Tellwsdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwsdom's Profile › Tellwsdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 32 pages)
Hahahaah....see faces ....nice faces duh ![]() |
I'm confused ....someone help ![]() |
slimyem: Wetin con remain wen all the fine ones don opt out finish?Beauty is in the eyes of the beholder...afteral u sef knw fine |
who's leading?? |
Dis Guy: na wetin i don do twice be that, call the last number or 'nan'Brother as u can see, na hungry fellas move the phone...not redeemable .....even police fit collect X2 of the amount of that fone,to assist in the search |
Dis Guy: and as e fall, the finder no fit call the pastor give am? abi call d last caller? or even bride/groomNa so u nice reach??..call bride and groom becos sey u see fone fr ground?? ..people wey dey busy dey dance kukere??.....anyway, na em own weddin gift be that.![]() |
You dey sure sey your pocket know dey leak??..or where u dey do gri gri to snap foto wey u go put for Facebook the thing fall ![]() !![]() |
Meet them where?? ...hell no, I Aint giving anybody my money |
We have a match soon...havnt scored yet ![]() |
![]() |
Ok, my packs ![]() |
I shall be forced to show my packs..I'm tired of seeing squeezed Tommy, in the name of abs.. ....how can u be squeezing ur stomach, telling us its pack?? ![]() .. |
Some people are not contesting..why? ![]() |
![]() |
[quote author=~Royal~]Wait hol on Cfc Contesting? Nah hold up, let me speak to a judge If you forgo your childhood rights to obtain braces for your teeth at the age of 6, Then you should be disqualified. [/quote]What language are you speaking for us here?? ![]() |
chinedumo: do u want us to do a muscle pix contestYour nose like opener wey I take open coke some few minutes ago. ![]() ![]() |
Guy, stopping using grammar wey knw fit u. |
That thing he broke, he will buy another one |
spikes C: Do you always have examsCarry over tins |
kandiikane: When do you want me to finger your azz?Are u ready?? Don't come complaining I ws rough on you like u did the last time. |
[quote author=ekt_bear]yay[/quote]Bros try visiting the doctor...you seriously need an operation done on that stomach ![]() |
xynerise: The guy no go understand. His mother still dey feed him.your left yansh ![]() |
As an athlete I have 8packs, so I see no reasons why normal guy shldnt have just 2 with al the heavy duties you guys are doing in Nigeria...You guys should stop swallowing excess of apku for strength....APKU and too much of beer makes you look like a pregnant woman. ![]() |
....nice faces duh 
....someone help
..people wey dey busy dey dance kukere??.....anyway, na em own weddin gift be that.