Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 88 pages)
Code213:This one is not knife for like violence now. Can't u see how it looks like? It is just a cultural symbol now. Just like make yoruba person dey carry irukere. Let's not make an issue out of nothing. |
Booked in case. |
Tending towards being funny but not actually funny. And also not true. Only one picture could ve passed the message u intended to pass
|
if I can still get Nokia 3310 today, I will buy it. That phone no be just fone. Na souvenir. And d fone fit last for decades. |
Everybody loves Nokia 3310 !!! |
Make dem dey run their mouth. |
How do u knw dat they are hot. Shey na thermometer u use abi barometer or na voltmeter sef. |
We don hear. Telll us somtin else. Next... |
Na d first tym wey mod go ban me be dat yesterday. My first two ban, na anti spam bot ban me but dis last one ehn, e pain me gaaan o. I mail mods, mail supermods sef, but na dead horse I dey whip. Enuf of my sad story. How una dey jare. Shey I meet una well. |
This my last ban. O gidigan. Dem just free me now now ni. Nawa o. Ah. No be my pen be dis na, who take my pen sef! Bimpe!!! *goes off to ask Bimpe* |
kingphilip:wetin be ur own na. Shey dat my greeting dey pinch u ni. And in fact, hw many people I don hello wey u dey complain. U beta continu for ur kissing mission and end up I as I say u go do. U and richy. |
olatunji390:bwahahahahahahaha https://s-media-cache-ak0.pinimg.com/236x/b2/4b/67/b24b67c559480cae152db303a34464b2.jpg I dey laf in portugeese. |
kingphilip:Make we bet am https://images.rapgenius.com/fc21e52f7191e20128ea30b486e4e6f9.300x247x1.jpg Ah swear, na like dis u go be very very soon. https://s3.amazonaws.com/itriage/google_image_searches/94d25379bf3251b04bcd6c61fea1c0b6/original.jpg After u don carry different infections from dat ur kissing spree. So contunu. |
kingphilip:E.g. I can fly in my dream. I can punch u and go free. And again, I can avert an impending danger in my dream. With my dream, I can achieve a high level of greatness. So, I love to dream |
holuwhatowseen:I'm fyn. Coming across dat moniker for d first tym, so I decided to stop by to say hello. Hope u're enjoying dis forum. |
dickrider:Experience is d best teacher. I believe that's d moral of ur post. U must be talking from experience. Nice msg tho |
It is not nationwide o. I know people who got dr money in full. Affected people shud ask their state coordinators. But some people will be here, blaming d fed govt for d delay, when Prof Jega said b4 elections that d fed govt hs given inec every material and funds needed to conduct d elections. Any delay in corps members payment should be addressed to d state inec chairmen. It wasn't even govt dat told inec to use corpers. They decided to do dat on dr own. I believe so dat they won't ve to pay much money. The fed govt is not owing corpers. |
Hello Miss Holuwhatowseen. How are u today. |
kingphilip:U nur enjoy rara. Na dat tym u go know say I nur gentle. I go track u down wit ur ip address, come show u pepper. |
vicadex07:Ur comments are guided by hate. I won't nid to continue wit u on dis matter. |
vicadex07:They don't make demselve objects to be discussed by d public. They are gentle and humble. So u can't compare dem. They say it is empty barrels dat make noise. A barrel full of water won't make noise. Nkan pupa lo maa n jo omode loju. |
Wetin dey happen for dis country na |
I love to dream. Why? because in d dream, I can do unimaginable things. |
erisegun:Rambo ni Mukaila ni Mulika ni Muka Ray ni. |
kingphilip:Ogbeni. When u sef come become 'anything in skirt' like richybanky? Ehn? U drag sleekyonyx, kiss am, drag dexcira, kiss am, u go still drag leemah4u, SparkleRed, smillingjimmy, Gracyel, etc. I promise u, b4 u drag all dos ones finish, u go don enter big trouble. Maa ba bo. |
Oya. That will be interesting. |
erisegun:nkan ti a ma n ri e is naa niyen. Bi ija, bi wahala sha. Chei. |
Correct packaging. Make sense. The first time I saw dis combo, it was in OAU. The producer does it in two sets. One is garri-groundnut-sugar. The other is garri-sugar-milk. That went for a token of #50. Make very much sense. Just get dat, with two sachets of water and u're filled. |
mallprof:Just drop ur bbm pin and someone will add u to d group. Good morning. |
joyjoomla:Gbayi broda Wa shere!!! |
what else do u expect. Fraud is fraud and wen detected, will be punished. Irrespective of how d secret got exposed, he hd to be punished for it. For all dos who are blaming d wife for doing what is normal for her to do, u beta check ursef. Ask ursef dis questions: "Did d husband tell d wife the truth about how he got d money for d mansion?" And "If d woman didn't give a testimony, won't d whole world still know abt d building wen they move into d compound?" In my opinion, the wife is not to blame @ all. The man was just untruthful and selfish. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 88 pages)
God forbid!! 
