ThePeacemaker's Posts
Nairaland Forum › ThePeacemaker's Profile › ThePeacemaker's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 44 pages)
Werry D'banj dey sing nowadays ![]() Rubbish Emergency Emergency you'll never see me coming throug ![]() pan pa robo robo robo raba Is he copying kesh or what? ![]() |
STOKE KNOWS HOW TO HANDLE CHELSEA ![]() |
samted: ![]() SORRY I DIDN'T KNOW THE SCHOOL BELONGS TO YOUR DAD ![]() |
![]() The first dude looks like AMBODE ![]() I JUST WANNA MAKE COMMON JOKE ![]() |
samted:CHOI SEXY INSULT YOU KNOW MY PAPA NI?? ![]() |
![]() WETIN SHE KNOW ABOUT FOOTBALL ![]() ASK HER WHO IS THE BEST PLAYER IN THE WORLD SHE GO SAY NA ASAMOAH GYAN ![]() JUST WANNA MAKE COMMON JOKE ![]() |
SEE TATOOED EYEBROW ![]() ONLY IN NIGERIA LIFE IS WORTHLESS GIRLS BATH WITH BOTTLE WATTER HEAT AND HELL FIRE, NO DIFFERENCE PRESIDENT DEY OWE ME 5000 * 3MONTHS I JUST WANNA MAKE COMMON JOKE ![]() |
![]() THAT PICTURE THO THE DUDE BE LIKE LEMME TAKE MY LAST SELFIE IN THIS HOUSE BEFORE THEM CHASE ME COMOT ![]() WHEN SOME CGPA'S CANT FLASH MTN TO MTN THIS DUDE OWN GO DO MIDNIGHT CALL ![]() I JUST WANNA MAKE COMMON JOKE ![]() |
... ![]() Upgraded secondary school ![]() |
JONATHAN WON'T BE PROSECUTED UNLESS BUHARI GIVES ME MY 5000 * 3MONTHS ![]() |
MAYBE THE PHOTOGRAPHER WAS UNCLAD ![]() HAPPY BIRTHDAY BABA OBJ |
alanposh:NA YOU KNOW THAT ONE OOOH |
This is what happens when VIN DIESEL IS YOUR ROLE MODEL ![]() FAST AND FURIOS GONE WRONG ![]() RIP TO THE DEAD THO |
NICE ONE BUH ALL OF EM COMBINED NO STILL REACH AYODELE DANIEL 5.0CGPA OVER-FIRST CLASSS ![]() |
... ![]() PDP VS NEPA Which one Nigerian "CURSE" pass ![]() |
manee2:I checked mine now it's 248 no lie |
![]() NA YOUR DAD BE LIKE SEYI LAW SO ![]() |
MEANWHILE Politicians------- 10million Yahooboys------ 1million Kidnappers----- 5million Graduates----- (minus 10000) Me -------- (5000*3) Buhari never gimme |
VickyRotex:That's exactly what I exhibited ''PEACE'' SELL ONE SO THE WONT BE LIKE PSQUARE ![]() |
Story for the Gods ![]() YAWNS |
![]() SOOOOOOOOOOO COOOOOOOOOOL |
HUSBAND WANTED ![]() END TIME MARRAIGE SO THE GROOM GO WRITE APLIICATION LETTER AND ATTACH C.V AHBI ![]() |
Kidnappers ------ Heartless Graduates------- Employment-less male celebs------- Shirtless Female celebs----- Topless Buhari-------- Clueless Nigeria ------ Giant-less ![]() |
. ![]() No be this TOOLZ dey claim virgin ![]() |
Judges go just dey masturbate under table ![]() |
GOD SAVE ME THIS YEAR ![]() |
![]() SELL ONE ![]() |
Nobody is above mistake... E fit be Auto correction cause ahm ![]() na joke oooh |
LOOL Make em carry am put for museum nah ![]() ONLY GOD KNOWS WHO IS SERVING HIM |
MADNESS IS IN THE EYES OF THE BEHOLDER ![]() NA HIM BASEONE OLAMIDE AND PHYNO SING "WEREY RE" FOR |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 44 pages)


_ so dnt rejoice yet. Jamb are murdering pple