TheLordofHost's Posts
Nairaland Forum › TheLordofHost's Profile › TheLordofHost's Posts
Do you have to kill/eat everything animal? C’mon man beef,fish,chicken never finish for market |
@Revenuesboost Mama Pikin don go cry give her horseband. I only dropped a kind advice on your previous post About caring properly for your baby. I didn’t mean any harm so why are you packing your horseband life savings to snap and show me? ![]() All this money wey you gather for table no reach 500K na. I would say it again. Take care of your pikin, feed and dress the girl well. If you tag me again, I go post your life story for here and you no go like am Peace and Luv to your baby |
Forever hot. I love my women from 40 to the grave. |
@RevenuesBoost Mama Pikin, since when has the truth become insult? If I were you I would use wisdom and apply the advice given through criticism. Just because you posted your life savings that doesn’t even sum up to 100k doesn’t mean you feed yourself and your pikin well. See how your collarbone wan tear your neck for goodness sake. No be you use cassava and pawpaw take fry meat pie and chinchin for your birthday? ![]() Abeg I nor fit for talk. Send aza, I go credit you 150k make you take Feed yourself and your pikin
|
Don’t make the mistake of marrying into family house. Your eyes go see something. Better convince him to rent even if na one bedsitter. Na so my papa family poison my mama |
We4all:Hello? Get down there! Na hypocrites like una Dey spoil this country How is my comment hateful? I only said what you don’t have the guts to say. The child looks unhealthy and I gave my 1 or 2 cents. Talk true if you see the pikin for real life, she go hungry you to carry? |
Devonelle:Na true na. Them no Dey feed the pikin well. See how small pikin face strong like grandma own for 2026? |
Learn how to take proper care of this girl I use God take beg you. See as pikin look unkempt. At least plait her hair or wear her baby cap. Feed her eggs, fish and milk make she add flesh for body. No be insult. Na advice. Peace and Luv |
Sirchiboy:Me as a man, Rich or Poor I must continue my lineage. There is this joy I get when I see my daughter that I created…something I can truly call my own |
Obavoh:Obavoh my guy! You don already talk everything. This is more than enough for your Madam to sack you o |
Self Service is the best. No toasting, No spending, No woman wahala. Just enough soap or Vaseline and you’re good to go |
I thought it was just me that noticed this. For over one week now in Abuja no Airtel network. My data has just been wasting away. The network only comes on around midnight to 3 a.m. Crazy shii |
Of a truth, money can never ever buy class |
Obavoh my guy. Longest time. How u Dey? How family? We don miss you for here o |
Nothing sweet pass big family. Grew up in the same setting and I loved it |
Bros better let that girl go. No put your hand inside fire come Dey shout say e Dey burn you. Let her find the man that got her pregnant to take responsibility boss Guy you don even post the girl photo before. Or no be she be dis?
|
CREATE JOBS INSTEAD! You can’t keep feeding us crumbs so we worship you !!! |
Tell him to geddifok outta your place. In this Tinubu regime you Dey feed grown up man |
Judd007:Post your own make we see |
My belle don burst with laughter ![]() Obavoh you no go kill us. Baby no 8 loading more oil to your gbola |
Sad to see this beautiful story abandoned |
![]() |
Obavoh again. Lies runs in your genes |
They died when I was 4 years old. I can’t remember |
![]() |
Pepper soup don set. Carry go |
Female daughter?? ![]() |
Yes, but not easy |
![]() |
Hope she’s okay now? |

Of a truth, money can never ever buy class
They died when I was 4 years old. I can’t remember