Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 88 pages)
Walexsammy:Me ah nur sabi wetin u dey talk about o. |
LoL. Afi papi water na. spartoo: |
femolala001:Shey na d topic wey una wan discuss or argue dis evening be dat? |
sparkleRed:The major issue wey I get wit d lux na d neck. E too wide and u know say d cloth dey quick expand. So, afta I wash for like 2 times, I no sure say I go fit wear am confidently again. cc: spartoo |
sparkleRed:Expansion na d same price wit lux. Na 1500 dem dey sell am. Though u fit throwey am afta camp o but during camp wey u go dey wear am, u suppose wear something wey go dey comfortable for u. I don turn d lux to inner wear now. I even dash person out of am. cc: spartoo |
tunbebes:Yes I believe so. I was told. But dat was afta I got lux. I didn't like d lux so I got Expansion and d difference I saw will make me buy expansion whenever I need such again. Not seen cardinal yet tho but I suspect dat it may even be better than expansion. |
Hmmmm...*swallows hard* |
Shekau neva even know say his name dey the list sef. |
LoL. Following. |
spartoo:*whispers* Ask Femolala |
spartoo:Nwa 4 u o. But na cat be dt sha o. Me I nur be cat and I even get oyeku again. Confam ni. Aparti were. |
spartoo:Buh wait o...That pant wey u talk, na pata u mean abi trousers? Just curious and confused. |
Eneze1: Too much money! Iya olowo. So u dey get above #5000 as constant account balance. Me sef wan be like u o. Abeg show me d way now. Help a friend or a broda. ![]() |
efguy1:I get three sim card sef. Mtn, glo and airtel. I wan port d three go starcomms, mtel and zoom. In that order. E be lyk say dos ones no go zap data. Op u fit try dos ones. |
spartoo: 1. White polo ke. Baba , see soldier go pursue u, ur leg nur go touch ground as u go run comot d camp. Nur go buy polo o. U wan show say u get money abi? Contunu. Na round neck u go buy o. U fit buy 'cardinal' or 'Expansion'. Both 3-in-one. Those ones gud well well. 2. White socks. U fit get dah one anywhere. U fit wait reach camp sef and buy am 4 dr. 3. White pant. Abeg, wetin u wan take am do? I don tell u say soldier go finish dah ur yansh wit koboko. Abi I nur sabi wetin pant (for man) mean? |
efguy1:Really ? Visafone? I swear, na joke section dis thread suppose be. I don laugh tire as I dey read pple comments. Me always rocking my mtn BIS on my Bold5. No worries at all. |
spartoo:Dah one don happen sha. N anoda one u nur go allow make dem gba u again. So wetin remain wey u wan buy? |
spartoo:Baba, won ti gba e ju. Dem gbaa u, nur be small. Rubber bata wey be @ most 800 for camp sef. And me wey c beta shorts for Eko for #500 each, I still dey consider say e cost. |
kingphilip:Na food? Ah nur need am constantly. Ko ki n dun, ko po; kiun bayi lo'be oge U wanna say what's dis abi? I guessed s much. That's why I wrote it in italics. Babatawa can explain it to u. |
debbydee:Olx ke. Olx is fraud. I don meet scammer for there b4. Az in dem don scm me for there. Thank God say na d money wey I fit give @ dat time person collect sha. Na both wet and dry head full d place. |
Ehnehn...So dis same USA didn't know when Buhari promised to form a parallel govenment if GEJ won in 2011? Abi dem declre Buhari persona non granta then abi wetin dem dey call d tin again sef. Chei. Nawa o. I sha hope say no be d script of US and UK Nigeria go dey act as dis new govt dey enta o. |
Following. |
I believe there used to be a time when some people were in d business of controlling househelps. I mean registered househelps, just like dis security companies. Such a company will be in charge of registering, training and appointing maids for interested families. Such maids will be like permanent employees of d company. They can be withdrawn if need be, and re appointed for someone else. In this kinda setting, the company will also be in charge of seeing to d welfare of such maids so that they are not maltreated or violated in any form. If something like dis is in place, families will be able to employ the services of dependable and well-trained maids. This is a million dollar business strategy for someone. Thank me later. |
rmfunky: Muah. No dulling. |
E don happen...lol APC!!! #Change!!! That is d change that many people have been chanting all dis while. They are getting it already. I'm not a fan of critisizing govt but I don't like it when u condemn someone and destroy his image in a gospel dat u are better and when given d chance, u fail. I pray and hope that d incoming govt in Nigeria be better than we ve ever had in d past. #BeOptimistic |
RobinHez:Na wetin I mean exactly be dat. But the God-factor sef dey sha o. |
Omo shey no be wetin d Israelites wear when dem dey comot Egypt dey go Cannan land be dat? |
Nigerdeltaboi:Oh dat. Ah no know anything about dat o. |
simplemach:Baba, u watch too many movies. That has clouded ur judgement. Can u give examples of such people who have been employed by d CIA, FBI, CTU, etc |
So dem fit hack hacker sef. D guy nur complete him hacking lessons b4 he strt to dey attempt big tasks. Congrats to him. He go continue d hacking biz for kirikiri. |
kingphilip:Just confess. Which one be d new one wey u don learn 2day. No shame. And which one u wan teach me sef. How I wish thing go enta FP. Maybe one day sha, e go reach there. |
Good. ![]() Ahmed4002: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 88 pages)

Muah. No dulling.