Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 196 pages)
Dz Umrah tin na just Tourism..... ![]() |
Gbagbe oshi, psquare go buy am in 2 weeks, davido too, Money dey dz country......na Naijerians go order am pass .... Deir father....hw much is 180million, Baba Changeeeee |
Eyin lemo jare... ![]() Na wen tinz no smooth btw couples, dtz when u start hearing both the clean n dirty of secrets of each other....rubbish.....yet, dey go dey form love like dt of Romeo n Juliet frm d start. I wonder y adults of dz social media age cannot just keeo their partner's secrets even when tinz no longer work btw dem....dey must blow whistle. Tonto especially has bin d toddler in this......rapping like evans ![]() |
The tongue may be small, but it can take you places. As for Madam chorchorchor, her tongue has been paying back for months nw. Taking her in and out of prison. Bridle ur tongue.... |
Gas meter ko? For naija? Meter dey ur own cylinder, op? Post stuffs applicable to buhari's change, plz |
This buhari govt still amazes me at the deafening silence and insensitivity to the issue of herdsmen attack on communities around the country... So Irresponsible.... |
What is wrong wit ds photo nitori Olorun.....me i like d gal, i like what m seeing....she Hot faa! ![]() If she comot dt pishure, i go vex for dt gal wey dey complain |
These criminals geh low IQ, so no white chairs for them ![]() Evans geh level ![]() |
Na water get Lekki before.....buh when you think tens of millions can do everything, that is what you get.... Hardly can most of lekki inhabiters drink the water from their borehole sef.....dey v to buy from tankers who supply them from the nearest mainland. You see life? |
Smone will jus be shouting #constituted authority. Ordinary canal, he no fit fix |
Na una sabi...if govt likes, mk dem finance am with daily contribution ![]() |
If i see a pishure of ur dog ryt nw, i will able to diagnose and give prescription. Buh u only posted pishure of the dead snake,, where is d damn dog, Op? In d mean tym, give ur dog 1litre of red palm oil, using straw ![]() |
Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa |
His ass will be needin stitches soon He is uglier than ugly ![]() |
dbynonetwork:Buhari must b responsible for the burning of the 27 storey building in the U.K too. Dont u think? |
Full option. She carry front She carry back She carry hips She too package.....ahaaaahaa |
Dz elongated ijapa.... No side mirrors, No rear mirror......Elongated ijapa ![]() |
Infact, Nigerian yaff suffer. Even in our own very land, foreigners will b acting don when dey r nt Jazzy. Shits u cannot try in deir country....We no get head or we get head, na pad dem dey use ctrl d head of our leaders |
Tho God doesnt like d death of a sinner, but one shot at his head, and evans story will be off air in a month. God forgive me |
Please, Admin or Seun, whatever......is buhari registered on Nairaland? If no, he has to get registered n b a frequent user to see the kind of carnage he is causing Nigerians daily.. Get bubu on nairaland plz |
With this appearance, she will conveniently tk sm nairalanders' fathers, boifriends, fiances, and husbands away..... ![]() |
Too hot for tonto to handle....o taaaa lenu |
Omo, see how FBI give yahoo boiz a more sophisticated "term" - Hackers Na our yahoo boiz fbi dey refer to ooo.. |
Hypocrites all over nairaland......what differentiates you from him when you are also fond of chatting on whatsapp, checking Nairaland, facebook, instagram, and others during church service.... You con carry phone dey snap anoda person wey prefer newspaper... is it bcoz newspapers are far cheaper and almost 32" in size to ur 5.5" smartphone? Abegiiii..... |
When the rich slap u with their Class, that's what you get.....you get a bail of N50k instead of ur salary balance of 6k.... And for the Nigeria judiciary, i judi back to y'all for being a cankerworm wrecking the system....on top 6k? Na wa oooo!!! |
Templerun95:Your terrible words just mudered someone.....killer ![]() |
Blood Money |
North Korea don sabotage US mission defebding South Korea.....Trumped! |
GhettoG1:U too get mouth....Na lie, u no fit |
omusiliyu:This guy wey u Cc too dey misyarn oo |
dingbang:Banger sneh ![]() |
Goats wey we don use turning stick and stones treat their Bleep up....go yankee dey live the dream.... America is indeed a land of opportunities both for humans and animals alike ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 196 pages)




