Tolustx's Posts
Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 88 pages)
Nakarey:lol Weda electrical scientist or electrician sef, na pple wey dey d market of labour go appreciate wetin I get. |
Inkyillusion:That is d snapshot of my convocation brochure. So get dat clear. Cc: Nakarey
|
Inkyillusion: |
Ko ko ko ko *knocking* ekuule o. Ekaaro o. Ehnehn... Nakarey. I hear u dey complain abt B.Sc and B.Eng. U see, these awards are just formalties. Sometimes, it depends on d school awarding d degree. Some schools award B.Sc, some B.Eng and some B.Tech. I believe Universities of technology awards B.Tech for engineering students. Everything is d same. I am a proud owner of a B.Sc degree in Electronic and Electrical Engineering Obafemi Awolowo University, Ile Ife cc: abrahamson |
Nah |
Sleekbash. I see u o. U know say na u giv us dis assignment (thread) u com dey observe from afar. U dey peep abi? Kontunu. God wee c us. |
babatawa:For una wey dey observe, na to dey pity doublezero7 2mao. |
Hey U! Doublezero7. Kill d light. Ah wan sleep.
|
doublezero7:Ashey oo tie le. U no even get liver. I neva call fire, u don run. If I com call am nko. I wonder wetin u go do. Anyways, watchout for 2mao. Na me and u for d same sokoto. Oga employer, u sef; 2mao, I go over impress u. |
doublezero7:Chai. I sabi how dem dey handle folts like u. John 10:10 ; James 4:7. |
sodiqyinka:Na person wey truly commit offense go nid apologise. Tell am make he show u d post. Doublezero7. Oya quote me for dat post wey I talk dat tin or else Wedonbelieveit. |
doublezero7:C dis man o. How bible take relate with native doctor. Na 2 parallel lines o. Dem no fit jam. I go load am wit reminders of my letter, he go tire sef. I go even start to cheq dictionary, dey use big big grammar for am for each reminder. U go see d result. If God b 4 mi... |
doublezero7:U know, bible say any tongue wey rise against me for judgement; e say make I condemn am. Be careful o. Na ur tongue I dey pity. I for don condemn am sharp sharp. I want make u still dey enjoy d taste of pepper. ![]() |
doublezero7:hater alert!!! see iffa cash u ehn... |
sodiqyinka:Konfam!!! Ohun yen niyen. Oya Shoki...
|
Abeg. Sombori com 2 my rescue... All dos babes wey I dey try woo as e-boo, na so so observe dem jez dey observe. Na to jst peep run comot dem dey do. Me mst carry oge go #A15Party o |
richybanky:Lol. I go nid re-write am sef. I c some small small mistakes inside dat one and since I neva get reply, I go write am in form of reminder. Thank u. |
sparkleRed:ƛȋ̝̊̅ȋ̝̊̅†ε. 10Q. Doublezero7. Abeg weda na for dream u hear sombori wey resemble me talk dat thing wey u sau I talk last week. Try remember abeg. |
Doublezero7; richybanky; Sparklered; sambar; Nakarey; How una take c my letter. Oooh...so una don hack my oga Sodiqyinka mail. No woº°˚˚°der. The oga neva reply, una don dey respond. Chai. Mo rogo Ooº°˚˚°. Sparkle, and I trusted u o. *sobs* and *walks away*... |
Plot 4, Block 14 Adeosun Str., Asero Estate, Abeokuta, Ogun State. 25th February, 2015. Mr. Sodiqyinka, The Director, NYSC Affairs, A15 Mobilization Batch, Nairaland, Nigeria. Dear Sir, APPLICATION FOR THE POST OF PERSONAL ASSISTANCE I, OMOLUABI Tolustx S. hereby write to apply for the post of personal assistant in your company to help in the colation of requests and queries, processing of such requests, and dispatchment of reply to all requests in due time. This is necessary owing to the fact that there will be a serious influx of questions, requests, etc into your office from next week as the online registration starts. For prompt answers and better efficiency, you will definitely need a helping hand (as long as you are willing and able to give a good pay for my services). I advice however that the trial service given to all your subscribers (free service) be made to end on sunday, 1st March 2015 and subscribers who wish to continue to make use of your services be made to upgrade to pro (or premium) version. With this, there will be proper organisation, getting rid of a bottleneck situation that may probably want to arise and you will be able to cater for your staff (only me). I await your reply as you consider my advice and of course, my application. I have however attached copies of my credentials to this letter for your stringent perusal. Thank you. Yours Faithfully, ··̵̭̌·ː̗̀☀̤̣̈̇ː̖́TOLUSTXː̗̀☀̤̣̈̇ː̖́·̵̭̌· OMOLUABI, Tolustx S.[b] File: Curiculum%20Vitae...[b]DOWNLOAD File: OND%20certificate...DOWNLOAD File: B.Sc%20certificate...DOWNLOAD File:Certificate%20in%20computer%20studies...DOWNLOAD File: Work%20Experience...[DOWNLOAD] |
Nimi22:Ladokuntunji Hello. I believe ur online registration will take care of dos errors by ur school. Many pple ve such issues. Wen we complained in school they said we'll correct it in our online registration. For me, na female dem put for my sex. |
E be lyk say dem choke SparkleRed wit work for office 2day. Pele dear. |
ladokuntunji:na me b d supersuper mod wey ban u. Ur noise too much. U jst dey wake person frm sleep despite d fact sha heat dey catch person, I still dey try rest. Yet, u dey wake me. So I jez do d needful. A dey com. Make I go ban dis one sef... |
Owliver: erisegun: Nakarey: Walexsammy:Good! I don get more suspects. Nakarey and babatawa. Now, na to set up a committee to look into dat matter. Only booless people go dey d committee. |
ladokuntlad:Offence numba 1. U say toluext Chidexsnokey Zeenopee E be like say make person wan call angel Gabriel, make he com go call angel fatai. Pinkiepetite abeg deal wit him more. |
Ahnahn...I don tire jor. Wetin dey do una sef. 4 pages now now. And as I dey read, e dey increase. B4 I finish one page, as I load next page, anoda page go don add to am. Nawa 4 una o. Abi na person dey copy and paste for here ni. I suspect walexsammy, richybanky owliver and erisegun. |
jerflakes:Wat is dr to kip secret in dis one? Shey na abija abi fadeyi oloro go mk d equipmt disappear frm d port nd appear for sambissa ni No be road dem go take transport am? If dem tell u sef without showing picture, u go dey shout "adonbelivit". Now if u don't even hear abt any procurement of such equipment, u wil say they r not doing anything. Sebi ur ogan Osinbande or sorry Osinbajo say govt dey write achievements for paper. Say dat means say d govt no do anything. Chai! Wetin una want sef. How person go take satisfy una ...Ooº°˚˚°k...The father, son and d donkey...Ebenezer Obey okare! |
sparkleRed:Babe. I spot u o. U go still come preach for us for our crib o. Waiting for u. |
listlic:Mtchew. When I read ur post from d beginning, I think say na beta tin u wan talk. I no knw say na trash u go spill for here. Pls sombody get a mop and clean dis mess. |
Share some love.
|
Nakarey:Ehnehn... E no fit scare u abi? Shey u don even c d face first
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 88 pages)

Chidexsnokey