thread.Even craze man get friend and family...enuff of "we sabi am"...That alone is a derail to me ...Brother Tosin, Do something ![]() |
tiptipsms: God will bring him back home in Jesus name.the name rings bell as one of my primary school mates in papa-ajao mushin.Enuff of this prayer...Abeg make una do something..do something ![]() |
mechummy: smhMechewing, haba..no be fight na...You might end up being my Nyarin ya o ![]() |
manny4life: LOL.. No I'm not.Make i see your pisure..will you?? ![]() |
mechummy: No o! U're obviously nt alright! See me see wahala o...hw it take concern u? Abeg mind ur business!Na wa oo, na crime to admire something in a funny way?? ..You be aboki shey?? Abeg make we date ![]() |
GraceBestowed: Amen, He is worthy to be praised!Yes oo...God is good..Abeg try see me for counselling ![]() |

....Abeg, no vex me oo 


but I think she meant, her make up is nt suppose to scary us away