Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 88 pages)
Oga nur be dah one ah dey tell u jor. U don edit d post wey I say make u edit? Ahmed4002: |
Boss which kind news gangan u dey expect. Sebi u sha know say dem paste nysc mobilization list for dsa on monday. Nigerdeltaboi: |
See dis alakoba o. Ahmed4002. U still neva do d needful abi? kingphilip: |
Better than d oda thread I saw @ midnight. He's not even d first person to be sacked recently so why all dis sentiments abt him. The moral of d story is "Don't count ur eggs b4 they're hatched" and "No man can serve two masters" |
noordean:Confirm!!! Naso. Doublezero7. No vex jare. Na dis autocorrect feature wey all dis fones dey get. Na im put ur name. Ah nur fit make dah mistake mysef. And u sabi dis kind of pen wey ah dey use, e nur be like computer wey ah go just press backspace. |
Ah get some questions for u Kingphilip. 1. How many fones u dey take browse? 2. Wetin be d brand of ur main fone gangan? 3. How many batteries u dey use for d fone in no 2? 4. Shey na only one thread u dey follow for NL? 5. Which one ah wan ask again sef? People help me jor. |
Hey! All of una. Make una go Use of English Class dis morning o. Na d address of d class be dis https://www.nairaland.com/2269658/egl001-use-english-lecture-1 |
tunbebes:Buahahahahehehehehahahaha... |
Ahmed4002:Boss. Wa gbayi. Nice write up. Me sef go soon write ma own. Buh ah get one observation o. And na beg ah go beg u to pls edit dat post and put "my boo" inside parenthesis. E dey very ambigous and me dey fear 14 yrs o. Ah neva enjoy life rara o. I jus wan start ni o. Na beg ah dey beg u. ![]() |
chibuzineo:Ah neva see anybody with dos moniker for here o. Beg explain beta. Na name be all dos ones...sugarcoated, sweet, ganja...etc? |
kingphilip:I knew dat post was prone to being refracted. That is why I set a default refractive index of 1.000293(air) for easy viewing but it seems u applied a wrong refractive index of 1.333(water). I guess there's too much of vapour in d air in ur environment or it was raining wen u looked @ d post. Change ur environment to an area with dry air and view d post again for clarity. Electronzeez, richybanky, sheyman4phy, noordean, nigerdeltaboi and Ah! Gbese! Doublezero7 ke...rotfl...Abeg na mistake o. Ah don cancel am |
OreMI22:So u're saying yorubas re igbos' enemies right? Abeg rethink. Ur brodas doing business in yorubaland will not agree with u on dat point. |
Good morning o.
|
Op. Specify ur source or u've just typed rubbish. How did u get to make dos conclusions? Who are your contacts? What I see here is just a topic motivated by hate. Get ur facts b4 discussing a topic as sensitive as dis. This Source may help u tho. I'm out. |
kingphilip:Na lie. Na three plots I secure for dat piece of land. I buy one 4 mysef, one for rmfunk* and d last one for cheriebe*ry |
kingphilip:U're not sure. Check very well. Ntoi |
Ehnehn... Make I come check all dis my mentions now. Kingphilip and co wan take mentions distract me. Dem nur sabi say I sharp pass dah one. |
I was in #Page1600 |
dedicated to miss cherieberry #page1600 |
It's been a while I did dis last. I dedicate this spot to Miss Rmfunky. Funkiest babe. Omo to plum, to set. #page1600 |
This plot belongs to Engr. Dr. Bishop Rev. ··̵̭̌·ː̗̀☀̤̣̈̇ː̖́TOLUSTXː̗̀☀̤̣̈̇ː̖́·̵̭̌· #page1600 |
Checking out my outfit in preparation for May 5. Ah nur fit wait. *Reciting National pledge* I pledge to Nigeria my country To be...
|
femolala001:E nur fit pass shrine and olosho house wey u go build. Sebi na u. [/quote] |
Abeg, shey masquerade dey dance for here dis evening ni? Abi why people viewing d topic com yapa like dis. [/quote] |
rmfunky:Wow! So u even dey near like dis. Nawa o. Me I don miss u tire. I dey fine. Hw u sef dey na. |
kingphilip:Na lie. We sabi ur kind. U go delay thread till midnight, so tey everybody go don sleep b4 u push d page to hit d milestone. We sabi ur kind. Walexsammy, sofdoc, doublezero7, SparkleRed, etc. Even chidexsmokey. That one go dey peeps small small. Una go don think say she sef don sleep. Na so she go just appear suddenly for d page. In other news... Where is rmfunky now. E don too tey wey I see dat babe last o. |
Electronzeez:E yee shey abosi o. Ewo ni ti idi yen. Shey nkan to flat bi piece of paper yen le pe ni idi? Emi o tie ni nkankan ti mo fe fi idi yin shey o. |
CountDracula:Modified. Thanks. |
[b]A close examination of some conversations between Nigerians shows that many are ignorant of differences between names of commodities and brand names. I wanna highlight Seven common error conversations between buyers and sellers. It is not news though, that even literate people are victims of these. Buyer1: Good morning ma. I want to buy Macclean Seller: Which type? Buyer1: Close up. Buyer2: Madam, I want to buy omo Seller: Which type? Buyer2: Big Ariel Buyer3: I want to buy indomie Seller: Which type? Buyer: Mimee noodles Buyer4: Mama Sade, I want to buy #10 maggi Seller: Which type? Buyer4: Royco or chicken flavour. Anyone sha. Buyer5: Mama Nkechi, shey u dey sell fruit? Seller: Which type u want? Sebi na dem full ground for here. Buyer5: No o. Dis ones na orange and banana. Na fruit gangan I need. The one wey dey get groundnut inside. Buyer6: I want to buy maltina Seller: Which type? Buyer6: Malta Guiness Buyer7: Guy, u get desktop charger? Seller: Yes sir. Na im be dis Buyer7: Ok. Shey na original sha? So how much last... For chrissake,what is desktop charger? Many people are guilty of dat. Even many people reading dis. Please, add urs and let's learn to separate brand names from specific names of commodities. Some will say those words are acceptable as far as the people involved understand each other, but it is wrong. We don't have a Nigerian English. Therefore, our words should conform with the British English that we speak. ***Modified*** Correct words for d above: *Tooth paste *Detergent *Noodles *Seasoning cube *Almond *Malt drink or mention d specific brand u want straight. *Universal charger[/b] |
Electronzeez:Wass happen hia. Why u r mention my lame anyhow. And SparkleRed. Wetin u mean? Shey I nur fit b pastor ni. Ah nur undastnd o. Explain ursef. |
I pray that their union will be far more beautiful than all d decorations in their reception venue in Jesus name. Amen. U better wish dem well if u desire a wedding as colourful as dis. As for me, I do ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 88 pages)

See your head! 