Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 196 pages)
That is the real driver of dt car ![]() |
Rajosh:My broda, you wont xstand. I hear yoi |
Hello niggaz 2, rings dey geh size ooo.. Jus in case u don dey plan to propose, mk u no go buy oversize... Itz lyk getting ur gf pata nla wey no size ha ![]() All d best to her tho |
i xstand.. It can be painful. There re some tinz dt can still pain u even after d Lord has blessed u wit more dn enough... I can relate Bovi... Lol |
chiboy1116:Lol... South sudan, somalia, chad, Niger rep. , all doz poverty stricken countries wey resemble Nigeria na... Dey go b our customers. ![]() Benin Republic sef no go gree buy coz deir economy is far better off |
Buhari has come again... Efcc against political enemies... Too obvious in hz failed administration... Its d efcc and the police dt does his dirty work |
Trump get hin own shithole for body wey Americans don tire to dey see |
Nigeria no dey sell? Mk my aba boiz put us for market na ![]() |
Shelumiel:Sombody, get me koboko, this one wants to weep.. I dont know whatz delaying the weep ![]() |
Heyssss, our local sisters not proud of us.. If you refuse to be proud of us, foreigners will and it will pain you ![]() No wonder, Nigerian guys' lives are at risk in SA. South african men re jealous ![]() E dey pain dem |
Naijawebmaster:Lai can lai ooo |
This defector wey dey don gag with money shu shut up...na money Keyamo dey follow, not standards |
Rude boy has been Rude to his brother's family. Rude boi is rude Na hin name dey follow am |
Which job person dey ever qualify for in this Nigeria sef... Requirements alone sef don screen u comot ![]() |
bedspread:Oshey, Lord's Charismatic baddest ![]() Aint a member of ur church oo |
3G wey no fit load nairaland.com in micro seconds, is dt one 3G? ![]() |
laffing buhari and deir clay material aso rock... Lol... We citizens already know we re in God's hands buh how will buhari be kept safe gan na... Dnt tell me una also geh a fortified bunker ooo.... Na to run go bush ![]() |
Is she going to vote in the 2019 general elections? ![]() |
This is why politicians keep using some dull brains as mugus... Coz instead of them to see infrastructures has the responsibilty of the govt to its people, they will see it as a political score/point that should be credited to their own supporter in govt. It d game anyway sha The light rail commissioned recently, was it not a pdp project initiated and almost at 90% completion b4 buhari assumed offx? We still v a long way to go. Keep the game on |
madridguy:Great again slogan is associated with scam and deceit.. Ask Americans ![]() |
dacanv:Fire all over your body. You spirit of jealousy..... OUT |
InansBobo:God doesnt curse anyone for not paying tithe... It's jus deir way of brainwashing members with... If you pay ur tithe, things will not be tight 4u, it also means u obeying God, etc |
Why pipu kan dey hail fayose na... E b lyk say e buy dem bolly and groundnut b4 d election.. He owe pipu lyk dz too yahaya bello brother |
If you do that kind play on nairaland, Seun go jus do like say no b him geh nairaland. I neva c stingy person lyk da guy, kai... Linda Ikeji sef dey giv ha fans mulla for ha blog buh Seun e go carry face go ijebu |
Nairaland, what happened to Hushpuppi? He is not on the news lately. Has he given his life to Christ or has laid low |
Olalan:Abeg, which kind view b dt.. No culture encourages any vice. The pursuit of money lead pple (regardless of sex, tribe, language, or culture u ve) into different activities, legit and illegit. Pple of diffrnt nationalities v bin arrested over drug smuggling... So, ur view is smhw |
100k spectators Mourinho has started his whining again abi? Na kuku trailer with molue you go dey park for ur goal post when season starts.... If you lose, admit d oda syd played beta and stop whining like fm radio... Man city lost their match against liverpool too and no one heard Guardiola murmuring, abeg... Season is jus 2 weeks to kick off.. Com to Aba and buy low cost players |
InansBobo:Guy, d attack isnt in d form you explaining. You re threatened with Malachi, thereby forced. You get? Thatz how it works in Pentecostals |
Some nigerians will be like see how he is wasting our money |
Mod sef cant interprete a simple pic.... Isnt dt from a video shoot ni? |
Oshiomole has bin misbehaving exactly like hiz ugly face... Lord 4giv me. I knw u created him also buh d man no dey behave.... ![]() |
Assholes.. Dey don see money, deir eyeballs don dey shook.... Both d group n Buhari will fall off d cliff... Awon werey, ole |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 196 pages)





