TFLASHOGEE's Posts
Nairaland Forum › TFLASHOGEE's Profile › TFLASHOGEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 47 pages)
Mujtahida:if this thing go mistakenly repeat it self then make we go ask octopus wey dey southy how e take happen because na from Italy head e start now Spain and Germany don chop their own and with the recent form of the France team Dem fit go loose guard : but he go better make person know go put house rent I know trust benzema and mbapppe dem fit pursue you for House
|
10-0 na wa o we just use all this people do training na home base we go use play home match so them self go enjoy inside this bonanza but good one at least if you catch pikin wey u send message before he know gree go he come use him two left leg throw your garri na anger you go use beat an na watin we do sao tome dem chop beating wey dem know go forget in a hurry pasiero come be like say he get vawulence tendency he know even pity dem if na zuchyblinks daddy by 3-0 we go dey defend ![]()
|
when he realize his chances of being the minister of road's and transport just got a bigger boast agbero FC loading in aso rock ![]()
|
some people are gently waiting for the outcome before unveiling vawulence on this page and I see this page crashing if BAT mistakingly loose but if he wins his supporters go pepper some people here we they here they observe ![]()
|
Meliforme:is this playing what type of Play is this which day carpenters and gidigbo players start to dey get passing techniques
|
BascoVanVeli:own goal hatrick loading for omehru shake bubu at your own peril I go like make he call the national team today to maybe ekong go fit stable ![]()
|
dessers just showed us he isn't a fluke and will definitely give us something to smile on if given the chance, bassy will always do well and he showed it playing under the kind of atmosphere familiar to him, ekong is always error prone and an own goal specialist not surprised thou, I think the home base player's should get more minutes in the next fixtures, good game from the boy's it a friendly coming after a long season hopefully pasiero will get it right and we move up super eagles dessers below ![]()
|
dkay51:we know get midfield the BoBo gave his 101% on that day boasting forward trying to push attack and at the same time returning to cover what else do you want from him at a point I even pity am because he almost passed out from to much work load baba we know get any finished product in our national team, the best we have na above average and on that day the above average we had in the midfield was absent and ghanian took the midfield with their above average ![]()
|
only his name will bring doubts to people's minds sha but he isn't his father and everyone deserves a Fair hearing and shot at the position since he his qualified ![]()
|
Mourinho always telling us form is temporary but class is permanent, once he leads you for final just go preper for losers medal Mourinho after seeing the journalist he told earlier he isn't the special one journalist: baba you Carry me handicap mou: Hope you know Carry feyenoord win journalist: when I know mad baba na Roma straight win mou: you Wise I go give you one big pizza I love you Mourinho you will always be the special one ![]()
|
mostob:you dey mind that one even sani kaita suffered times 100 of what okoye faced after his moment of madness at the 2010 world cup make we know come talk of yakubu ayegbeni wey Dem Change his name to ayesheni ( person wey village people dey do) for people wey know understand Yoruba even kids playing street football do call their mate that miss a seater yakubu and it will continue because it has turned to norm now who is even calling okoye any particular name ![]()
|
for me eating out is for calculation but not satisfaction but cooking at home comes with satisfaction and it just have this natural joy that comes with it maybe due to stress and finally seeing the end result of your effort ![]()
|
wahala for people wey dey follow this confused party tomorrow dey might decide to change it once again to make the headline till dey shoot themselves on the foot and miss the deadline for submission then another round of Lamentations begins ![]()
|
table don turn baba dey lament better go get ticket from does upcoming parties then test your popularity at the polls since you sabi sing and act drama I fit feature celebrities for ur campaign ![]()
|
dino always singing ajekun iya for people now the table has turned he his the one receiving the beating ![]()
|
comodo:just leave does two mannequin wey dey collect leave he go shock Dem say one good display from this new set of keeper go make us Instantly press control delete and erase them from even the trash bin of our national team system and na Dem go dey Post their saves every match day to show us say Dem still dey game by then we go tell Dem say we are please to extend their vacation till further notice ![]()
|
Pidginwhisper:carle ikeme put in a good shift only for cancer to cut his career short at the national team and not that okoye isn't good enough the problem is that his confidence level dropped and so far he isn't showing being strong enough to handle being our number one, he obviously enjoyed the praises after the Brasil game but showing not mentally tough to handle criticism which obviously comes with the responsibility of being the number one even ezenwa did well during the small period of being the number one which shows we could actually believe in our local base keeper when the going gets tough and right now we are in that situation and we have them in the team hopefully they put in a good shift and cement their place ![]() |
mostob:you they mind that comerade and I dey like as you dey give an wotowoto me I know get strength to do long argument instead I go use am catch cruise ![]()
|
codemaniacs:Ride on comrade Albert Einstein your IQ in detecting who is vawulence in nature dey amaze me I just check if one maize don ready make I use am hold body to complement your amazement ![]()
|
codemaniacs:in vawulence we trust ![]()
|
jihday:the two clowns should never even be recalled again because they won't be missed a bit infact I see this as a blessing in disguise because rotating between two basket in our goalpost was one headache on it own, let see what our home base and the Israel base keeper can bring Incase dey change their mind we dey wait for them below ![]()
|
thegoodjoe I dey happy for you and your sinior brother guardiola ooo I just dey use one mind pray for you say make he know come be like say una chop breakfast two time's this season but God of soccer came through so come on here and celebrate and if anybody disturb you we go fire am VAWULENCE, me as a man u fans I join my neighbor celebrate a win over my rival wey suppose equal my league record ![]()
|
TheSuperNerd:true Sha but they made up for it by winning the uefa nations league I just feel they will be a strong contender and mbappe won't be tag as the junior Star going to this world cup his performance this time will be a big boast to his balloon d'or conversation and I hope this his decision won't haunt him because papa Perez don't forgive easily especially if you hurt his ego ![]() |
TheSuperNerd:how about mbappe winning the world cup with France and putting up performance as the last one he might just get the award because it 99% sure he will win the french league again and possibly retain being the top scorer the only problem will be champions league but world cup win can cover that ![]() |
Joeyzinho:Sha ibuzor for aba abi which one I know say that news go sweet you and emekus I know understand watin special skill set Marchant do una ![]()
|
TheGoodJoe:your own thinking and analysis know dey pass man City instead of telling us how he his taller than ekong and as tall as balogun na man City you first reason go better contact komekn to Link you up with city chief scout wey dem dey gather chop breakfast for Woolwich ![]()
|
Terrence99:you sure say you fit make heaven so with this level of vawulence
|
politics without vawulence but na only pics you talk about Sha v.p gree drop money after seeing the CAP ![]()
|
mostob:Sha na for CAPitol road, near CAPital oil Petro station for CAPtain bus-stop he dey live ![]()
|
TheGoodJoe:the matter know go end if blue font prof never give him own verdict and dis ur submission sweet me for body I feel Like licking stick sweet ![]()
|
TheSuperNerd:
|
balloon d'or niggars ![]() |
:
pasiero come be like say he get vawulence tendency he know even pity dem if na zuchyblinks daddy by 3-0 we go dey defend
dessers below 
