Celebrities › Re: How I Met My Son's Father - Yasmin Larissa London (Video) by TONIOI: 9:27pm On Mar 24, 2021 |
Tvoice: Chaaiiiii , see d wey una finish this girl life for naira land , meeeeen , I read comments, I weak , if this place na court of law omo, una go just slaughter pipo, una don reduse dis girl bar to one bar, choi , dis life no just balance , I fear who no fear nairalanders , una dey para . but at list d girl suppose recieve sense use CD na, since e know say bros don already get 3 consignment already, u sef reason am na |
Politics › Re: Buhari Condemns Attack On Ortom, Says Incident Should Not Be Politicised by TONIOI: 7:01am On Mar 22, 2021 |
story for d gods |
Crime › Re: Abia Native Doctors With Panties, Pictures In Forest Caught By Youths (Photos) by TONIOI: 11:53pm On Mar 21, 2021 |
merits: Africa with all this ideology of myth.if maybe all babalawo can put the same energy for making juju to invent something meaningful we should have, have some of them in Guinness book of record. no be only guineas book of record , wat abt pure water paper of record |
Health › Re: Using Saliva As Sexual Lubricant Can Spread HIV, Hepatitis — Physicians by TONIOI: 5:51pm On Mar 14, 2021 |
slawormiir: Damnnnnn niggarrr Isoright
Wetin go make a real niggarr opt for saliva in the first place ..
Pre intimacy alone should make the woman to secrets vaginal fluid that acts as lubricant...first of all let her be in a good mood...make are happy before the sex....both emotionally...then an ordinary kiss will make her wet...ladies wetnesswo depends on how happy they are before the sex Kiss the back of her neck Give her one hell of emotional and French kiss on her lips...take it down to her breast and thigh and watch how she soak herself with enough vagina fluids...both sticky, foaming, slippery and watery slawormiir na here u for acquire PhD abi , I dey see ya hand work , keep it up u hia , |
Family › Re: My Lazy Girlfriend Lacks Ambition And She's Pregnant For Me!!! by TONIOI: 4:27pm On Mar 14, 2021 |
take heart , I was once there , but God saved me from delilah, take heart , and pray hard . |
Celebrities › Re: Nkechi Blessing And Bobrisky Reconcile Days After Fighting Over A Married Man by TONIOI: 4:14pm On Mar 14, 2021 |
o boy , this bobrisky leg eeen , e resemble something, make I no just talk . |
Politics › Re: Ahmed Indimi And His Pet - A White Lion (Photos) by TONIOI: 4:07pm On Mar 14, 2021 |
Muna4real: Why are people complaining of the cub eating him? His teeth and nails were removed.  he will grow a new teeth and some new nails to do d needful  Muna4real: Why are people complaining of the cub eating him? His teeth and nails were removed.  he will grow a new teeth and some new nails to do d needful |
Politics › Re: Fuel Price Hike: Nigerian System Believes In Suffering The Masses – Ben Bruce by TONIOI: 3:16pm On Mar 12, 2021 |
iwaeda: Are you God? What of pretime? I understand wat he meant , we are in March, so any intake after March the baby comes out in January 2022 , u should , it's just logical calculation, I knew wat he was doing . |
Politics › Re: I Will Win Presidential Race In 2023 – Rochas Okorocha by TONIOI: 2:44pm On Mar 12, 2021 |
abeg who fit help me slap dis man , hand dey pain me . |
Politics › Re: Sultan Of Sokoto: War Is Not Something Nigerians Should Wish For by TONIOI: 2:24pm On Mar 08, 2021 |
Perfectsouth: these people should desist from brainwashing their follower s and religion worshippers in the north.. No one wants war and nobody has monopoly for violence to o. They will brainwash their followers thinking virgins await them in heaven while they enjoy all the virgins here on earth.. The northern part of the country needs to be educated, I mean serious education it will be difficult to educate someone who tells u dat education is a sin , e go hard my brother , even the person wey wan educate dem sef go loss , dem go kidnap am ask for ransom. |
Politics › Re: Sultan Of Sokoto: War Is Not Something Nigerians Should Wish For by TONIOI: 2:20pm On Mar 08, 2021 |
advice ur pipo to stop acting foooooolish by using force to destroy farmers crops because dia father is d president rather than preaching this ur fake gospel. |
Politics › Re: Appeal Court Sets Aside Judgement Barring Ize-Iyamu, Audu From Contesting by TONIOI: 2:16pm On Mar 08, 2021 |
na dia palava be dat, obaseki don sitdon for chair , make dem wait till further notice . |
Christianity Etc › Re: Okpalaeke: Pope Francis Tells Nigerian Christians To stop Being Tribalist by TONIOI: 1:43pm On Mar 08, 2021 |
justosee: then whoever is advising Africa against tribalism should keep his mouth shut na pope u go advice dat wan |
Christianity Etc › Re: Okpalaeke: Pope Francis Tells Nigerian Christians To stop Being Tribalist by TONIOI: 1:08pm On Mar 08, 2021 |
Seeeker: The new paid fulani commenter...how are you? dont mind him , he is now the mouth piece of jesus , too much kunu |
Christianity Etc › Re: Okpalaeke: Pope Francis Tells Nigerian Christians To stop Being Tribalist by TONIOI: 1:07pm On Mar 08, 2021 |
justosee: Keep your advice to yourself until the Catholic church finally agree to appoint a black pope if na black Pope u dey find , my dear no bother o, u no go see am |
Politics › Re: Zamfara To Spend N200million On ‘repentant’ Bandits In 2021 by TONIOI: 1:58pm On Feb 19, 2021 |
whaaaaat , and d country is selling and borrowing, hmmmmm this one shock me oooO |
Politics › Re: Anyim Pius Anyim Celebrates His 60th Birthday Today by TONIOI: 9:44am On Feb 19, 2021 |
a country where thieves are been celebrated, and then thieves come together to celebrate thieves. |
Politics › Re: Minimum Wage: NLC Declares Strike In Imo, Rivers, Osun, 15 Other States by TONIOI: 9:35am On Feb 19, 2021 |
Chepos1: The thing dey vex me. The governor jux pocket the state civil service like say na family.  so na now u know say na family? abeg wake up jor , all of dem na one family, family of vultures |
Politics › Re: Minimum Wage: NLC Declares Strike In Imo, Rivers, Osun, 15 Other States by TONIOI: 9:35am On Feb 19, 2021 |
Chepos1: The thing dey vex me.
The governor jux pocket the state civil service like say na family.  so na now u know say na family? abeg wake up jor |
Politics › Re: Buhari: Peace Of Niger Republic Must Matter To Nigeria by TONIOI: 9:14am On Feb 19, 2021 |
this one don mad sha, who no give peace out dey request for peace , pikin wey say him mama no go sleep , him sef no go sleep |
Politics › Re: Minimum Wage: NLC Declares Strike In Imo, Rivers, Osun, 15 Other States by TONIOI: 9:12am On Feb 19, 2021 |
Chepos1: Why is Benue State not among the states mentioned?  dem forget to write am , no vex , we go use biro write am for ur screen. |
Celebrities › Re: Omah Lay Robbed Of His Laptop, Microphone and Sound Equipment At The Airport by TONIOI: 9:00am On Feb 19, 2021 |
that him name sef I no even understand am , omo Aleh � |
Politics › Re: Minimum Wage: NLC Declares Strike In Imo, Rivers, Osun, 15 Other States by TONIOI: 8:58am On Feb 19, 2021 |
rivers was indicated twice on dat list , abeg how many rivers state dey this country ,nlc and other body are surpose to have gone on nation wide strike since January, I dont know what you guys are waiting, with the present hike in fuel prize and every other messed up things happening in dis country, u guys are just dummies. |
Politics › Re: Buhari Appoints Four More Aides Into DPR Departments - Peoples Gazette by TONIOI: 1:00am On Feb 18, 2021 |
Tvoice: Morons , upon all d aides wey u dey get , sense still dey run liv u ,Dey want to suck d oil dry , shebi if e finish una go rest ? I swear my brother the thing tire person ooooO empty coconut head , no single water dey inside , chaaiiii , who do dis kwantry like dis ? |
Politics › Re: Buhari Appoints Four More Aides Into DPR Departments - Peoples Gazette by TONIOI: 12:57am On Feb 18, 2021 |
Cherez: I beg where dey naaaaa Dem no give am nothing? Make dem shaaaa give am suya spot for DPR office gate Who be dat wan ? Na name of animal be dat abi na name of street ? abeg liv dat monkey jor , I dey para like dis |
|
Health › Re: COVID-19 Update For February 6 2021 In Nigeria by TONIOI: 12:32am On Feb 07, 2021 |
make una kwantinue with all dis una analysis, e go soon belefu una |
Crime › Re: Man, Wife & Daughter Killed In Anambra Seventh-Day Adventist Church (Graphic) by TONIOI: 10:25pm On Feb 06, 2021 |
So sad |
Education › Re: Don-Davis Archibong Now A Brand Ambassador; Gets A Scholarship (Photos) by TONIOI: 10:18pm On Feb 06, 2021 |
No be weitin him mama dey look for since be dis , shebi we go hear word now ? Congratulations, Victory at last . |
Education › Re: Bizarre Photo Of Monkey 'Working' At A University In Taiwan Goes Viral by TONIOI: 9:06pm On Feb 06, 2021 |
The animals wey dey naija , na to thief money dem know, any ways no be dia fault , they learn from d beat |
Politics › Re: Newspaper Vendors Blame Online Media For Drop In Sales by TONIOI: 9:01pm On Feb 06, 2021 |
Una just dey start |
|