TFLASHOGEE's Posts
Nairaland Forum › TFLASHOGEE's Profile › TFLASHOGEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 47 pages)
andrewbaba44:na your Nigeria brother make we package am give Dem before January Dem go know say na computer village IPhone wey dey show two hand shake Dem buy ![]()
|
charlesemeka85:you are looking for vawulence comerade don't face a Godzilla just because you think you can fight ![]()
|
TheSuperNerd:Komekn go soon come Tell us how he had a discussion with Cardiff manager before this deal was completed ![]()
|
andrewbaba44:abeg know blame dem they inherite am from their grand father's and father's they are specialist is helping teams escape relegations e.g Sam Allardyce, and the popular Sunderland manager e they their blood ![]()
|
andrewbaba44:I understand you have high hopes for them but the truth is Everton are man u junior borthers they believed their money can cover their problems but with things like dis lampard don turn hero for surviving relegation and true Eddie is clearly the hero but lampard is likely to get much praise then Eddie for this supposed achievement ![]() |
andrewbaba44:seems you know more than people giving him praise and I guess it the club chairman that saved them from relegation not the team manager ![]()
|
andrewbaba44:from the way there fans celebrated yesterday you will know they appreciated lampards efforts saving them from relegation irrespective of whatever their squad Worth, lampard has don well and won't get sacked even after 20 games next season ![]()
|
andrewbaba44:xavi took over a weak team and he did well than his predecessor, same way lampard has done well from who he took over from so if you won't set a standard for xavi going into next season, so what is the common sense is your statement of getting lampard fired after 10 games maybe you should see what benitez was doing to know that statement was wrong ![]()
|
andrewbaba44:and you wey talk with sense what was lampards objective taking over from beneitez who basically set the club on auto pilot to relegation, and I know get your time what position did xavi took over Barcelona since your last memeroy know work na here I tell you say even conference league spot will look like Christmas gift for Barcelona as at November so far so good lampard as don well steadying the ship and 10 game's next season shouldn't be a Yard stick to get him sacked I never Said xavi had a bad game dis season learn to comprehend he has done well this season from where he took Barca from but after 10 game's next season and Barca doesn't look good will you call for his sack also?
|
andrewbaba44:And what should happen to xavi after 10 games next season, lampard didn't start the season with them and I don't think it right to call for his sack even after 20 game's next season, na here we dey when you dey fight everybody when we talk say Barca to big to dey fight for conference league at the first half of this season so leave lampard the club will be fixed ![]()
|
charlesemeka85:baba say the boy don dey wait for 4 years na just one tenure be that maybe after the election we can look at his side to come play a celebration tournament or Musa and ighalo retirement game ![]()
|
charlesemeka85:I dey low key bro I dey see as Andrew they taunt man u and you self know gree for am know worry I go enter am soon he know dey quick enter high way and supernerd don dey around now he go help me give am that name if we don start vawulence wink
|
I see another set of nigrians making Europa league final this coming season seems chukueze don pass the template, sad aribo and bassy didn't win it but a Nigerian will lift the trophy next season ![]() |
TheSuperNerd:you sure wether he don recover the betting money wey he lose carrying Nigeria win and over two but instead var removed the Nigeria win and gave him and over 1.5 ![]()
|
andrewbaba44:Sha know be the man wey bring amateur stats for sodiq talk say he better pass onuachu last season ![]()
|
charlesemeka85:he fit kiss transformer make nothing happen o because for this country know be every transformer dey work make he go do high jump for high tension ![]()
|
clear road for the latest sheriff in town Don pesiero anybody wet check am go collect wotowoto ![]()
|
Chelsea just can't get lucky against Liverpool during shootout ![]()
|
andrewbaba44:baba you wey dey make sense why you need to dey drag the issue abeg park well ![]()
|
andrewbaba44:just tag the remaining 100 site fake news so we can move on because if he begin pull out screenshot dis argument know go finish today ![]()
|
Samueltemi337:you like quarrel pass fight ![]()
|
TheGoodJoe:in basco voice " all right" blue font prof you do me proud with this right up Now as basco dey finish him video" booze" I still dey reason watin that thing mean but booze!!! to you blue font ![]()
|
humility33:comerade nff matter off me if we start now that comrade wey dey bear similar name to the meme below go come tell us say no be him northern brothers dey run am ![]()
|
mostob:next list go include atiku,wike, saraki and tinubu aka federal characters represented e be like Dem don Carry thier presidential fraud enter our national team ![]()
|
zuchyblink:abeg tell your Daddy to collect him Money from does rogues in aso rock and the person wey draft the list go soon collect just watch ![]()
|
PDPGuy:Buhari self make the list ![]()
|
Alfryd:Na unique voice o if you hear "all right" know check am twice na basco dey run tinz ![]()
|
BascoVanVeli:well I wasn't wrong when I told that Blue font Prof to listen to your voice on YouTube and I guess an NTA personnel was on here to read and confirm. I celebrate you basco and it just the beginning you will get the much better recognition you deserve through your good work.
|
|
BascoVanVeli:you finish me with laughter with that your first statement, maybe you should post a link of your YouTube channel so he could listen to your American accent to grab some few I know no say you self get vawulence traits and your own go be foreign American induced ![]()
|
do4luv14:know worry all of us they here together as long as you know work for daily mail or be their editor we go support any body wey know agree to your narrative and labeled the article fake since another person can label some one research fake ![]()
|
TheGoodJoe:fake news because Don Andrew labeled an article from there also so anything from it that won't suit his narrative to can be called fake and we would accept it ![]()
|



??