Timisco1's Posts
Nairaland Forum › Timisco1's Profile › Timisco1's Posts
Buhari brother |
Money dey dis country o |
Big big talk |
Oya make buhari send troops go ooo |
Fake news |
E go happen o |
E don start o |
Enjoy the battle Niger Delta Avengers (NDA) and the Nigerian Deployed Army (NDA). Why Dem no send this army to go fight d foooolani herdsmen, them dey waste their time, fuel n bullet unnecessarily |
Sweet |
It is well... Nigeria go soon turn history, chaai...... When I was a Nigerian... |
Welcome to Nigeria |
D man in d pix is d greatest war lord in the Niger Delta, he is d first to declare e Niger Delta Republic, may his soul rest in peace.. Haaaa Izon... Long live d izon nation |
E don reach |
Na so |
Abeg make we laff console our self for this country abeg... Queen Elizabeth,Obama & Buhari went to Hell fire.Queen Elizabeth asked the devil 2 allow her make some calls 2 England 2 inquire about the Country's welfare, so she spent five minutes.Satan billed her 5million dollars. Obama also made a call to U.S.A and spent 8 minutes.the bill was 8million dollars. Then Buhari called Nigeria and spent 2 hours.how much is my bill?he asked Satan,One dollar,Satan replied. Surprised!! Buhari said but I stayed longer than them all,"Satan smiled and said" calling hell from hell is not expensive,it is a local call. |
This country is making sense, welcome to Nigeria |
Sweet |
I'm loving this country... Welcome to Nigeria |
Go and pay salary, leav all dis ur talks |
I love this, but one thin is certain, I know Goodluckm will not go on exile, him know wher him come from, and if buhari tries it, I know buhari will definitely go on exille, Goodluck is an Izon man, d ijaws hav Neva been conquered, long live d izon nation |
Nigerian season films, wen e go end Chibok saga, biafran movie, Fulani herdsmen, Niger delta avengers, red egbesu water lions, isoko liberation movement, welcome to Nigeria |
5000 5000 5000... Buhari will never change, d next tin him go talk b say, no b him bin dey go round all d states dey campaign, say na him ghost, cause ntin as truth ho come from dat my nigga... Welcome to Nigeria... APC... CHAIN... |
Lie lie... |
Nigeria politicians with sweet mouth... |
Dey there djet criticize people. At least him thief, d world know am say him thief, him come out of prison as a criminal, more dan five States Governors escort am come bak, with a crowd rangin from two thousand, him mother burial, almost all d ministers nbsenators cum evn d vice president n also all south south governors, mak I talk about him fada burial caus dat one na die, at least him die, u hear am, na so ur papa go die nnna u n ur brothers go hear, bunch of idiots... Haaaaaaaaa Izon |
APC and its members should go ask some media houses or let me say some indigenes of bayelsa state especially in Soithern Ijaw Local Govt Area what happened to Dem, mayb dem Neva still learn their lessons, if u get Buhari, Tinubu n all those INEC officials say come 9th of January we dey wait for dem for Southern Ijaw... APC.... Negative Change, or make I say APC.. Amaechi Problems Continue or mak I better put am, APC... Association of Past Criminals... Lossssssers |
Am beginning to love this country, different groups cumin out to protest everyday, first it was Biafrans, followed by OPC (one million Yorubas can make up a country), Niger Deltans dey cry for their Niger Delta Republic, Boko Haram dey perform their miracles now na Shiite, hahahahahaaaa, Buhari go hear am, dat him presidential burial wey him dey find, him go see... God bless Nigeria n all its protestors.. Hahahahaaaaa. Welcome to Nigeria |
[quote author=ALTERNATEID post=41090238][color=#000099][/color]They should save their energy for now, they will need it to welcome him back to his village when APC finally takes over Rivers state government house. [no,jus border ursef... As long as Bayelsa and Rivers States are concerned, APC should go to helllllllllllllllll... I laff u with d tone of war] |
Chibok saga, biafran movie, Fulani herdsmen, Niger delta avengers, red egbesu water lions, isoko liberation movement, welcome to Nigeria