Temmylee01's Posts
Nairaland Forum › Temmylee01's Profile › Temmylee01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 30 pages)
fati2001:eleribu ni ooooo iwo kini kan to ribi chewing stick, nonsense.
|
fati2001:okay nah I now knw say, ur surname nah Mumu and ur middle name werey while ur first name nah eleribu. |
Ayandokun2000:guy easy nah me I no wan hear say person don drink sniper before day go break tomorrow ooh |
fati2001:shey dem don get u ni, abi you wake up on the wrong side of the bed ni ogbeni me i no well oo oh. Abeg dey ur dey make I dey my dey oooh.. ah no even bring an come near me...I mad gaaaan ooh |
fati2001:werey re ooooh who dey diss you Did i even know you are existing before u came in here and bash me. Is like you need chilled origin |
fati2001:madam am more matured that is why I didn't retaliate you hear,, but I can see my g dealing with u. Everywhere Maranma!!!!!! |
fati2001:owkkkkkkk, nah my own thread con be Santiago bernabeu Ahbi nah here unah plan to play the final match and. Unah no invite many people |
fati2001:you started it first wen u called me names and I trust my nairaland nigga dey deliver the right judgment to you,,you can't be messing with one of theirs |
muller101:ahswear, that fati girl nah something oooh, just imagine no be say we ask him or her to come over here ooh, he just started abusing from nowhere |
fati2001:madam ur issue plenty oo oh, I open this thread in peace without even mentioning you and you scattered my thread with abusive and all sort of words kilodeeeeee |
eyi gidi gan oohfati2001: |
i no talk oooh I come in peace ![]() ZIINI: |
Shoooooooooooooooooooots!!!! Issokay Awon presser wey sabi press dey at work who knw cherie when or orange anybody Wey sabi flat this two fruit nah dem dem dey flaat those breastss |
Ceasaerius:if i want make that one too disappear I know how to do it, but make unah dey feed unah eyes d guy tried. |
omo you get wahala oooh ahswear and nah u be the wahala wey dey follow me upandan oooh. Hafa nah show deyfati2001: |
Maybe nah she or he that human being get wetin dey worry am oloun Ayandokun2000: |
Wait wait fati2001 why do you like insulting others cuz I never mention ur black yarnsh for my thread abi which kind wahala u kon put urself like this ![]() fati2001: |
Sixfeetbelle:see u |
auntyTania:shooooooooooooooooots!!!!! Issokay You hava said it all, she is busy enjoying her self she has moved on.. You should do likewise go out, be around people take selfie with dem do videos... And post let her know you don't care she gone and u don't miss her pvnani. |
Abouwaza:Eleribu dem ban ur idiot ass u kon go dey use another moniker for here, las las we go gather ban u and chase u out of earth. |
Descortes:I know, thanks anyway. |
Shoooooooooooooooooooooots!!!!!! Issokay She is dead already and she doesn't know it yet the guy is taking his time to plan her by the time Wey he go hit her d tin go do her like atomic bomb. all this olosho woman wey person go just mary self. |
Abouwaza:who tha hell are u ![]() |
Davash222:if that is you in ur dp plssss I can work in ur store of palliative trust me am very good ,,, am serious no joke |
Okay,, thanks but can u help with some raba to change it |
Shoooooooooooooooooooots!!!!!!! Issokay Am jobless for now Just arriving from lasgidi. Where is that Zzor garlieShey abi dey cap u but you dey do abulabulabulenu if I reason you, you go ......complete am. |
Shoooooooooooooots Issokay, Would have have love to come over but I left lasgidi last night to ABJ You can holla @ ur boy anyday u visit abuja. |
Shoooooooooooooooooooooooooooooooots!!!!! Kaiiiiiiiiiiiiiiiiiii Chaiiiiiiiiiiiiiiiii Olorun oooooooooooooohhhh How on earth did he survive that Jesu's Oh my God Blood of zachariah Hmm mm mm mm mm mm Issokay!!!!! |
Shoooooooooooooots!!!!!! Issokay!!! No fvck up oooooooh else nah thunder things oo |
shooooooooooooooooooots!!!!!! issokay!!!!!!! omo I don do am once oooooooh chaai that stuff no make any brain walahi. as in e no get where e touch kaii no even reason am again cheeeeeeeeee. |
shooooooooooooooooooooooooooooooots!!!!!!!!!! issokay!!! things is it might be upsetting knowing your lady body count has risen up more than u can imagine but still if u guys want to talk about it both of y'all should just come clean. I remembered... my current girlfriend I had to let her know my past like how many girls have slept with and all before she could open up, cuz she was kinda of scared she will lose me but later she told me some stuff and very bad thing she did in her past and when I look back at mine last last I still bad pass her. the thing is as far as her pvnani never become borehole we are good to go. shooooooooooooooooooter!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 30 pages)

Did i even know you are existing before u came in here and bash me. Is like you need chilled origin