Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 88 pages)
haibe:Paymt of 3k is not compulsory o. People dat pay willl get dr call up no and letter tru sms or mail. Others will get it in dr schools. That's all |
![]() Owliver: |
Owliver:She say she don check d senate list alredy say she wan register now, wetin be d link for registration. |
sparkleRed:Oh. Thanks. |
Luchiana1:Lol. I was not employed. |
Baddest15: |
Owliver:Oga, u be egun. U sure say u read dat post well well b4 u type dis reply? |
All dis pple be like... Shey anybody for "so so so school" don c dr name. Dem no fit just copy dos monickers. Wen we say make una dey introduce una sef, some of una dey do stronghead. Some, na so so observe or peep dem dey do. Now, dem no know who finish frm dr school. Una don c una sef now? U beta start to dey introduce now if u neva do am. |
Trust me wen I say pple are now very serious. Buh what's happening? My friends are seeing no record found. Even dos who missed C14
|
Luchiana1:Yes o. Thank God, e dey dr. #May5, #July4 loading. |
spenca:Ah. Gobe. Me na Tech and I don c ma own o. Abeg make I go check am again jor.
|
Owliver:Sha take beebe... http://portal.nysc.org.ng/nysc1/VerifySenateLists |
Owliver:Smh. U no even sure. U com dey form fearless. Oga go park jor. Till u gather enuf live. Abeg, who go come join me make we do suwe. Or tenten. |
spenca:Proudly Great Ife! I found mine. May 5 aggressively loading. Buh guys let's knw hw it is @ ur end. Noordean, zenopee, nigerdeltaboi et al |
sparkleRed:Just go into any of dos good cafe around. I cnt see d link on d site too. But I saw it during c14 registration. Even some of dos names on d accredited list were not ready. Plus some dat are not even officially accredited do it too. But I fear dat this may not be a mata of lunch break o. Cos I advice u to stay wit dem to complete d process b4 leaving. |
sheyman4phy:Ah Sheyman baba. U sure say no be Olabisi Onabanjo University u click sha. Me don c ma own dia o. |
Owliver:Bros, abeg cut small 4 me make I chop wit u jare. *u knw say dos efinwe for class, esp for secondary school, afta dem don jack well well, dem go com dey disturb dos ones wey jst dey jack inside class. Abeg make we contunu to dey derail dis thread jor. Una still get 33 more days to be serious.* |
rhema9898:Hello. Good morning |
Monday go soon nack again.
|
Wetin dey happen 4 here. |
babatawa:Eruku ko, dust ni. Awayu beebe |
ijecks:Thanks. Wish u d same. Was a quite busy day 4 me. Hw did ur day go. |
ijecks:Babe. Hw r u |
Luchiana1:Babe nawa 4 u o. U ask questn, u no even wait for ansa, u don say goodbye. |
sparkleRed:My day was wonderful o. Very nice day. How was urs. |
Hello people. How y'all doing dis evening. |
What a wonderful day.
|
Owliver:I hate dat word 'hack'. Buh wait o...Shey u dey beef me for dat biurifu houe on pg400 ni abi u dey jealous. Na one of dem e go b. |
kingphilip:Eeya. Pele. Make do wit what u ve then. |
Owliver:Lol. Baba shey u c vision ni abi hw u take sure say na on wednesday we go hit page 500. U go jus surprise if u enta for monday evening and u see page 502. |
johnslimmy:Boss. U're welcome o. I twale 4 u. Cos dat ur course na one in town. My teeth wan comot as I dey pronounce am sef. Ekaabo sir! Pls take a seat
|
kingphilip:Normal way of making pap or custard. I like ginger inside pap and ginger+garlic inside tea/coffee. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 88 pages)


