₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,333 members, 8,511,310 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 10:27 AM

Toggle theme

Tolustx's Posts

Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 88 pages)

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:58pm On Feb 28, 2015
kingphilip:
Abeg teach me how to prepare the ginger flavored pap
LoL. Dem dey sell pap wey get ginger na. Or alternatively, u fit buy pap, com buy ginger, blend am, sieve and add am join d pap.
D best thing sha na to buy d one wey dem don do alredy because u fit no get d right mixture ratio.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:53pm On Feb 28, 2015
ijecks:
finish ke nooooooo, i don already see xtray abi radiography true colours, i dey even ma wan consider tolust sef
My brain just boot say person moniker na xray. That guy go dey bear confusion sef if a find out well well. Na because I dey do more of observation recently.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:46pm On Feb 28, 2015
kingphilip:
u said coffee then o

where d pap come from
Ah. Coffee ke. Shey I resemble harvey spectar abi mike ross ni. Omo I no write coffee o. Na pap. U no c say I snap d pap put sef?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:37pm On Feb 28, 2015
Hey. Baby whatsup.
How I wish u were here.

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:20pm On Feb 28, 2015
kingphilip:
do u still do thishuh
Guy u funny o. So u went all d way to ages past.
BTW. Yes I do. Not everyday tho. Ve u tried it b4? Trust me, ur day will neva remain d same. Make sure d pap has ginger in it. Let it not be too thick and add little sugar and gulp it down. Omg! Ur life will neva...*i talk too much*
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:08pm On Feb 28, 2015
kingphilip:
Ok boss

seriously on d lookout for mine
Wish u luck @ dat bruv
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:10pm On Feb 28, 2015
ijecks:
finish ke nooooooo, i don already see xtray abi radiography true colours, i dey even ma wan consider tolust sef
I no understand dis statement o. My small brain seems not to be able to comprehend it
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:01pm On Feb 28, 2015
kingphilip:
the name, school graduated from, year of graduation etc
Oh. Ok. My second post was introduction. Was just immediately afta d first
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 6:27pm On Feb 28, 2015
kingphilip:
wow ur own beta o

mine was introduction sha
Az in...?
Introduction...Marital intromimo?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 6:18pm On Feb 28, 2015
kingphilip:
Hw u take check am
Was quite easy 4 me. One of d reason why I joined nl was nysc
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 6:08pm On Feb 28, 2015
kingphilip:
see finishing

tolustx na u dis babe de do like dis
Omo I wonder o. Ijecs na bad geh. I no just reply her ni because I get patience. I be like GEJ
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 6:01pm On Feb 28, 2015
babatawa:
one thin for ma mind dey always temme say u go too like woman...

#confirmed
If a com lyk am nko. Shey na u I for lyk?
One tin for ma mind dey always teh me say u go too like to dey ask question. U be questionnaire?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 5:43pm On Feb 28, 2015
grin
kingphilip:
e don reach this levels??
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 5:23pm On Feb 28, 2015
tolustx:
And dat is how nysc+oau changed my status from 14C to 15A. I believe God is involved sha. Gud 2 b wit u peeps.
My first post on dis thread
#ShowUsYourFirstPost
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 4:39pm On Feb 28, 2015
xray2:
You no even sabi propose.. Shioor!!
Abeg no vex, na my popsy no teach me and again, my mouth no sweet, except...*swallows*
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 4:32pm On Feb 28, 2015
ijecks:
abeg hw una go take order chicken laps
Lemme worry abt dat.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 4:18pm On Feb 28, 2015
chichi93:
lol nobody oo.. d e-fam is more dan enough 4 me grin havin fun here.. tho av been on ghostmode since
lol. I want u to go on an e-date with me if u don't mind. grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 2:12pm On Feb 28, 2015
erisegun:
nur vex bro*actually,my mind tell me say u ugly pass gorilla bt a nur believe* na nw wey u confirm am na him I believe*
Lol. How many gorilla u don c b4 sef
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:56pm On Feb 28, 2015
erisegun:
y u no go OLX,mak u advertise ursef dia* yeye yeye*
Oya nie. O mbe
U no even ask me say where d fyn boi dey. Abi I be like fyn boi for ur eye?

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:47pm On Feb 28, 2015
Chichi93. U sef, who be ur e-boo 4 here?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:45pm On Feb 28, 2015
erisegun:
y u no go OLX,mak u advertise ursef dia* yeye yeye*
Oga dat olx no sure jor. Na winch full dia. Afta I don date mermaid b4, and person don tell me say I get two left legs. I don dey fear people.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:41pm On Feb 28, 2015
ijecks:
hmn,watsapp dey, bbm dey ,wif dis one my fone not battery go die kpata kpata dis thread go possibly reach 500 before monday gan gaun.observing tins on my mind
Iffa hear say u hibernate again, u sabi wetin dem dey call dynamitehuh Na I'm I go com use take scatter dat hut whr u dey hide.


BTW: u don get e-boo?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:38pm On Feb 28, 2015
Ademat7:
Update: guys pls slow down d rate of posting now,most of d post r just abuse or unnecessary argument. Dis attitude does not encourage new member furthermore how do u xpect one to join whatsapp or bbm grp whr u will charge ur battery to 100% and 1000msgs just kill d b3.pls do something urgent
tolustx:
Hello great people. Happy Sunday. I hope u guys are enjoying d day...

I wanna say dat derailing dis thread is absolutely inevitable. For example, because people like me no wan die of boredom. In dat sense, I will suggest dat whenever anyone has an info abt nysc or wanna ask any question, s/he shud type d question and copy som people. With dat, s/he will be able to get responses and people may not need to be reading to find out info from all d pages they misd wen they were away unless such a reader just wanna catch fun reading.


BTW...I almost forgot...


#A15Party. U don't wanna miss it cos it's gonna be #Spluphic. Abeg no ask me d meaning
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:28pm On Feb 28, 2015
Hello ppl for dis beta house. I get one announcement o...

Fyn e-boi for sale. All d single e-babes take note of dis.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 5:57am On Feb 28, 2015
Goodmoº°˚˚°ning everybody. Hope u guys had a pleasant rest like me.

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 5:47am On Feb 28, 2015
^^^^Ride on pastor!!!
Preach d Word
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:49pm On Feb 27, 2015
mayorsweet:
D guy iyaff misplaced...na on top whatsapp i see am last
Eeya. D guy fall ma hand. He no even fit try be like Martin Luther King Jnr.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:43pm On Feb 27, 2015
mayorsweet:
Well said prof tolustx
Lol. Prof indeed.
Abeg where is dis guy kingphilip. I hope he hasn't given up. He had a dream of page 425 today. Whatsup wit dat dream man.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:37pm On Feb 27, 2015
I think it is gud dat we all know dat buying space doesn't make a page full. The site works on a numba of posts per page. So even if u exhaust all d acceptable number of characters in ur post, it doesn't make d page full. It only reduces d interest of d reader in reading ur post. So let's pls stop leaving blank spaces.
If u wanna occupy space, maybe u shud upload some pics dr. grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 8:47pm On Feb 27, 2015
pretty3:
Na only me waka come o. Tolustx dear. How u dey?
I'm gud dear. Hope u had a pleasant day.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 8:39pm On Feb 27, 2015
Electronzeez:
electrical and proud.
Looool, that thing you wrote is not anything closer to a psuedo-code.
Lol buh bros abeg no cause wahala again jor.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:38pm On Feb 27, 2015
pretty3:
Good evening e family. Hope you all had a pleasant day? Oliver my boo, na u I waka come find here.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 88 pages)