Tjohnnay's Posts
Nairaland Forum › Tjohnnay's Profile › Tjohnnay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 (of 46 pages)
Afam4eva: [size=14pt]If i hear say Westham no hammer chelsea.[/size]chelsea go win 4 0 2day, go ask u oga @ d top ![]() |
jude33084: No be her fault na evolutionary trendtaaaaa....... Na yoruba ppl bleach pass , dm dey use agbo born dem 4rm small so dm go come black, y dm knw go bleah.............igbo ppl ar natural |
Terminator |
My bestest is in coma...... Juz good kush and alcohol |
Very clean juz used 4 2months, call 08063356384 or ping me 298F7B83 |
mosho2good: Is she going to solve my problem by paying my school fees...u ar thinking wit ya penisss u need some sense, hu told u 2 click on d topic, u foooool |
hornipipe: Nonsense!!hmmm, u ar thinking wit ya penis u need some sense #ibotic tongue |
Presbulg: dont worry bro, more stew on d wayyea, my oga @ d top don inspect d stew, dm say d stew nvr don. Na 2 troway am sure pass ![]() |
Presbulg: Have y'all tasted Romanian stew?? Tastes good btwyeah, bt na my oga @ d top first taste am. Mean y chelsea don score ![]() |
Ah don show ........... Abeg, werin b scores |
OK. |
@op, na lie jawe, hu b d person wey snap dis tn, I guess na d robbers abi , nollywood movies ![]() |
Louis007: Julius Agwu has confirmed an earlier report we published about a bus plunging into the Lagos Lagoon this afternoon.c ow dm dey look dwn like say dm dey do swimming competition for down ![]() |
Kaymisola: Studio 53 extra co-host Eku Edewor rocked a black halter neck dress to the AMVCA ceremony that held Saturday night. I love the gold earrings and black strap heels...her short hair and red lipstick is amazing too! But well sha, the main reason why I put this up is because, when I first saw the picture, I thought it was a statue...all those statues used to display.new outfits in boutiques....runs away before getting slapped...but i love the doll look anyways...Go Eku!who is she, who ar u.... Is dis ar skin colour , is she 4rm 9ja 2 skinny, looks like illuminat angels |
Cn it fly 4 35k, is it coming wit accessories ![]() |
Wilfem: I received the same too. So I think it figure there refers to the data limit on the sim card for the subscribed BIS plankk ![]() |
Francheezy: y u come put am herewr u wnt make I put am , 4 romance section Or jokes section ![]() |
@op, snap her yam leg make we see na , after u don f**k her finish u come dey complain say she gt yam leg, so u noe see her yam leg wn u dey f**k her abi ![]() |
latest: The chic dey some where now dey happy say she don catch one bobo not knowing her issue is being ridiculed on NL. What a world!lolz, she noe no say her topic der front page 4 nairaland ![]() |
ArQueBusieR: A very confused young man: that's what you are, OP.MEN wit der excuse, na her leg u 1 f**k ![]() |
hmmmm....... Illuminati phone ![]() |
[quote author=AB$I]Coincidentally i'm watching a documentary on the repercussion of doing such. I pity this man has his days r now being monitored by principalities&power to further d advancement of spiritists,medium,sorcerers, witches,wizards,ximotas, asheteroths etc[/quote]where did u watch d documentary, cn u gv me d link |
Taaaaaaa, make she sharap der , wt is she feeln like, if na victor moses or john mikel obi come approach her nw, if I hear say she noe go say 'yes' all dis chewing gum gals self , @ op, or mayb ur mowt dey smell ![]() |
Dem juz dey waste money anyow, na God go punish una ![]() |
dwag: Cant bleive cfc fans are rejoicin for d draw sha........dat means utd gallant big timeu b punk 4 old trasshford o, shay u noe dat |
Cnt watch dis match anymore, make I collect my money bck 4rm all viewing center ppl ![]() |
BeingAkorede: huh na... Sunday Soccer says £35millionu dey read well @all, d newspaper said 35million lost, go nd read it again ![]() |
tommykiwi: Who want buy dirty put for house,Torres na dead,even dash or for free I no need am...$50 million waste...lol....see hu dey talk, him go come 9ja nw, u go dey hail am like GOD, or u go dey task am 4 money, make him feed ur family .... Dumb kid |
Dt money noe 2mussssh , make dm dash small teams abeg ![]() |
executinal: Hope the venue is @ old toiletguess its old trasshford |
Tinyemeka: I have a question: Now that he's made plans to marry Macaulay, what'll happen to the other ladies who have children for him?tell 2 baba make him gv ur der numbr make u marry dm na ![]() |
Hu cares , her breastttt don even sleep self ![]() |







2 skinny, looks like illuminat angels