TFLASHOGEE's Posts
Nairaland Forum › TFLASHOGEE's Profile › TFLASHOGEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 47 pages)
Cecco90:enlighten us comrade we won understand better how market know go come Sha bi Dem talk say know be one way dey enter market so why customer no come patronize ![]()
|
charlesemeka85:lol be like you don go American embassy before because this your Last statement be like person wey don practice their English Incase he enter Yankee na a gonna won nnaa because you don dey carry me go where I know no with that" *** sucker" abeg never gbamidebe yet ![]()
|
charlesemeka85:at least you fight like a comerade I trust Don Andrew he go don form victim of circumstances onces supernedy don call am one name wey he use microscope manufacture for am but nerdy to get bad mouth but na English he use scope Dem but Dem dey enter body like needles and Don Andrew na joke I dey o before u come fight me ![]()
|
TheSuperNerd:you have successfully convince but not to confuse me that you are a professor emeritus in the university of vawulence ![]()
|
charlesemeka85:baba know gree o fight like a true soldier but remember say na Godzilla you dey face Incase you go dey think say vawulence comerade dey ur back na only you waka come o me I know sharp turning wey I go use run if e don red but know worry fight on comerade you dey give us joy ![]()
|
charlesemeka85:taaaa chaerlee na supernedy u dey talk say he dey drink Capri what bia know make that Kilimanjaro wey u dey go turn into mountain o because supernedy fit reason one kind chemical solution on your matter for Lab and na blue font prof go write the article ![]()
|
Emmy450: I dey here bro dou shall not entertain peace in the Land of vawulence mostob dey do the work na back stage I dey na to dey do the meme below if fire won off ![]()
|
charlesemeka85:Na this kind prediction BannedLarge see before he go use family land bet you don go do another one soon he go come lament how osimhen not moving to Chelsea and Bayern make am be mate with Junior lokosa because to talk say he don sell the village head goat to bet go come be problem victor below after he don carry BannedLarge handicap ![]()
|
BannedLarge:baba Sha na osimhen offend you abi na Nigeria super eagles because this your matter won get as e be and if na true say u sell your family land use bet or u lost better money my advice for you na to write job offer to nff office or make u go meet eguavon for Twitter ask am for refund ![]()
|
BannedLarge osimhen don score again today watin u won come do ![]()
|
humility33:the only person attributed to skill set which is special and can only be seen by selected few Is our midfield general nwakali so next time find another words to use sir, anything skill set na for only nwakali alone except you want us to trade some vawulence for disrespecting our midfield marshall the only Nigerian to have a skill set is nwakali so any other with skill set na u know where u see am ![]()
|
Midfield general nwakali, special skill set marshall, the only one that can increase our ball possession is who una dey use play for here he be like una know want make Nigeria qualify for next nation's cup because without him I don't see us progressing so make una dey give sinior man him salute ![]()
|
andrewbaba44:you know fit make heaven with this name wey u give that Ghanian boy small time that Ghanaian miscreant "petrol Dollar" go come pour frustration here ![]()
|
andrewbaba44:here we go again quiet displaying the same stupidity you talk up there baba and do the needful ![]() |
andrewbaba44:it not common because your sense go don tell you it not worth it getting into unnecessary arguments when better things dey to talk about our players in action which should be the main focus on here ![]()
|
andrewbaba44:spear us this unnecessary Barca argument and let us focus on our Nigerian players in action baba small time you go dey find man u and Chelsea fans to troll if Dem mention Barca na then you go begin emotional run arounds ![]()
|
Kog45:I don't know what people gain trying to just bring unnecessary comparison when it clear they aren't even in same category a player who just moved to Belgium hoping for a breakthrough to an EPL striker who did well at the bundasliga is what someone is talking about composure in front of goal I know that comerade just like wahala ![]() |
ChrisKels:leave awoniyi out of this, Boniface isn't near his quality for now if you are talking of composure in front of goal awoniyi has that since his under 17 day's ![]() |
TheSuperNerd you dey give me joy I just dey laugh reading the past few pages as don Andrew dey quick shout you are right to your posts and submission after the last vawulence wey u show am I don warn emekus before to never face a Godzilla just because you think you can fight na dis Andrew own amaze me I know no say baba fit humble ![]()
|
Hmmm but their should be special arrangements or way's of getting it done for people like him Nigeria and their usual wahala soon dey will blame him for not linking now he went to get it don dey still have problem because of his special features he suppose show dem vawulence for that office ![]()
|
daveP: you think say na play before I give am that name"blue font Prof" hope you don get jotter to pen down more because you just dey start ![]()
|
TheGoodJoe:thanks for being a good neighbor instead of make one Spanish troll score point against united you my city brother help us quench am in no time you do well blue font ![]()
|
TheGoodJoe: we don hear the point blue font Prof but watin me I dey follow you talk is that you should always resist the urge to SHALAYE know matter how many articles you put out not everyone will agree to your point so to avoid unnecessary long arguments you just let something's slide ![]() |
TheGoodJoe:rest on this issue already blue font we have better things to talk about than dragging nwakali talks he can't seems to move pass the division 2 level with his special skill set for now,the positive thing now is that he is in a club that will probably contend for promotion this coming season and we get to see what he gives as contribution and hope for better day's for the young man ![]() |
Emekus don happy say mid field general know see division one club enter omo I still wonder watin special skill set do you bro and seeing Blue font Pop from know where this evening because of the matter is about to give us some long ride I here by offer free vawulence pop corn for the movie about to kick start and to TheSuperNerd I still never commot from that page wey you show Don Andrew pepper the thing still dey amaze me I know sure say I fit chop maize for the rest of this month ![]()
|
TheSuperNerd:this place wey you come carry the matter go even lastma and Vio know fit stop the vawulence ![]()
|
TheSuperNerd:be calming down doctor vawulence get speed limit ![]()
|
elunico:be calming down comrade Sha the vawulence na yakubu wey dey miss open net ![]()
|
AndSunGorilla:this place where you dey carry the matter enter off me ![]()
|
charlesemeka85:I dey here like spectator bro I dey see your doings ![]() |
elyte89:you sure say you chop belle full for this wahala wey you won start ![]()
|
Change your brush you should be fine ![]() |

