Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 196 pages)
apeiron24:I want to sell my likes for 1k each |
The little gal be like "we global now, cheeeeeee" ![]() |
Saraki is the real politician not all dz ones dribbling like Neymar |
Sebi Buhari's govt thinks Nigerians re mumus na.... Buhari and hz Oshiomole crew did d rubbish dz morning and when it went south, they tot it will be cool to heap it on Saraki.. They re only making Saraki more famous and more fit for dt exec offx.with all dz oshiomole pranks We don wise pass all dz local league Oshiomole and buhari dey play ![]() |
Daddy frz, u wan collect holy ghost slap abi ![]() |
Everybody be pointing fingers everywhere now.. I choose to say Abacha was behind the whole staging. Una don see mumu abi ![]() |
If buhari is still in London, dey shu jus giv him injection.... ![]() I knw u re tinking evil... Bad minds So dt e cn com and deal with hz thugs in govt ni oo ![]() They r all d same sef.. All of dem shu collect one one injection o je |
If buhari is still inlondon, dey shu jus giv him injection.... ![]() I knw u re tinking evil... Bad minds So dt e cn com and deal with hz thugs in govt ni oo ![]() They r all d same sef.. All of dem shu collect one one injection o je |
yusufhaji:All i am sure of ryt nw is, dey want saraki out as senate president first of all, probably hinge corruption cases on him to lock him up so as to reduce his high level of influence he currently has in d polity. With Saraki out of deir way, dey myt also deal with som defectors too jus to weaken d PDP..... All moves apc is making is just to create for demselves an edge towrds d comin election. If pdp chooses Saraki as deir presidential candidate, apc re in soup niyen.. Jus dey follow Channelstv and nairaland as e dey go.... |
bcube01:Better. |
Shey all of dem too don collect ghana must go bags... Mk una kontinuuu..... Channels tv is on, i dey wait for una marathon |
Judolisco:My broda, na arrangee... Dey don see mumu na ![]() |
sagitariusbaby:Hey, ayam not dia ooo.. God sees me ![]() |
What would dey v said before... I m waiting for da aunty Lauretta, uncle Lai, and bra Femi adesHina to come and say their own rubbish too. It is pdp dt sent DSS to National Assembly. Its d same PDp dt sent Police to block Saraki and Ekwe at their homes 2weeks ago.. Itz PDP ![]() Mo'fuckerz |
When you are unknowingly setting the stage for your downfall, ehen.... That is what buhari and his cabals are epping him do ryt now. |
bcube01:Oga, i dont want you to understand, abeg... E. O. D |
izzou:Lol... ![]() |
So, this is d reason the FG was begging the National Assembly to reconvene ![]() Whoeva FG is/are, dey mad. |
Plz, mk dem lay buhari's bed in daura for him oo. He is going home... Buhari and his assholes ve bin using their positions to intimidate people coz dey defected.... Is it by force to continue being an APC member ni I comot ruling party na crime..... Lawless nation |
APC has lost already. All these their threats on defectors are the last commands most of dem will order.. ![]() |
Majority of dem girls are gold diggers... No wonder dem dey use dem do rituals ![]() |
Osheeyy, season film has started.. So much action since morning... ![]() Ok na... Get me some popcorn abeg |
The one tin wey dey pain pesin be d integrity wey buhari go dey form upandan whereas he is a wolf killing this democracy. ![]() |
..and buhari travel go london for medical and e no carry dz man along... ![]() Walk for buhari at ur own peril... Dtz hz own peril |
Hahaaa, see flat head ipob ![]() |
Sarkin:Oga, u no geh point. No one is a bastard. The society only created that to create division, social inequality and some shitty ideniny... . So, if you gangan mistakenly fire ur gun into ur gf and she decides to bear the child despite ur protest, dt child bcomz a bastard u saying? Pfffffttttt Linda's child u calling a bastard will be richer than you are at 1 day old. Wldnt he prefer anytin u call him knowing he has money to do anytin? The world is jus crazy sha |
pp802:They re about to cause more problems if its true. How wil u pay more dn Npower and minimum wage.... Buhari and hz goons jus dey do as dey please all in d name to buy ur votes |
WhT use is the buhari administration on the ordinary Nigerian b4 na... Hasn't it bin lyk a shut down govt b4 ni... Nothing special.. If dey like, FG shld shut up ![]() |
Buhari d man of integrity ![]() Be deceiving urselves. |
So Buhari use medical in london to cover up that he is not behind this, ehn... The fools he can deceive with that are all doz still shouting saibaba. Littl wonder Tinubu is in Abuja... Coup They re all rotten, all of em. |
Haters will always hate |
Rowdy defection ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 196 pages)




