Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 88 pages)
This freedom of speech sucks. |
kingphilip:lol. Naso jare. Afta I complete my assignment, I com get tym to search for wia I drop d pen. Na so I just c am dey pose for one corner for my bag. I just say "come hia jor, idiot!" So I don com back o. In other news... Abeg wetin nysc dey wait for na. Why dem dey delay our letters. |
kingphilip:As much as I know, nysc will choose a bank for u that they'll be paying u with. If u already have n account wit dat bank, u can use dat account numba but if u don't ve an acct wit d bank, u will ve to go open an acct in dat bank. |
Khalessi:I wonder always why people treat d subject of sex like d man is enjoying himself @ d expense of d woman. For God's sake, it is both man and woman involved that enjoy the action together. It is prostitution that has given people d impression that men ve to pay a price for sex. It is a wrong notion. So concerning what u said, he doesn't ve to pay anything for d sex he had with her since d woman wasn't a prostitute. As touching the bride price, according to d op, it is dr practice in dat tribe that d father-in-law return d bride price in such events. Therefore, it is not wrong for d man to request for d money. It is his traditional right to have it back. That doesn't say he shouldn't just ignore d money o. I guess d guy is just trying to show how offended or dissappointed he is in d breakup. |
kingphilip:I misplace am ni o. And I neva get tym to dey try find am. I go find m 2mao sha. And I go get my confidence back. ![]() |
kingphilip:Good day broda. I get one crazy assignment wey I dey do ni jare. Plus d building whr I dey do d work dey repel mtn network. U go notice say I don lost dat my fyn brown pen sef. E go beta sha. How ur syd now. |
Good morning Sleeky. |
sleekyonyx:
|
agarawu23:So u mean pple don't like him naturally? I say dat is a lie. Everyone castigating dis man is doing dat simply because he belongs to PDP. If u agree that he rigged d election that brought him to office, will u also say he rigged dat of presidency and dos of d house of assembly? Pleease! The best thing for u to do now is to just accept dat Ekiti people like Fayose and PDP. Simple! Of course some may disagree with my view but it is true. Just as majority of lagos people prefered Ambode to oda aspirants, Ekiti people prefer Fayose to odas. |
Keneking:So u say pple don't like him naturally? I say dat is a lie. Everyone castigating dis man is doing dat simply because he belongs to PDP. If u agree that he rigged d election that brought him to office, will u also say he rigged dat of presidency and dos of d house of assembly? Pleease! The best thing for u to do now is to just accept dat Ekiti people like Fayose and PDP. Simple! Of course some may disagreewith my view but it is true. Just as majority of lagos people prefered Ambode to oda aspirants, Ekiti people prefer Fayose to odas. |
Lol. Very funny. |
Amechi shud not even talk again. |
Was she also in Rivers when d presidential election was conducted? This is rubbish talk. |
So APC wnts Nigeria to be a one party state abi? |
Oya. |
Igwe9:Rotfl...this ur post just keeps me rolling on d floor o. U funny die! And did u say buhari 'itself'? Man, u no enjoy. ![]() |
Why should anyone speak for d man. Is dis David West even gonna be in d man's cabinet? U're speaking for a man who has said we shud not expect miracles from him. U beta think twice. I will hope for dis news ONLY when I hear it from d main man himself. |
Keeping dis space for a particular comment. |
kingphilip:oh. So u no even sabi read yoruba. Pele o. And u go dey form like say ur head dey everywia. Kontunu. I say two of una no even get mind. U accuse me, u com back off. U see now, I don win. But na #Godwin |
*soliloquizing...* Dis babatawa guy just dey spill proverb on d go sha. Weda he rhyme wit wetin he dey try describe or e no rhyme. Nawa o. Shey dem nur tech am language for secondary school ni at least. Just curious. |
kingphilip:Eyin mejeeji, ashe e tie le. |
kingphilip:beg ko, bend ni. If I beg, make I bend. U and Electronzeez, make una do una worst. I dey wait una. Tell am say I provoke am. Say make he nur lie again o. E don lie reach. |
*singing with kolanut in d corner of my mouth and origin bottle for hand* Igba owuro lawa yi, Baba je k'ale san ni Je k'ale san wa o, baba je k'aye ye wa. |
babatawa:rotfl...Who dey teach u proverb? Ehn? Belt ko, girdle ni. Erisegun, nur mind am jare. |
frenzydilz:ok. In dat case, broda erisegun, doublezero7, sista Luchiana etc go attend to u. I attend to dem babes now. |
frenzydilz:It depends. Are u a man or a woman. Let's start from there. |
babatawa:We dey chop ekuru, say make e finish, u dey shake d crumbs insyd d plate again. If u be lawyer, ur clients sef suppose dey fear u ni. Abeg, no bother talk aabt dis matter again jor. U even dey abuse broda Erisegun again. Just imagine. Electronzeez and Kingphilip. Shey una don c wetin una cause. |
Electronzeez:Wetin be ur own abt my market. Sha no spoil my flow. Ask me wetin be my flow again. FYI, the market wey I dey sell na my name. cc: babatawa |
babatawa:Abeg, help me tell Electronzeez say I provoke am to say anything wey he get against me. Abi why dis guy dey try spoil my market na. |
Electronzeez:Kingphilip. U shud tell dis zeez guy to refresh his fone. His bbm, whatsapp nd email seem to be malfunctioning. This one dat he said he's been receiving mails of plea from me. I no know abt m o. So I'm still waiting for two of u to come out straight concerning ur allegations against me. Bring forth ur strong reasons E gbe awon idi nla yin wa. |
kingphilip:I no dey fear una. *praying violently* Everywhere they are gathered to conspire against me... Hmm...hmm... Scatter! Scatter!! Scatter!!! Scatter!!!! Scather!!!!! Scatter!!!!!! |
sleekyonyx:The nite was sweet o. Just got to church now. Have A Great day. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 88 pages)
