₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,450 members, 8,523,242 topics. Date: Monday, 23 November 2026 at 03:01 AM

Toggle theme

Tgold1's Posts

Nairaland Forum › Tgold1's Profile › Tgold1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 (of 30 pages)

Literature › Re: Ghost-full by Tgold1(m): 6:30pm On Jul 31, 2013
omg!!! creative is ur name..... i finished d story b4 commenting.... i was once in d house™ ★★★
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 3:29pm On Jul 05, 2013
e Don trying wey u c me here..... make I cum reason u all
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 10:45pm On Jun 26, 2013
flow1759: flowey1. Thats it.
Flowey1 Wagbayi i see U br0.
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 6:21pm On Jun 26, 2013
flow1759: ask 4kizo and Madawaki

I have given out my 2go username on this thread. The sharp ones were able go get it (I no say you no sharp oh)

Go back to the early pages, you will see where i wrote it on code.
Flow na Assignment U giv me so... Even Ifai Use Mgbo[orijo/egun] or even MaN's Talley, i no fit get am,.... Going bak to 105 pages n0 be beans o...... Abeg. Abi 4kizo and madawaki go resque Me? huh
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 12:40pm On Jun 26, 2013
Flow, wat ur 2go username na?
Celebrities › Re: OJB Jezreel In His Living Room (Picture) by Tgold1(m): 10:46pm On Jun 24, 2013
dvdami: Well, never knew ds line of his life until today.

I pray d Lord's healing hand reach out to him.
amen.... Get wel s00n br0.
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 8:02pm On Jun 24, 2013
flow1759: A month later.


"Baba jay where them post you go?" I asked Baba jay who just entered the compound.

"na Abuja oh" He answered.

"what of you?" He asked.

"guy na Osun state them post me go oh" I put on a frown.

"na for which part of Nigeria Osun state dey sef?" Man foolishly asked.

"na for north Osun state dey" I answered.

"Flow!! How you go say Osun state dey for north" Baba jay said.

"leave Man make him dey ask nonesense question na" I said.

"Snoop what of you, where them post you go?" Baba jay asked.

"na Oyo state them post me go oh" Snoop answered with a frown as if Oyo state was Iraq.

"na Brainbox we dey wait for make we know where them post am go" I said.

"why una no ask me where them post me go na?" Man teased.


"okay where them post you go?" I asked after we laughed for 5minutes non stop.

"na Big boys cutz them post me go na" Man teased.

We all made a roof raising noise of laughter.

"but i go miss una oh" said Man.

"guy me sef go miss you oh, i go miss everybody oh" I said.

Mehn!!! I savoured with nostalgia the fun memories ab initio i met my friends. I went through the good, the bad and the u'gly with them.

I also went through the Sugar baby, the L101, the chop biscuit, the chop s'hit, the rice and beans, the Ozommiri, the Talley, the Tupaco and Kpatalico with them.

Well, like the saying goes; "twenty children can not play together for twenty year".


"shebi na on tuesday camp go open?" Snoop asked.

"na on tuesday na, that is next tomorrow" Baba jay answered.

"that mean say all of una go move tomorrow morning be that" Man said.

"but me go first reach Lagos oh, then by that tuesday morning i go from Lagos enter Osun" I informed.

"you don give Tupac him 5k for the bey-bey?" I asked Man.

Bey-bey means bet.

"i don give am oh, but na 4k i give am, i beg am" He answered.

"me sef na 3k i give am" I said.

"but Tupac na comfirm womanizer oh, how him take wayah Kate, Kate wey no dey give us face" I said.

"maybe him use touch and follow for her" Man said.

"Touch and Follow" is a Talley for Love, or you can call it Love portion.

"and Kate don Love Tupac well well now oh" Baba jay said.

True talk, Kate wasn't head over hills in Love with Tupac, she was head over mountains in Love with him.

"i go miss una oh" Man said for the umpteenth time.

"i no know how this Nekede go dey for me without una oh" He added.

"guy you and Tupac go dey run things na, and i hear say Bigie go soon come back to this Nekede, i hear say him don go beg the Buccaneer guys, so three of una go dey run things" Snoop said.


Suddenly Brainbox staggered into the room.

"where you dey come from? and wetin you carry?" I asked.

I could percieve he was s'kunk drunk.

"i dey come from school na?" He answered.

"where them post you go na" I further asked him.

"omoh! Na Taraba oh" He answered.

"where be Taraba?" I thought Taraba was in either Niger Republic or Sudan.

"i no know where Taraba dey oh" He answered.

"guy you no know where them post you go, how you go take go na? You go lost oh" Snoop warned.

"i no go lost, na Plane i go enter go" Brainbox said that because he was drunk. And we laughed.

"na your type dey enter plane? no be person wey don chop belle full dey enter Plane" said Man.

"wetin you carry for nylon bag sef?" Man asked.

"na my call up letter and Alomo" Brainbox still held the nylon bag firmly.

"wetin be Alomo na?" I asked.

"na one paper wey you go show them when you reach camp" Brainbox replied.

"ehenn!! Them no give me any Alomo paper oh" Snoop said.

"me sef oh" said Baba jay.

"me sef oh, Brainbox show us the paper make we see how e be na" I waited patiently, then he handed the nylon bag to me.

I opened the nylon bag, and saw a bottle of a drink and his call up letter. His call up letter was practically swimming in a pool of the liquid that smelt acoholic. I raised the bottle and on it was written "Kasapreko Alomo Bitters". That was when it dawned on me that the Alomo Brainbox was talking of was a drink and not a paper.

"Mumu! Your call up letter don soak for Alomo" I said.

The Alomo really damaged his call up letter. The call up letter that was supposed to be green in colour turned blue.

"this Alomo na correct drink oh" Man said as he drank the Alomo in the nylon bag, he almost drank Brainbox's call up letter too.


We drank several bottles of Alomo that night. That was the first day i drank that brand. (una don forget wetin Alomo do me for "Ibo boy wey like Yoruba"?)



We prayed for about 2hours early the next morning. Serious prayers for our NYSC year. After the prayer, Pkc preached to us.


I almost cried as i logged out of Nekede, and Owerri.

Leaving MAN WEY DEY REASON behind.




THE END.









HAPPY BIRTHDAY TO ME.




STILL I FLOW.
waoh..... Flowey...... U are 2 much bruv... I feel u mehn...
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 12:42pm On Jun 23, 2013
flow1759: Why Brainbox was arrested was because he promised the Lady he would help her secure admission into Poly Nekede for the sum of 100k. He ate the Money and the lady never got "ad", not to talk of "mission".

Five weeks later.

I had reconciled my result, and in a month time, i would be posted for National service.

Since his roommate Bigie left, Tupac got another roommate. A she this time around. Her name was Kate. Yeah! The same Kate you know.

Kate had been frequenting Tupac's room of lately. And when we asked Tupac, se would always answer us saying; "she be my sister from another mother, i no fit do her anything", just because He and Kate was from the same village.


"guy where you go like make them post you go?" I asked Snoop as we sat at Big boyz cutz one afternoon.

"guy i go like make them post me go Lagos oh" Snoop answered.

"me sef oh" I said.

"me i go like make them post me go Abuja oh" Brainbox said.

"if to say Pkc no come bail you for station, you for dey hear dey talk say you go like make them post you go Abuja? Maybe na for Police station NYSC for post you go" I told Brainbox.

"guys i happy for una oh, me i never know when i go wear NYSC khaki, i never even get admission" Man envied us.

"no worry God go do am for you, nahim make Pkc say make i teach you how to barb, so if all of us go service, you go dey barb dey get money wey you go use arrange yourself for school" Snoop said.

"if you like make you use Talley dey barb people" I almost said.

"what of Baba jay, him go go service?" I asked.

"yes na, him don clear for FUTO, na FUTO him go sef" Brainbox answered.

"what of Pkc, him don clear for IMSU?" I asked the obvious.

"him no wan go service na, him say na God work him wan do, na Church NYSC go post am go" Man teased.

"what of Tega na?" I asked because i cared.

"him don go Warri finally, abi you no know say them expel am since from Poly Nekede" Man informed.

"i no know oh" I was shocked.

"them expel him and Opopo because school security report them say them be cultist" He added.

"but why i no know all this things since na?" I asked.

"na because you no wan know na" Snoop answered.

Being a cultist in the University wasn't for the lily livered. Cultist always called non-cultist "Jew men".

All Jew men always graduate from school after Four years, but not all cultist ends up graduating, is a known fact.

Both cultist and Jew men are capable of spilling over. But only cultist are expelled. And the cultist that are expelled are the ones that always wear cultism as a crown where ever they go.

"eyah!! So na only Man and Pkc go dey if all of us go" said Brainbox.

"and Pkc go dey sleep for house well well because our church wan open new parish for Nekede, and na Pkc go be the Pastor of the new parish" Snoop informed.

"Man go be the Assistant Pastor na" Brainbox teased.

"how i go be Assistant Pastor, you want make the church scatter?" Man said.

If Man were to be the Assistant Pastor, it would had been awesome. He would heal the sick, and even raise the dead with the powers of his Talley.



For a long while, i had not fell sick. But as i sat in the Barber's shop in the evening of the next day, i found out that i was sick. Medicine had no cure for the disease. That disease was Nostalgia.

As i thought of the fun memories ab initio i came to Uzommiri, i smiled.

We went to watch premiership football at a viewing centre down the road, and as we returned, we met Tupac at the gate.

"where my 5k" He held My shirt and that of Brainbox.

"which 5k?" I was surprised.

"i owe you money, wetin be this one na?" Brainbox was getting pissed.

He left our shirts, with a bright smile all over his face.

"why you dey smile na" I thought he was mad.

"him don mad na, you no dey see as him dey smile" Brainbox noticed.

"na your Papa dey mad" Tupac cursed.

He brought out his phone and said; "make una come see something".

He showed us a picture on his phone of him ridding on Kate, he showed us another picture of Kate giving him a B'.low job, and the last but not the the least was a picture of him licking Kate's P'.ussy.

He had won the bet.

He had f'.ucked Kate. I envied him oh.

"oya make all of una go bring my 5k one by one" He spoke boldly.


"you sure say them this picture na real?" Brainbox doubted.

"Mumu!! person show you picture of when him dey wayah Kate, you dey ask whether na real" Man said.

"how you take snap the picture wey she no know say you dey snap her" I needed to know.

"i be sharp guy na, i no let her know na, i use my handkerchief cover some part of the phone as i dey snap, and i silent the camera of the phone sef" Tupac said.
Happy Birthday Flow........... LLnP, GGMUB

Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 1:24am On Jun 21, 2013
flow1759: Sunday is my birthday, wetin you go give me sef?

Let's strike a deal.
10bottles of whiskey n 5 wraps of weed
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 8:48am On Jun 18, 2013
Flow wia u dey jewehuh
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 8:59pm On Jun 17, 2013
Psaalmuel: easy o
tnx jawe samuel.... D guy na dope
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 7:20pm On Jun 17, 2013
FLOW u dey madt gan o, i dey laff so tey water commot 4 my eye, even piss comot 4 my prick... Make i go shower cum change ma boxer gan xef..... I laff n almost slumped.
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 8:42pm On Jun 16, 2013
flow maka y na? Wia u dey na, abeg update johr b4 i vex 4 u woh

Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 10:10am On Jun 16, 2013
I jaz dey feel ya since ni, flow u correct.... Mehn, i 8 gayism.
Literature › Re: Barrack Boy by Tgold1(m): 1:00pm On Jun 13, 2013
flow1759: THE BEGINING OF THE END

I married Yetunde and i travelled with my family all the way to Kano to serve Nigeria. But even at that "i still b barrack boy"


Solja go, Solja come, barracks still remain and Sokoto still remain................ FLOW1759
:
:
:
:
:
THE END
:
:
:
:
:
MORAL OF THE STORY
Mari*juana is good, but if its not good for you, quit. Always follow your dreams.
:
:
:
NB: Inasmuch as this is my true life story, 70% of the story happened real while 30% is Fiction. "If ur name appeared in this story, no vex abeg".
PS: Watch out for another thriller "Ibo boy wey like Yoruba" In Nairaland NYSC Section; its my NYSC experience.
Flow, U get Starting, Middle U cum get Finishing Join....
APPLAUSE TO FLOWEY.
Literature › Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Tgold1(m): 12:52pm On Jun 13, 2013
Artistree: I believed ur story until I read d part abt Jehovah's Witness...u told a VERY fat lie dere.
1. Jehovah's witnesses dnt go 2 preach ALONE, dey're paired.
2. Dey are always DECENTLY dressed wen preachn(no tight-fittin dresses)
3. They carry bags, NOT bible-in-hand.
4. Jehovah's witnesses WON'T spend 40 mins @ ur door 4d 1st time &
5. Dey WON'T pray wt u wen dey preach(except on home bible study)
So it's eida ur WHOLE "true-life story" is a LIE, or u lied abt dat part & am disappointed.
Guy cum i get one broz wey be say Jehovah witness been come im house he runs d gurl and Bleep am, and anytime he wan fufil him sexual desire he go cal am and Bleep even if d gul dey on her ministerial mission
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 12:46pm On Jun 13, 2013
Horlardorjah: Maddest craziest man ever liveth. Always on point MR FLOWIE. Ur head is dearest
Flowest Aro Nigga Ever Liveth=> F.A.N.E.L
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 3:06pm On Jun 12, 2013
craigj: angry angry

You brilliant na him your brain no fit comprehend angry. If I hear
if him no fit comprehend, den it means e no geh brain be dat
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 1:34pm On Jun 12, 2013
Oga flow u keep me waiting and glued to NL..... Abeg update kwa..... B4 i uex 4 u woh, * in Man's Voice holding d Talley*
stil Me...... Uku I Uku, da Adventurer
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 10:50pm On Jun 11, 2013
flow1759: Am not ignoring you, atleast now you know.

So, Male or Female? Or both?
choow!!! See me see wahala o, unto say i be ur fan na im mak me don turn Amaphroboy[amaphrodaite]huh
Wel as u see me so i be dat kin human specie wey get 3 Legs,[uku I uku] ama dude, adventurer.
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 11:14pm On Jun 10, 2013
Come to think of It, Flow dey Ignore me since.... I bet U say i don carry Man's Talley, i go use am nak u 4 head, so tey u go dey waka barefooted 4rm facebook to Twitter bt u go lost 4 road if u dey Find Nairaland....

Dnt mind mua o, na bcoz am a die hard fan o
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 11:11pm On Jun 10, 2013
texanomaly: as I hold my breath na small remain I fall die.
if U die na Man tally I go use wake U up
Literature › Re: Barrack Boy by Tgold1(m): 12:05pm On Jun 10, 2013
fanta*flow dis is d 3rd of ur story am reading... Thumbs up bro.
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 10:00am On Jun 10, 2013
We na go halla ur name oneday eeeeee.......... FLOW! FLOW!! FLOW!!!

*Singing in Flowrence voice*
1 Like
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 6:01am On Jun 09, 2013
FLOW! FLOWEY, me na newbiez 4 here bt as i see d post on monday na im i don dey read til i get here 2day abeg tori us wetin happen next o, a new silent fan and follower, In fact a die hard fan: Me noni
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 10:54pm On Jun 08, 2013
Flow, u bam gan, i gbadun u lyk craaaaaaay
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by Tgold1(m): 10:52pm On Jun 08, 2013
valboy20: flow nwanne'm nwoke.

I'm addicted to ya writings, do make sure you start another thread after your buffdae.


#team flow
[color=#990000][/color]
guy dat FLOW dope walai.
Technology Market › Re: Brand New Tecno T858 by Tgold1(m): 10:24pm On May 15, 2013
[color=#990000][/color] hw much?
Politics › Re: Man, 22, To Die By Hanging For Stealing N955, 600. by Tgold1(m): 10:26am On Apr 19, 2013
S.M.H or rather S.M.D*ck...... Shit happens... Where are d leaders?
Romance › Re: Places You Should Not Go On The First-Date by Tgold1(m): 12:44pm On Apr 18, 2013
Take her 2 a busy garrage or a Riot scene........ Hahaha imbe post
Romance › Re: My Manhood Wouldn't Let Me Approach Woman, How Can I Overcome It, I Need Help by Tgold1(m): 11:44am On Apr 17, 2013
Scarpon: rub am aboniki the joystick go dance apako
guy use super glue tame d b0ss wey dey @d down.......
Celebrities › Re: Mercy Johnson And Omotola: Who Is More Curvy? by Tgold1(m): 12:00pm On Apr 15, 2013
Temismith: Wuraola ni! Mtcheeeew #hiss in igbo#
laff in urh0b0....... Buhahaha

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 (of 30 pages)