TFLASHOGEE's Posts
Nairaland Forum › TFLASHOGEE's Profile › TFLASHOGEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 47 pages)
Charity FC don dash wolves point na so Dem go dey share point till Dem comot from top 4 ![]()
|
mostob:
|
andrewbaba44:baba me self reason am say how can a messy team finish third yes guardiola did well at Barcelona but say he took them from being a mess I know fit accept that one na why I say make you confirm first ![]()
|
andrewbaba44:same way I don't believe they where a mess when blue font labeled them a mess I just want make you confirm first before we kuku tag Dem messy ![]()
|
andrewbaba44:so truely they where mess according to blue font prof but I know say if na emekus call Barcelona mess you go don turn the meme below ![]()
|
TheGoodJoe:oya don Andrew come and confirm this Sha na true say Barcelona was a mess true true abi na fake news from daily mail or marca
|
|
Joezinho:you sure say you go make heaven with this VAWULENCE act comerade which one be Apariola watin pep collect from you ![]()
|
andrewbaba44:no wahala just know say any day wey you bring article from does media outlets we will tag it as fake to e know go tey ![]()
|
andrewbaba44:we know dey drag that one but next time try to dey observe before labeling something fake because you self dey bring article from those media outlets to prove a point I bin think say you get exclusive News to prove say na fake alas don Andrew won dribble us maradona style we don hear ![]()
|
andrewbaba44:still didn't change the fact that dey approach him speculation or not no be you go decided that expect you won tell us say all dis Media houses are fake news outlets,daily mail, mirror.uk, telegraph.uk so watin come be fake for there ![]()
|
andrewbaba44:no be fake baba the news was every where bring your own to counter no body don call your own research fake to Don Andrew ![]()
|
Joezinho:Never to early to start vawulence ![]()
|
mostob:me dey give Blue font wotowoto now him self know say if we shooke leg for inside same trouser na him go use finito run know be today ![]()
|
charlesemeka85:bia next time you attend vawulence executive meeting try to write your name in the sign in book so I go take note you dey give me joy ![]()
|
mostob:omo I know no say emekus bin attend our last vawulence executive meeting because him vawulence traits dey amaze me I know fit chop maize ![]()
|
Blue font Prof single handedly light up this thread with vawulence and we in the community are pleased with him what a good way to console one self ![]()
|
charlesemeka85:o lord comerade which one carry newspaper stand enter this matter now ennn bia I go fire you catapult soon why you go talk this kind thing a whole nominated analyst for News pepper stand o wrong now ![]()
|
TheGoodJoe:they use style they tell am say blind man know dey see o I dey see your small small vawulence but try do am with full chest know dey disguise ![]()
|
charlesemeka85:bia know dey enter Don Andrew like that o na this kind thing dey make spurrnerd dey give am one kind name and I dey feel like make I fire am one vawulence someday if he call Don Andrew that thing again ![]()
|
andrewbaba44:Don Andrew with the smack down
|
charlesemeka85:bia emekus watin you mean say a whole top rated analyst Andrew baba know make sense bia I go fire you catapult o ![]()
|
mostob:shine on comrade vawulence assignment must be completed make we pray first before we deliver vawulence in full scale ![]()
|
charlesemeka85:na Italian job he run on guardiola yesterday fear Italian Mafiaa's, Spanish man still dey think how Dem run do the job within two minutes
|
|
charlesemeka85:see as don Carlo dey look for down where you see dis thing abeg laugh won kill me guardiola looks be like abi na true be this news then acelloti be like ogbeni yesterday beating confirm am klop looks be like na wa o know body wey know fit collect ![]()
|
Blue font consoling him self with argumentative essay for here baba still dey in Shock for watin do Dem yesterday even guardiola know say don Carlo out smart am in football you create your own luck and a winning strategy that what is simply going for Madrid this season, guardiola loose guard he collect wotowoto Chelsea loose guard Dem collect wotowoto, PSG loose guard them collect wotowoto, if Liverpool like make Dem loose guard Dem go collect their own it not just luck Madrid created theirs and if you can't use yours cover your face ![]()
|
Dem say blue font prof be like cow Bell competition participant na WA since yesterday this vawulence never finish abi make we do party, abeg mostob meet me for market we need to renew the strength of our darling comerades in argumentative essay ![]()
|
Na wa so much argument going on no body won gree Blue font Sha won win every argument yet some people know gree ![]() For me opportunity lies in every Conner of the world wether USA or Zimbabwe as long as you kick the round leather so good someone will notice you and give you the necessary support to get to the top, players are emerging in the slum in an unknown country while top talents are being wasted even in the most advanced country simply because there isn't a perfect system all you need is grace and someone who would take you to the top ![]() Abeg I know want argument na my own I talk ![]()
|
Blue font Prof abeg increase the vawulence am enjoying it ![]()
|
TheGoodJoe:na WA for you blue font prof your award dey below ![]()
|
TheGoodJoe:bro abeg die this matter know be all European born player's find it Rosy to success and know be all African players have Grass to grace stories, every one has thier challenging story that lead's them to success ![]() |
